TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:41am On Jul 31, 2022 |
MissAnneboleyn: He is a fine guy, he is just too bookywooky  Hehehehehe oooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:37am On Jul 31, 2022 |
Titaniumental: You sef knw say Dotun no too rate her Someone said dotun is in placeholder boyfriend for doyin..  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:33am On Jul 31, 2022 |
Reussite: Abeg who is Chomzy saying is hot?  Pharmsavvy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:32am On Jul 31, 2022 |
This Island people are funny...  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:28am On Jul 31, 2022 |
Titaniumental: Na to cover face 
Since all the better guyz for Level 2 no dey look her side.......talk about despiration to get booed up.....Wathoni pro pro max But she has dotun naa..  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:23am On Jul 31, 2022 |
Hehehehehe doyin want cyph in the Island...hehehehehe love abii lust nwantiti..
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:22am On Jul 31, 2022 |
Oshokhai69: Now these trenches babes don dey put respect on the name Cyph. See them now vibing with him  As in eeeh....Them no rate am before o.. But dude get babe wey confessed to being choked by his sight..  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:17am On Jul 31, 2022 |
Beauty eeeh!!! Groovy sorry I can relate...  Thank God I triumphed.. Energy go low like this.
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:13am On Jul 31, 2022 |
Legodi Amaka wey Dotun no send sef...smh
Ladies can be fun and funny with attraction.
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:09am On Jul 31, 2022 |
Phyna and cyph the unpredictable shockers of the night... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:08am On Jul 31, 2022 |
Ilebaye sha...smh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:06am On Jul 31, 2022 |
Reussite: This life!!! The same Cyph Phyna condemned to a father figure abi confidante is who Doyin found attractive.  As in eeeh... People don't understand these deep things..  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:04am On Jul 31, 2022 |
Titaniumental: Doyin dat was soo cheap
Konji na bastard Cheap ke  You've never been in that situation where things happen quick sha..  Unpredictable is the way. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:02am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:01am On Jul 31, 2022 |
Lekwanu cyph o... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:59pm On Jul 30, 2022 |
Bryan don win europa league like this... 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:56pm On Jul 30, 2022 |
Amya: How you like them  But I will choose Ilebaye over her.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:53pm On Jul 30, 2022 |
I like how kess is enjoying this party regardless of his marital stuff. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:51pm On Jul 30, 2022 |
After party gist go loud...  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:49pm On Jul 30, 2022 |
LoveGifted: Beauty knows she is beautiful so she is using it to her advantage to get guys attention.
Nice strategy. As in eeh..and she is good with communication. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:48pm On Jul 30, 2022 |
Beauty is set sha...
Moderate on all aspects. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:46pm On Jul 30, 2022 |
Chiefheywhy: Yes na , you no see as she dey blush  The dynamics will change after this night party. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:45pm On Jul 30, 2022 |
Dotun be like those university days, we dey try luck for any babe in sight...till the trap go catch one.. 
|
Pets › Re: A Mysterious Tortoise Appeared In Our Backyard Today. Advise Needed! (pictures) by Munzy14(m): 11:41pm On Jul 30, 2022 |
armyofone: Mbeku is a cutie and should not be eaten now  Peace is not an option  Operation convert all mbeku to pepper soup  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:39pm On Jul 30, 2022 |
I hope it is not chyking they are chyking the shy Daniela 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:32pm On Jul 30, 2022 |
Beauty! That lovely girlfriend that drains your energy..Consciously.
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:30pm On Jul 30, 2022 |
Ok, I am enjoying the double viewing stuff now we can get gist while party is on...
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Amya: Nah. People that should cut skin should at least have a good head shape. My thoughts...her head shape no gel...  Aside that she stand gidigbam front and back.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:19pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:16pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:15pm On Jul 30, 2022 |
vivashut: Be like say Doyin wan start Long distance relationship oh  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:08pm On Jul 30, 2022 |
|