Neldrizzy's Posts
Nairaland Forum › Neldrizzy's Profile › Neldrizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 197 pages)
Incredyable: vicci dey hin lane abeg ...ofcos i should v known |
emma2cute: ahh for why na, we must see for campus or when you enter benin.definitely big tinz agwan man |
Incredyable: lolbro i quite undastnd ur predicament, you don't rilly care abt the brother zoning .. i know that feeling,wen yu r tryin 2 come close!! We guys like takin chances but no let viccipedia catch you sha!!! ![]() |
Tessy10: is he complaining? U nr kn say na brother evn close passchizuz |
Tessy10: i kn jst kn y dem go allow dis kind person escape o! Romeo/vicci nr tie u well last nytv Ч☺ΰ seen were de tie/d superman? |
Tessy10: u 2 spoil...bro Incredyable come 2 ma rescue dey wanna corrupt ur sischai,, ma nigga has been BROTHER-ZONED See waht guys has been suffering for years!!! Devil is a bastaaaard #sad |
Ryota: tessy don carry belle sharp sharp.I tell dem say make dem use protection,dem say e dey do dem fast fast.Lolll tessy breeze don blow!!! Hehehehe |
FrankySnow: I got a 10 years ban o ![]() How come, waht happened, PM me pls! |
Ryota: see dis one am a prophet of God.na twins u go born.naijaboiy ni na ajegunleboiy him be.lolLolll dis girly has killed me |
Tessy10: vicci na angel e nr b lyk u...wha do you know bt mee ?? |
Ryota: LWKMDwah do you tink abt the situation?? ![]() |
emma2cute: The kind Boss (bus), may I be no be 16 seater. - Errigama niqqa, you jus de on a low key de run tins forgt ur homie here!! Itz unfair oo |
Tessy10: ehya kpele.Me self i nor understand i jst sleep anyhw,overfeed,jst kinda lazy/tired i nr fit explainchai viccipedia don score penalty wen school never even start, chai i trust ma guy naa..:him no de carry last!!!! ![]() |
Sweet sis xtarxhyne and mzmariah ( frankysnow) i saw ur dairy mention, God bless you both, now i feel complete. Sweet sis sorry bout ur health conditions, franky snow why d change of account? |
Alikaxon: See how am skipping pages (na who una leav all doz pages 4 mak e dey read? When I neva read ma textbooks 4 dis semester finish... Chai, see what resumption has caused). Ok, honestly, it feels good to be "admitted", especially when the admission is nascent. Trust me, the ecstassy gradually fades away, but not completely... 'cos when you come in now, after a few months; your excitement cools, as your attention is shifted to more pressing things on campus, rather than the consciousness of the feeling of getting admitted (I hope am making sense really, hmm). Alright, I'll try and write about some faculties in UNIBEN, some major joints and places within the school, and ofcourse, also some major off campuses, and other things worthy of note subsequently... Just what I know about them, ofwhich is drawn from what "some" people also know about them..... I hope its WELCOMED? ? ?LOVE GULTTER i know, hotel de ebelebo i know ![]() |
RichieBrown: guy!!! No laugh o,no be joke o!!! U know how many prayer n fasting!!! Devil no go wan try himself here o,na murderi undastnd..... ![]() |
odizeey: u guys committed no offense. its just DAT any small tyn ''Warri Nor Dey carry Last''. who dey carry last nw? buhahaLolll ask Dem!! |
PrincesAsinya: oh please..use your common sense..are u insinuating that there hasn't been an atom of improvement in the educational sectors of those states listed between 2011 and 2014??..c'mon..when will Nigerians use their heads instead of running to google all the time??..this is sad..poor child..I won't debate this with you anymore ok..run along now..you've got to play.loll i love this!!! You are mouthed ![]() |
PrincesAsinya: Naa..wouldn't know her...we rarely see the finalist around..or maybe I just don't take notice of them.what level are you in ? |
PrincesAsinya: Osasogie..how abt u?i stays in abuja, but i have a friend in that osasogie, her name is Martha, 500L engineering student.. You knw her ? |
RichieBrown: Uniben's admission is not on ur score or catchment area or merit or anytin,it is simply luck,infact na God o ••••all of una wey neva see ur name,go pray o,infact if u knw babalawo,go do o,but tell them not to tamper with that merit list!!! Lol!!! U no go wan dieLollll |
RichieBrown: Uniben's admission is not on ur score or catchment area or merit or anytin,it is simply luck,infact na God o ••••all of una wey neva see ur name,go pray o,infact if u knw babalawo,go do o,but tell them not to tamper with that merit list!!! Lol!!! U no go wan die |
kulkatty: Add your own LIKE to make it 6ok... Until seun create Unlike button.. ![]() |
PrincesAsinya: put in for dentistry..currently in benin city,a diploma student in uniben under faculty of Engineering.wow!! Fresh!! were in Benin |
GreatGatsby: Which kine thing be dis, make my name do come out na, I sabi talk o but na my name wey neva come out dy make me just dy view other people's comment.Lolll no worry!! Ur name go come out! |
PrincesAsinya: lolz..no wahala!wich course ? And what's ur current Location? |
kulkatty: Nobody5 LIKES ?? Why ?? ![]() |
chimhigher: Nrdrizzy wetin b dah ur course sef?omo naa sociology ooo!!! You know any female sociology aspirant? |
New DP ![]() |
DavidKissinger: Choi! School no dey give person Chance again. Had to skip the many significant pages containing the testimonies. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 197 pages)
.. i know that feeling,wen yu r tryin 2 come close!! We guys like takin chances
but no let viccipedia catch you sha!!! 





NGRATULATI