Natasha2's Posts
Nairaland Forum › Natasha2's Profile › Natasha2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 249 pages)
^I want to give you the juju to browse free but you have to pay for it. |
so na here Efe dey ![]() |
hahaha lmao. Efe na you sabi, I no know the girls wen you dey see but surely no be me ![]() |
eh Efe no use me play oh which wan be I know even if I don't? shebe you dey find person wen go punch you this new year? |
Idowuogbo:hahahahaha Happy new year big yansh ![]() |
EfeEkarume:lol |
EfeEkarume:tufia na your girlfriend no be me ![]() |
EfeEkarume:na subsidy cause am now, you sef no say I no dey take money ![]() |
^ehen you see yourself? you sef dey among the 44 million , e be like say na you be the 44th million person |
30 million naira |
Buhari? No. Fisherman? no , there should be a third option |
ROTFLMAO ![]() |
purplebelt:as far as the keyboard get screen for front no wam |
[quote author=Emeka 7. link=topic=835484.msg9897254#msg9897254 date=1325718596]D day MTN rent Me msg dat I can txt 4 free, I sent free MTN txt till 12 midnight without credit.[/quote]hmm then be careful they have marked your number, whenever MTN does something nice for their customers they have a way of getting their money back afterwards |
EfeEkarume:ta sharrap who tell you why MTN dey cheat you if you sabi read? |
lastpage:I wonder oh he just vanished after promising me, anyways I'm learning Karate, he better not joke me with me for his own good ![]() Dgunnerz:come on sharrap so you dey find Well I can tell you but due to the removal of subsidy I have to charge you for my services Anyways I take #40,000 only, na because of say na you oh, i just dey give cheap price |
@guiterlife if you do a little MEDICAL research you will see that what I posted is 100% true, no one is talking about lecturers chasing younger women whether they chase or not the fact still remains that as a man grows older his urge for sex diminishes this doesn't mean he wouldn't like to have sex so don't get it twisted. |
sexkillz:okay BTW wetin you wan do even if you know the person wen thief am? ![]() |
^before, abi wetin you think Efe dey use browse? ![]() |
^no oh that one na juju faith btw happy new year |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 249 pages)

I'm ok! Even more ok now!