Nbote's Posts
Nairaland Forum › Nbote's Profile › Nbote's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 496 pages)
Oga leave matter for Mathias. If U are not a Muslim how their matter take concern u..? Na we dey like find trouble sometimes. |
Konji na bastard and e no get sense... sarrki:Are u asking how he raped her or how he was caught becos whichever way ur question is unpatriotic. Here's what d police are supposed to b doing to him
|
Kindycute:Hmmm.. Na carlcare next den |
Take d fone back to where u bought it and explain to dem. |
Which kind story b dis.. D k leg no b here ooo |
Nothing will happen now. Especially not now dat NK have acquired nuclear capabilities. America can only respond if NK attacks any American territory. Na Japan and South Korea I dey pity for |
0m0nnakoda:Oga go and read my post again. Like I said "if dey had sense". |
sarrki:Lolzzz... Even dis one shock u abi.. It's too late to start wailing.. I expected to see u in d other thread of FG and CBN back door scam but I'm pretty sure u ran away from d thread |
If state govts in Delta , Kogi, Akwa Ibom and Cross River had senses, dey would have long found a way to go about establishing seaports .. We know d FG won't and Lagos won't allow it but its left for dem to woo investors and do d needful |
The worst thing dat can happen to a Nigerian apart from being a Nigerian ryt now is to somehow have a case nd end up awaiting trial in prison.. It is only in Nigeria someone would await trial for 10yrs for a crime with 2yrs sentence |
Dem dey craze.. Are dey claiming dey aren't aware? I got my permanent license sometime towards d tail end of August 4 months afta d expiry of d temporary one issued even though I had to go check every other week to find out if it's ready.. Funny enough I got a txt message informing me to com pick up my card 2 weeks after I had already picked it up |
Where dem get army uniforms from? Dis kidnappers on d Abuja Kaduna axis no dey finish? D last batch were paraded sitted comfortably or plastic seats |
Dat one concern dem... Dem don squeeze d juice from d various committees now tym for others to have a bite... |
Before no b their looks attract u to dem? Abi u want to tell me u xrayed their heart |
Jus imagine.. And yet U want corrupt officials to remove hand from Nigeria's treasury wen their corrupt acts are also private.. One thing is for sure, dis Man no get sense and doesn't know how to talk.. |
Abeg how many tyms dem dey order d removal of these checkpoints?? Anyway no mata how many tyms dey give d order or who gives d order, those ones afta okene and after uromi won't leave d road |
Hope say una add my needs to dat stat... wydmag:And na dust to dust sure pass wen u carry |
It's Banky's paddy dat made d comment |
Superstory. Make una dey giv Osunbade hope.. An acting President who had no idea what was going on with his Oga in London until dey summoned him |
Don't worry, ur ogas at d top have already denied on ur behalf.. No other denial by any of u is going to surprise us.. |
Oya oo where those Nairaland animal rights activists.. Coman beat Japan. They are chopping and researching it |
Dumped it because dey no do again abi because dey want him to go thru d documents and dump back to dem |
Na wa ooo.. Came to bury his fada and ended up being buried |
And wen Israel decides to use dem to test their weapons now dey'll start crying and calling d rest of d world |
Make una no dey show us dis kind news.. They've got too much money and don't know what else to do with it but to kip pushing d limits of innovation |
Somebody shld giv dis guy his meds.. As world no end 2000 with d whole millennium bug crap and end of d world hype, e no dey end again |
D APC is gradually turning dic country to a zoo drama. First the Lion King went out and Hyenas and Jackals started running around. By d tym he came back rats had taken over and chased him away. He decided to take his anger out on d Pigs while d dogs applauded. Now there's an elephant in d room.. Dis onr na Animal farm naija version. Watch out for season 2 |
Hahahah... I'm laughing becos I didn't bother to read d epistle. When d dog who's been barking at ur Neigbhours suddenly turn around to start pursuing U lol.. D |
Oyibo no kuku get problem... Their own na to find fast every thing. If na naija here, before u attain full acceleration u either meet bad road, speed bump or police checkpoint.. So no need, we'll stick with danfo, keke and Toyota brands. Even Honda dey hear weeeeen for our roads |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 496 pages)