Neezar's Posts
Nairaland Forum › Neezar's Profile › Neezar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 152 pages)
[b] News updates on top neezar fm 99.2, How una dey and hope say this sun never roast una finish?? ![]() On top my very first story for this hot afternoon so Scholesy don come out talk say We no fit win league with Jambody, . The guy na mumu outside box. The guy na elephant, dey lazy but e still young sha and e don score many goals. Em still come para say Pogba fit turn from World best to mumu in one minute. E be like say hin brain dey switch off sometimes." con add join say Na that Wolves match wey show wetin i dey talk. One minute, e dey give world class pass to Fred to score. The next minute, e dey behave like Oberton wey get brain problem, na him wey dash Wolves their equalizer He just yab our team say "E be like say every player we dey buy, dey struggle. See ehn, we fit buy person like Lionel Messi and e go dey play like slowpoke." Manchester United don offer Luke Shaw and Anthony Martial new contracts wey reach like five years. The salary increment na die. United believe say dem go accept the offer. José Mourinho don yarn say make Manchester United give new contracts to Juan Mata and Ander Herrera Juan Ikeji don come out talk say "The koko na make we knack Chelsea. E mean say we suppose dey use our chances well, and we gats defend well, we gats play like say our moral dey high. We gats play like say we fit beat dem, na how our mind gats dey be that." The rumour wey dey link Saudi Arabia to Manchester United na true, no be zobo [/b] na here I go close shop on top this news....I still remain neezar....Presenter wey no read mass comm.....If u wan touch the dial...Just increase the volume Una good afternoon |
resurgent4oodua:Evening they always make sense Just all these mere news there now |
MhisTahrah:This was our last chat Her WhatsApp number is even disabled She dumped her Facebook account
|
MhisTahrah:When did this happen |
resurgent4oodua:Which woman I am born again Bro The heat for politics section too much....Either here or sports section dey cool me down |
resurgent4oodua:Egbami i am everywhere ![]() |
Tahrah u there?? |
MhisTahrah:Aaaaaargh.....Just tell me you are joking please |
MhisTahrah:Do you have Pinky new contact ![]() |
Buterflyleon:Smiles I am an igbo....I have pvc.......Igbos will vote But the turnout won't be much cos it's still another fulani man that the pdp presented |
senatordave1:Violence ke?? Most of them will be relaxing that day.... |
The goat has scored 21 goals against all English sides in top competitions excluding friendlies oo Can still remember the hanging he gave Edwin vandersar that night Oh Messi u cost my glorious club 2 ucl titles
|
Those staying in the east will agree with what the Op is saying This Atiku of a thing no dey move market for East They don't believe in one Nigeria again Go to radio biafra London on Facebook and see their posts U will attest to butterflyeo post |
where's kwankwaso |
Looks promising Make I park my keke for here
|
airmark:Lol....u be real werey Truly Fayose and Mou na brothers Drama Lords |
airmark:We know what normally become the fate of hard chain smokers I didn't say Sarri would turn to a Fayose oo ![]() |
This Saudi prince gat a murder case on his neck oo It's good because we now have a owner who's keenly focused on the club It's not good because his murder case might be a bad image for the club I just hope he gets cleared |
airmark:Mou is getting sacked very soon Fayose is still coming back to loot billions....Sarri is a smoker....Fayose behaves like a mad man Now you can see that both of them possess the same character ![]() |
Akby:Okay.....Thanks I will |
Akby:I have tried checking my profile It keeps telling me that I am not registered |
Lana1:Lolzz Those ones neva win treble before na Even if it's based on local trophies |
airmark:He's sarri role model ![]() |
Akby is our pvc ready for collection?? |
[b] This na news update for our ogbonge neezar fm For my first story for this cold Wednesday We don hear say Manchester United don warn Saudi Arabian Prince Mohammad: “We no dey for sale, go chop shit”.... The only way Glazer family fit reason am say dem wan sell Manchester United, na if the Saudi Arabia family wan drop £4bn. The Saudi Royal family get money sha. Their worth na £850bn. We hear say Saudi Arabia and Manchester United don dey yarn. The new contract wey Luke Shaw wan sign with #mufc dey worth £160,000 per week. Manchester United star Scott McTominay fit go loan in January as Leeds and Villa dey eye am Paul Pogba dey close to Barcelona after hin mumu agent Mino Raiola sly Manchester United Mourinho dey ginger #mufc officials to renew Juan Mata and Ander Herrera's contracts. Nemanja Matic fit miss the #mufc vs Chelsea game as e don get back woundjure. E dey do treatment for Carrington. The FA don charge Mourinho for improper conduct. After the Newcastle win, Mourinho talk say "Una Mama be Ashawo" [/b] This na where I go park my keke for this news....Make una get better better day Una good afternoon |
gare:I hope so God gave me eyes for seeing |
Lol ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 152 pages)



