Nancysleek's Posts
Nairaland Forum › Nancysleek's Profile › Nancysleek's Posts
1 (of 1 pages)
😂😂😂😂😂😂 Am just here to read comments and laugh out my sorrows. If nah me….. aswear if I run make I bend😂😂 |
Hmmmm shey this man smoke ni? Nah Obi I vote for oooooo. No Dey whine urself Abeg? |
Get out jare. I didn’t even noticed u exist 😡😡😡. U only sing with Nigeria down fall. Ode! |
Lol... Nobi by force to watch Dstv or Gotv. Me done jeje go buy reciever and dish. Omo! Na free to air sure pass. Nigeria is such a crazy country now. |
Haba Mummy! You share 5k in this wonderful Nigeria condition that things re rising like rising sun and u think you av achieved something abi? Congratulations ma���,keep up the 5k sharing good work���. |
Me off my phone plenty times. Tot my network was bad, so...... I had to buy data with my Etisalat and Artel oooo thinking say nah MTN Dey mess up not untill I got a mail from a frd that social platforms re down. Wahala be like Wetin again self���♂️�♂️ |
Bros no worry, maybe God is trying to remove problem for u. Anyways am single and am searching. Me too Dey do my own contributions so..... let’s join force together mbok�����[color=#000099][/color] |
1 (of 1 pages)