Family › Re: Man Discovers 32-year-old ‘son’ Isn’t His Child (photos) by nabegibeg: 10:20pm On Feb 14, 2017 |
Woman wicked
|
Celebrities › Re: Denrele Visits Goldie's Grave Side, Writes Heartwarming Tribute by nabegibeg: 9:10pm On Feb 14, 2017 |
RIP |
Culture › Re: Olubadan, Oba Saliu Enjoying Valentine With Two Of His Wives by nabegibeg: 9:02pm On Feb 14, 2017 |
see as dem be like people wey dey work for supermarket |
Celebrities › Re: Michael Awujoola Buys A House For Deola Smart In Spirit Of Valentine by nabegibeg: 9:01pm On Feb 14, 2017 |
wetin una wan make tonto do now |
Celebrities › Re: Michael Awujoola Buys A House For Deola Smart In Spirit Of Valentine by nabegibeg: 9:01pm On Feb 14, 2017 |
|
Celebrities › Re: Beverly Osu In Pant And Bra For Valentine (Photos) by nabegibeg: 8:59pm On Feb 14, 2017 |
Imoy: just 5k as per say u na my guy  u don see 5k before |
Celebrities › Re: Beverly Osu In Pant And Bra For Valentine (Photos) by nabegibeg: 7:22pm On Feb 14, 2017 |
Imoy: I get am, how much u go pay?
Recession don make me dey reason how much u wan collect |
Celebrities › Re: Beverly Osu In Pant And Bra For Valentine (Photos) by nabegibeg: 7:17pm On Feb 14, 2017 |
see your useless life sense that you don't have is paining me
|
Celebrities › Re: Beverly Osu In Pant And Bra For Valentine (Photos) by nabegibeg: 7:16pm On Feb 14, 2017 |
if she like make she naked |
Celebrities › Re: Beverly Osu In Pant And Bra For Valentine (Photos) by nabegibeg: 7:15pm On Feb 14, 2017 |
abeg who get that lil wayne picture wey e dey shout |
Celebrities › Re: Ubi Franklin's Valentine Message To Wife, Actress Lilian Esoro [PICS] by nabegibeg: 12:03pm On Feb 14, 2017 |
All of una wey dey post nonsense nvr marry
Make una marry first before una start to dey talk rubbish |
Career › Re: Taraba Teachers Pray Over Unpaid Salaries (Photos) by nabegibeg: 11:34am On Feb 14, 2017 |
It is a shame on leadership in this country |
Christianity Etc › Re: Valentine: Ugandan Pastor Kisses His Wife In Front Of Congregation. PICS by nabegibeg: 11:24am On Feb 14, 2017 |
Where dem want make he kiss her before |
Romance › Re: Nigerian Lady In Australia Got A Car From Her Husband As Val Gift (Photos) by nabegibeg: 11:23am On Feb 14, 2017 |
She dey use wow wow wow Abi she be ambulance  |
Romance › Re: 10 Romantic Text Messages To Send To Your Loved One On Valentine’s Day by nabegibeg: 6:46pm On Feb 13, 2017 |
dovelike: Are you referring to me?  you hear account number your finger no waste time you no whether na MMM account e dey ask for  |
Crime › Re: Fulani Herdsmen Kill Farmer In Kogi, Communal Clash Averted (Pics, Video) by nabegibeg: 6:38pm On Feb 13, 2017 |
fulani herdsmen have strike again oooo |
Music/Radio › Re: Kiss Daniel - Duro (Video) by nabegibeg: 4:55pm On Feb 13, 2017 |
|
Celebrities › Re: PHOTOS: 2face, Tekno, Adekunle Gold, Others At Eargasm Concert by nabegibeg: 4:54pm On Feb 13, 2017 |
Shame shld not allow that withdrawal show his face in public |
Romance › Re: Top 10 Things You Shouldn't Do This Valentine's Day by nabegibeg: 3:24pm On Feb 13, 2017 |
Make we hear word jor
Valentine don dey come everybody dey write epistle |
Politics › Re: Foreign Reserves Rise To $30.5B As CBN Targets $40B Before Year End by nabegibeg: 2:38pm On Feb 13, 2017 |
e dey rise dem no dey spend the money and people dey die everyday |
Science/Technology › Re: Photos Of Dolphin Caught In Brass, Bayelsa State by nabegibeg: 2:25pm On Feb 13, 2017 |
ugly dolphin dey  |
Nairaland General › Re: Big Snake Killed And Roasted In My Area (Photos) by nabegibeg: 1:40pm On Feb 13, 2017 |
Lalasticala
Food don show |
Politics › Re: I Will Run For Ekiti Governorship In 2018 – Segun Oni by nabegibeg: 12:54pm On Feb 13, 2017 |
E get anything wey d guy forget for govt house |
Politics › Re: I Will Run For Ekiti Governorship In 2018 – Segun Oni by nabegibeg: 12:54pm On Feb 13, 2017 |
Make una ask am whether e forget something there |
Politics › Re: Kenneth Bitrus Yakubu, The Custodian Of Yakubu Andrew's $9.8million by nabegibeg: 12:51pm On Feb 13, 2017 |
Guy, where you keep the rest |
Politics › Re: "Andrew Yakubu Had 4 Safes Not 1", Whistleblower Insists by nabegibeg: 12:46pm On Feb 13, 2017 |
This country |
Jobs/Vacancies › Re: This Is How You Negotiate Salary When You Are About To Be Hired by nabegibeg: 12:43pm On Feb 13, 2017 |
Story story story |
Celebrities › Re: Wizkid And Davido Goof Around In Beautiful Photos by nabegibeg: 12:30pm On Feb 13, 2017 |
Na old pisure be dis |
Celebrities › Re: Falz Visits Big Brother Naija House by nabegibeg: 11:35am On Feb 13, 2017 |
As he visit wetin come happen?
Dem rape am? |
Business › Re: FG, BOI Frustrate Yes-P Scheme As Participants Share Sad Experiences by nabegibeg: 10:26am On Feb 13, 2017 |
You gather fictitious names and conjure fake news
Put their picture let's confirm them |
Health › Re: She Has Been Menstruating For Over 2 Weeks, Please Help! by nabegibeg: 10:04am On Feb 13, 2017 |
Go see doctor delay is dangerous |
Music/Radio › Re: World Radio Day 2017 – Radio Is You! by nabegibeg: 8:48am On Feb 13, 2017 |
When free vidoes nvr finish for instagram |