|
|
Fashion › One Word For This Guy's Style by mymissingrib(op): 5:24pm On Jun 12, 2015 |
lols 
|
Romance › Re: OMG!!!… See The Question This Girl Asked Her Man Who Cheated On Her by mymissingrib(m): 6:37am On Jun 12, 2015 |
d lady looks kind of familiar looks like a place in my area  |
Romance › Re: Pic: Man Proposes To Girlfriend At Murtala Muhammed Airport Dressed As Superman by mymissingrib(m): 11:53am On Jun 11, 2015 |
y d guy cum look like pesin wey dem take hand rub him body  |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by mymissingrib(m): 10:36am On Jun 11, 2015 |
abeg make he go back to u17 wey he sabi coach he is not yet ripe for u21 |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by mymissingrib(m): 10:24am On Jun 11, 2015 |
oloriburuku ni coachi naija yi o a fi igba ti o fi owo ara re se ra e |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by mymissingrib(m): 9:57am On Jun 11, 2015 |
make dem dey cum hone den don try |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by mymissingrib(m): 9:16am On Jun 11, 2015 |
poor play from naija i dnt c us winning with dis lacklustre performance |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by mymissingrib(m): 7:25am On Jun 11, 2015 |
dis german team dey fear me oooo |
Jokes Etc › Re: When An Ijebu Babe Goes To The Bank by mymissingrib(op): 7:09pm On Jun 10, 2015 |
vimi: OP's camera quality tho  na chinko na im cause am no vex  |
Jokes Etc › When An Ijebu Babe Goes To The Bank by mymissingrib(op): 6:51pm On Jun 10, 2015 |
|
Phones › Re: Nigerian Teenage Brothers Create New Web Browser by mymissingrib(m): 6:38am On Jun 09, 2015 |
dats a gud development |
Phones › Re: Help:my New Phone Only Allows Edge Network by mymissingrib(m): 11:11pm On Jun 08, 2015 |
y u self go go buy dat kind phone;tecno,infinix,htc dey u no buy u go carry money buy phone wey get strange name,y e no go misbehave |
Phones › Re: Who Else Got Dis Hot Deal Frm MTN? by mymissingrib(m): 11:08pm On Jun 08, 2015 |
dnt bother urself if u send anytin to 131 it wont deliver; |
Sports › Re: Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015 by mymissingrib(m): 10:53pm On Jun 08, 2015 |
full tym tank GOD say we draw but we could av won though |
Sports › Re: Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015 by mymissingrib(m): 10:44pm On Jun 08, 2015 |
gooooaaaal odegha |
Sports › Re: Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015 by mymissingrib(m): 10:34pm On Jun 08, 2015 |
our coach no get bench ni  i c tired legs |
Sports › Re: Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015 by mymissingrib(m): 10:19pm On Jun 08, 2015 |
OUR DEFENCE IS NOTHING TO WRITE HOME ABOUT |
Sports › Re: Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015 by mymissingrib(m): 9:35pm On Jun 08, 2015 |
I GET GOOSE BUMPS ANYTIME NIGERIA CONCEDE A CORNER.CHAI ANODA CORNER |
Fashion › Re: See What A Barca Fan Wore To Work Today by mymissingrib(op): 9:34pm On Jun 08, 2015 |
Braintouch: But it's not possible to get the original material. That cloth will definitely fade out quickly U GO C AM FOR MARKET AS BARCA DON WIN NOW |
Fashion › Re: See What A Barca Fan Wore To Work Today by mymissingrib(op): 9:32pm On Jun 08, 2015 |
Awoofawo: Make that guy thank God say him boss no be Juventus fan or Real madrid! He for hear am! Ta lo mu were wo office
*drafting sack letter*  SEE D GUY BALD HEAD |
Fashion › Re: See What A Barca Fan Wore To Work Today by mymissingrib(op): 9:29pm On Jun 08, 2015 |
|
Fashion › Re: See What A Barca Fan Wore To Work Today by mymissingrib(op): 9:28pm On Jun 08, 2015 |
Braintouch: I need to rock something similar. Where can I get that kinda material? And I hope it's not towel? obioma go sew am for u  |
Crime › Re: Prostitute Strips Self Naked To Resist Arrest For Stealing N17,800 In Lagos by mymissingrib(m): 8:07pm On Jun 08, 2015 |
pix of her stripping naked  |
Fashion › See What A Barca Fan Wore To Work Today by mymissingrib(op): 6:29pm On Jun 08, 2015 |
cute isn't it 
|
|
Crime › Re: Policemen Gun’s Down Tanker Driver For Giving Them N20 Instead Of N50 Bribe by mymissingrib(m): 2:29pm On Jun 08, 2015 |
TRIGGER HAPPY MOFOS;they shld b condemned to death |
Politics › Re: Military Moves Command-Control Centre To Maiduguri by mymissingrib(m): 2:27pm On Jun 08, 2015 |
finish dem all......take d fight to them no retreat no surrender  |
Celebrities › Re: Adaeze Yobo Steps Out With Her Boys (photos) by mymissingrib(m): 2:25pm On Jun 08, 2015 |
every news now make fp smh |
Phones › Re: How Many Got This From Etisalat? by mymissingrib(m): 11:42am On Jun 08, 2015 |
THEY GAVE ME LATE LAST MONTH XPECTING THIS MONTH'S OWN |
|