Neezar's Posts
Nairaland Forum › Neezar's Profile › Neezar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 152 pages)
diggz:I be think say u don finally leave this country |
diggz:welcome back boss Who be that onuku dude |
,,
|
my boyz
|
Ibrahimovic: "Shey i fit return to United? E no dey my mind as i still get two games for here, and i hope say we go make play-offs. i never reason United at all sha." |
Na the Manchester United squad wey dey travel go Chelsea: Spanish Winsh, Romero, Agbalagba Damo, Shaw, Small O, Vic O, Rojo, Young, Baba Blue Maazi Pogba, Pastor Fred, Andreas, Matic, Juan Ikeji, Herrera Rashidi, Elephant, Martial |
lolzzzzz This guy is one of the founding fathers of the goat lineage |
[b] Lagos Nigeria ow una dey....People wey dey yaba ketu bariga obalende mushin isolo festac shomolu onipan ikorodu ketu surulere......Make una come out eeeehhhh....I don show....This na the voice of ur favourite sport doctor himself nezzzzar....Ah make I drop am as e dey hot Minister of defence don come out talk say I be 100% Manchester United tomorrow. If no be for the respect wey i get for Chelsea, i for dey shìt ontop grass for their stadium, dey insult their fans." Mourinho: "Shey the players don change? I bin feel am after the Newcastle win. Na step by step sha but i believe say my players dey fine. The players dey happy and dem don chook eye for the Chelsea game "The guy come pre-season and e talk say e go dey start week in week out. Then e con dey listen wella during tactical training. I reason say the boy dey absorb knowledge wella." Mourinho don praise Luke Shaw The man wan burst General Shaw head, He still talk say When things bin no dey go hin way, i keep am for bench tire but then e believe say e go make am as e dey always say: 'I wan play for you, i wan remain for here, i go make am.' The guy na brave boy." On top another story....igbo smoker wey we go face tomorrow don talk say "If you wan compare them player by player, na them get the best team for this League. But for now, City dey play like unit, while United dey play like strangers. But man for man, United get squad." Dablord don talk say Chelsea get one wizard wey sabi play ball, you no fit miss am, Hazard, dem talk say e dey on fire, for now, e be like say him na the best Premier League player for now." Alexis Sanchez fit leave Manchester United, hin agent dey find new club for am – Daily Mail [/b] Make una enjoy una weekend and don't behave like some cocaine trolls Good afternoon |
Afolabi6046:k |
Fake news |
Afolabi6046:I forgot that the Epl chiefs do award teams that are doing well or teams scoring 5 goals Educate me Bro We learn everyday |
saintjimos:Did u read the post at all?? |
https://www.nairaland.com/4796901/bishop-oyedepos-mandate-estate-pictures?_e_pi_=7%2CPAGE_ID10%2C5026846932 Con men everywhere I gats enter church business oo |
Afolabi6046:Have the league ended?? |
Afolabi6046:How Bro?? Have the current epl campaign ended?? |
Afolabi6046:Ur guys do come here to troll.....In fact I see that as a normal thing but when one ignoramus makes it his daily job....u gats wonder whether we dey owe am anything even to the extent of insulting us |
foolish troll:If you have anything reasonable to say...mention me las las we ain't behind ur mental illness |
Wow nice one boss |
Afolabi6046:Oga I don't post boring gibberish on ur thread I don't insult u guys But this dude have been wailing more than the bereaved....We are even on international break sef |
kokaneprodigy:k |
odizeey:They would soon be back to default mode we just dey October |
kokaneprodigy:As i said....Stop derailing this thread with ur boring posts |
Kokane this isn't trolling anymore.....Ur just a petty nigga We ain't the cause of ur problem.....U really need help Bro All ur posts are just boring and it's disgusting 2 read |
skimpledawg come purify this thread before I start my crusade ![]() |
[b] Lagos Nigeria how una deyyyyyyy!!!!!!....My people I do show.....From the voice of ur sports doctor neeeeezzzzazar Eko lelellele we don hear say Manchester United fit sack Jose Mourinho if e lose to Chelsea On top this utd story so ehn.....Gist bekerede for ground Make I also let u know say Zlatan don come out talk say Everybody dey yab Mourinho but I believe say no be because of hin results. Some of hin critics get personal agenda, some dey blow things out of proportion, some dey jealous am. Dem be evil people.” General Shaw for the left arm squad of United army don renew em contract Juvents wan table £65m for Marcus Rashford Official: The contract wey Luke Shaw sign with United go keep am at the club till June 2023, but e fit extend am by One Year. General shaw don come out talk say "My head dey swell say i don sign new contract and i go like enjoy my time at this club. I wan thank everybody wey dey support me - the people wey dey manage here, my teammates and the fans." em still come out talk say Shaw: "I wan let everybody know say i go repay them and i go try my best to shine for here, for many years. I still dey young so i no fit wait to improve, as i go dey learn under Jose Mourinho. Minister of defence wey be Oga Jose don chook mouth for this news wey dey turn my belle say "Luke na still pikin and e still dey improve. I dey happy say United wan keep talented person like am. The guy get bright future." Con add join say Luke na still pikin and e still dey improve. I dey happy say United wan keep talented person like am. The guy get bright future." [/b] Eko isale na here I go park my Bajaj for this tori.....I still dey come back con sunch una more toris I still remain Neezar....Una Good evening |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 152 pages)

