₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,649 members, 8,512,982 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 10:23 AM

Toggle theme

Munzy14's Posts

Nairaland Forum › Munzy14's Profile › Munzy14's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 1004 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:42am On Jul 29, 2022
Dannyxy:
Shegs is a very foolish boy..
Very foolish o...Small drink, tipsy no want free am.
TV/Movies › Re: Bbnaija Is Demonic Says Mummy GO (pics/vid) by Munzy14(m): 1:35am On Jul 29, 2022
Madam GO rest abeg...trends have left you long ago...
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:15am On Jul 29, 2022
bentenny:
wetin dey make beauty visibly para?
Abi nah because phyno kiss groovy?
Before nko..Of all na razz phyna...grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:13am On Jul 29, 2022
Curving... grin

Beauty wahala
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:06am On Jul 29, 2022
Bryan na fool...grin

Damn!

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:44am On Jul 29, 2022
Dotez:
This Sheggz and Bella thing seems to be going the way of Miracle and that senseless gal that time......buh i just don't like that idea,this guy has got everything to be own by all the ladies in that house,just dey dull ontop one small gal,i was expecting a moraf**king player not some slow lover boy.
Jeez
Lol...ozo pro max is upon us... grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:27am On Jul 29, 2022
GODPUNISHALABI:
Trenchers dey suffer sha very soon bb go off gen give them candle
gringrin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:26am On Jul 29, 2022
Oshokhai69:
I don’t think she’s from any royal family o. I don’t know sha. But her elder sister is Flavour’s baby mama…
That's Sandra Okagbue na...Their papa na crowned king
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:21am On Jul 29, 2022
Dannyxy:
Amaka boys yen yen, if the trenches boys no send you, na shegs wey dey pursue Bella go send you lol

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:21am On Jul 29, 2022
And we were expecting all housemate pool party... undecided

This split stuff na wack...

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:15am On Jul 29, 2022
Oshokhai69:
I heard her talking about flavor to Shegz but the camera left them. She go dey feel say Flavour go campaign for am..not knowing say Flavour na guy man grin
Good...I was trying to connect that bella girl and her a bit pompous personality..

Okagbue royal family..

This life na connections..You only need to hustle to be in a certain class..Everything go begin sup from there.. cheesy cheesy

BB is not for the poor. grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:54pm On Jul 28, 2022
Phethar007:
This shegzz no sabi him potential ma wetin dey vex me...
The ozo for the 2022 season...grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:53pm On Jul 28, 2022
Chiefheywhy:
Forget say Allyson na gorimakpa, she carry better ukwu abeg .

Person fit dey nack am doggy dey tap the head grin grin grin
Imaginations...smh grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:01pm On Jul 28, 2022
scondy:
Munzy ...2nd year running ...no fave ?
grin
I discovered it is best way to enjoy without emotions on a roller coaster for me..

Yea..no fave this year..Not even watching like I do before..Two channels switching is boring..
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:58pm On Jul 28, 2022
Biggaboi:
Tangerine bress everywhere. I miss Dorathy cry cry cry
Craze...grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:57pm On Jul 28, 2022
Here for the party.....

Fashion › Re: Man Buys "Pink Lips" Bam And Ends Up With Swollen Lips (video) by Munzy14(m): 9:55pm On Jul 28, 2022
simple250:
You bought penis enlargement cream not pink lips cream grin grin
grin grin
Science/Technology › Re: Bayelsa Fisherman Using A Dolphin As Bait, Caught 10 Sharks In A Day (Photos) by Munzy14(m): 12:31pm On Jul 28, 2022
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:09am On Jul 28, 2022
Reussite:
Lol...I think this pattern would be for just this season.
Definitely...It is a huge stress..cheesy body go tell them..grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:53pm On Jul 27, 2022
Reussite:
I tell U.
What happened to the HoH lounge though?....abi it's the mainland house that it got converted to.
Lol...The adjustment will involve removing a lot for the split stuff....The season tire me..
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:51pm On Jul 27, 2022
Reussite:
I tell U.
What happened to the HoH lounge though?....abi it's the mainland house that it got converted to.
Lol...The adjustment will involve removing a lot for the split stuff...
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:46pm On Jul 27, 2022
Tatiana4u:
Allyson seems to be the most sort after babe in the house.grin
She has a calm mature aura...And a nice behind.
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:39pm On Jul 27, 2022
thatigboman1:
polyandry what again. Thst hermes smokes ganja.
It is taking shape gradually...Soon hermes will start taking all your bullets for the season.. grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:37pm On Jul 27, 2022
Reussite:
Lol even at that....that kind silence no pure.
They want to study others first before they unleash the fire in them... grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:26pm On Jul 27, 2022
Oshokhai69:
So garden na turn by turn. Na wa o grin
By the time the season ends, organizers will realize how much energy expended in trying to give us a split house.. grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:31pm On Jul 27, 2022
Reussite:
Chomzy is to what Christy O is in the trenches. Those two can sit in a round table with others for hours without uttering a word. sad
E go shock you say na them get doings pass..

Fear people wey no dey drag matters for meetings..cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:03pm On Jul 27, 2022
mayor1814:
I hope Bryan is not confusing Diana for another girl in the other house. Or maybe he is mixing it up. Maybe he thinks Diana is the name of the girl he really has in mind. We wait and see to confirm sha. Coz even when we guys like older girls it always like 2 or 3 years older difference. Coz Diana is far older than Bryan.
Maybe you never see guys wey dey popori their mama age mate... grin cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 8:54pm On Jul 27, 2022
JUDGEJUDITH:
Na Wettin Borrowpose dey cause when the character is not in ur nature cheesy he lacks enough acting skills to slay that script he borrowed from Kidd flawlessly grin
Borrowed script dey cast well well...

It could be his personality though...I am wondering why of all the babes for Island, na beauty wey Mainland use dey brag carry him dey go.. grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 8:51pm On Jul 27, 2022
Twoclans:
That guy dey fall hand but let's watch sha and see how things unfold.
Wetin want unfold again wey never unfold grin

Kidd no waste time...By this time Erica na agbara ya mmiri.... cheesy

You suppose grab na wink
Education › Re: Nasarawa Govt Orders Immediate Closure Of Public, Private Schools by Munzy14(m): 8:02pm On Jul 27, 2022
Iykopee:
grin grin walking dead
This meme....grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 7:58pm On Jul 27, 2022
fitzmayowa:
Groovy and Beauty, e be like they are gradually settling for each other.....
Northern connection cheesy cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 1004 pages)