Muktaba's Posts
Nairaland Forum › Muktaba's Profile › Muktaba's Posts
1 (of 1 pages)
Una just dey yan rubish,if anyone feel say that post easy, make the person go apply make him or her take over so that the person go see the heat wey the woman dey go through,no bi say i dey support the woman o,but wetin i dey talk bi say dat office no easy to handle. |
Hmmm,na wao |
Hmmm,mumu people full here sha,what brought the issue of mustabation here now? bush people. |
MEND?after Baloaf,Ateke, Tompolo and many others have repented?let them try the threat and see what will happen to them this time around,i bet you they will regret it, and there will be no hiding place for them again. |
Abbey City u fine o, infact you no bad at all,so whats up? |
Walk or stroll down to any of the ashawos joint,i believe they will help disvirgin well. dey here make you dey look for who go come disvirgin you odeh |
1 (of 1 pages)
odeh