Politics › Re: President Buhari Meets NNPC GMD Over Lingering Fuel Crises by myDdec09: 12:33pm On Dec 24, 2017 |
NoBetterNigeria: They still have the zeal to snap pics... Sango fire you two
|
|
Politics › Re: Edgal Remains Acting CP Lagos- Police High Command by myDdec09: 9:30pm On Oct 12, 2017 |
oshe11: PROVERBS IN PIDGIN. JUST TO RELAX THE WEEK. (MY PEOPLE SAY!) 1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin. 2. Woman wey never see problem na im dey still hold breast run. 3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep. 4. Rat wey follow lizard enter rain, na later é go hear am. 5. Na for afternoon dem dey find black goat. 6. Weather hot!! E no mean say fowl go lay boiled egg. 7. Eye wey dey cry dey see road. 8. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march? 9. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far. 10. Person wey don faint before no be stranger to death. 11. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see. 12. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains. 13. Yansh no get teeth but e dey cut shit. 14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am, e go hail himself. 15. If girl take husband do boyfriend, she go take boyfriend do husband. 16. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck. 17. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, dem no go sleep outside. 18. Pikin wey say him Mama no fine dey use style call him Papa blind man. 19. No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat. 20. Person wey use Elephant set trap, na him know wetin he wan catch. 21. When breeze blow fowl yansh go open. 22. Student Wey Read Na Him Serious, But Student Wey Pass Na Him Know Book . 23. Dem no dey tell tortoise say race don start. 24. Dem no de tell blind man say salt no dey for food. 25. Before you see monkey, monkey don see you. 26. Thief wey jump fence enter house where owner dey wait for am, no go jump again. 27. If pikin say he sabi die, him papa sef go tell am say him sabi bury. 28. Na wetin dey sweet for goat mouth, na im dey kill am. 29. If e be like say everybody dey craze" na you dey craze. 30. Meat wey you dey forbid, no use your teeth cut am. 31. My thing and our thing no be the same oh. 32. Na happiness dey make prick stand. 33. Na as goat stand for market dem dey price am. 34. Craze no hard to form, na the trekking be de wahala. 35. Its a small world!! No mean say you fit trek from Nigeria go Australia. 36. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. 37. Chicken wey run from Borno go Warri go still end up inside Mama Akpos pot of stew. 38. Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. 39. Akara and moi moi get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. 40. Mosquito wey stand for blokos na drive dem dey drive am. Dem no dey kill am  |
Celebrities › Re: Braless Fan Gives Orezi Thrilling Performance On Stage [VIDEO] by myDdec09: 7:53pm On Oct 11, 2017 |
GbovoLee: I see something big on her chest. please what's it called
|
Celebrities › Re: Ruggedman Comes For Woman In Breastfeeding Photo: "It's A Damn Shame!" by myDdec09: 9:33am On Oct 02, 2017 |
iamJ: Ugly woman, ugly boobs, ugly baby
Why was she wearing sunglasses in bed? Abi it was a sextape come inspiration post 
See the shapeless woman self, let me spit wearing sunglass  I think u need eyeglasses |
Crime › Re: Man Found Dead In A Dam In Benue State. Graphic Photo by myDdec09: 5:28pm On Sep 03, 2017 |
maxiuc: Today is all round benue affair
The should query those that went with him
This story get as e be those that went with have some questions to answer |
|
Romance › Re: Ladies! Would You Marry A Man With Erectile Dysfunction? by myDdec09: 9:55am On Aug 24, 2017 |
chiraqDemon: U won't just go down there without confirming nau. U can trick the girl into taking a bath with u b4 the match starts. U will wash her by urself. Then u will finger her n perceive ur finger(stylishly o) b4 deciding to do it. If e smell bros please no let ur mouth near there. You are on point my G |
Crime › Re: Man Dies Hours After Engaging In A Fight With His Wife In Delta (Photos) by myDdec09: 8:16pm On Aug 23, 2017 |
mofeoluwadassah: so what is he insinuating.....nigerians and their mentality  where u for come hmmmm I guess moon  |
Politics › Re: Anambra 2017 Governorship Election Aspirants - Full List by myDdec09: 9:51am On Aug 12, 2017 |
HOW FAR WITH OUR CELEBRITY ASPIRANTS  Homeboiy: u mean say
Yul edochie
and
Kingsley okonkwo names no dey der
well Anambra south wants power by all means bt
No elec.... |
Events › Re: 5 Ways To Deal With Uninvited Guests At Your Party by myDdec09: 5:00pm On Aug 11, 2017 |
 JARUSHUB: Hosting a party be it a wedding, housewarming or birthday party is a monumental and painstaking task. You have to make provision food, security as well as shelter for some of your guests. Obviously, you simply want the day to pass by smoothly without any incident. However, as typical of parties in a city like Lagos, you can barely host a party without somebody gatecrashing. After all, your party is not a free for all and if you ignore them, the gatecrasher acts like a legitimate guest, eating, and drinking indiscriminately. And before you know it, foods and drinks are all exhausted. If you do not want such a disruption at your party, Jumia Travel, the leading share ways you can deal with these party gatecrashers.
Plan ahead
You should always expect gatecrashers at your party because they will always come around. You are the one that will determine the outcome of your party by putting necessary measures in place to stop them from gaining access to your party.
Recruit security men or bouncers
Never organize a gig without a level of security presence. This will ordinarily send a strong signal to gatecrashers that they are unwelcomed. However, if there is no security presence, it means anyone can stream in and stream out of your party. So, when your valuables go missing, it is very likely it has been snatched by an uninvited guest.
Wristband
Today wristbands are used to grant access to a club or music party. So, whoever is not wearing the wristband is automatically a gatecrasher or an uninvited guest.
No IV, No entry
Make it very clear to your guests that they should not attend your party without their invitation card. Don’t compromise this conviction except you can identify them which you may probably not have time for. You can include that the IV admits 5 people because Nigerians always come with their friends or families.
Ask them to leave
There is no way you can stop all gatecrashers from gaining entry into your party. At the same time, you can identify them through their sometimes embarrassing actions. They will be the first to collect items that are distributed at the party. Don’t hesitate to ask them who they are. If they cannot give you a convincing answer, just ask them to leave. If they refuse, call your security men to throw them out.
source: http://www.opinions.ng/5-ways-deal-uninvited-guests-party/ |
Politics › Re: Presidency To Probe Osinbajo’s Nominees To ICPC Board by myDdec09: 9:17am On Aug 05, 2017 |
|
Education › Re: SS2 Students Sitting On Bare Floor To Write Exams In Sokoto State (Photos) by myDdec09: 2:41pm On Aug 04, 2017 |
I Beg which flight U wan follow comot bcus i wan join U  julietkcee: Ah wan comot nigeria..
Dix Nigeria no go beta again |
Sports › Re: Nigerian Condemns Signing Of Matic On Manchester United Facebook Page, Got Slamm by myDdec09: 1:43pm On Aug 04, 2017 |
Truism magnificientzaz: Please don't go, you will only worsen it with this your 'English'  |