Mustymohd2's Posts
Nairaland Forum › Mustymohd2's Profile › Mustymohd2's Posts
i luv dat |
ahh me na niger republic own i go like oo |
highlandre: Bode George's still talking like a prisoner. Smhafterall wat are they ![]() ![]() ![]() |
[quote author=bigtt76]Only the police? Even the government sef especially hin wey de talk so, we no get confidence in am. Mtscheeeeew.[/quote]so reasonable pple like u stil dey dis 9ja na only god go bbless umy oga |
holyghost fireeeeeeeee....... |
Soso990240: 4 what?why remember him?coz he is a good leader may his soul rest in perfect peace |
juman: He was a useless leader.for useless people |
lakhadimar: and may God rule your life the same way Gej is ruling Nigeria in jesus name. AMENameeeeen oooo |
plz is dat home theatre or studio |
Militaryzone: Our Democracy Leader are still practicing Dictatorship. So nothing to celebrate about.tnx u plenty plenty |
[quote author=victorazy] yes ur right. I got 10 last friday night ![]() But serious o! Islam would hav been the best religion on earth, but..... ![]() I hav muslim friends, my MD is a muslim man but he loves us too. I pity Northerners cuz BH just brought war on them bcuz they refused to expose them because of religion. Here we're at the South hearing and enjoying the shw. It was us number of yrs back (Biafran. War) is that what God meant by "the battle is mine" we dey enjoy the show GEJ eyaabut I pity them.[/quote]dat mean u contribut 2 |
brosdoncome: Na diz guy una dey talk about?whr ramm |
The LokI: The jtf & s ss should kill them allback 2 senda |
make mi remember when then waz then |
9jo no dey take last |
he is there leader, if not how did he know |
Dreal1247: I think that Nasarawa State deserves a military administrator. They dont deserve democracy.yes because no be pdp dey there |
ozo-dimgba:abeg help me ask |
phemmy88: make dem no migrate come south afterall 2ey are d spounsoroo |
rest in peace |
[quote author=gboss4sure]No be that man follow sell our bakassi to Cameroon? Why wont he get such amounts of money plus the ones he gets from the corrupt Judiciary.......................Thunda Fire dem there.[/quote]amen oooo my bros |
Kairoseki77: Who is this girl??she is my girlfriend |
baba god go continue to dey bless u my broda |
see where our 9ja money dey go 4 rubbish |
do u have govt in 9ja |
hey lik papa lik pikin |
9ija democracy nothing but bloodshed |
ommehhh see machine wey e fit 9ja pot holes ooooh |
[quote author=digospel2]Let the Holy Ghost take over as he open his mouth to speak let it be confession of his terrorist activities.[/quote]tnx god pdp re d founder of terrorist in 9ija |
but dis is pdp regime or is it b/cos they re after lootin & embassle dat y dey invite dem |
[quote author=darenxy732]i have always been confidence in ijerika d army it self need a total overhaul because some of dis northern officer wil have sentimemt with boko haram.[/quote]maybe u re one of d middle man 4 boko haram |
tnx god na yoruba man write d petiton but i wonder why some goat are blaming d hausas |


