Neldrizzy's Posts
Nairaland Forum › Neldrizzy's Profile › Neldrizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 197 pages)
CJPresh: Say what naaah ah am here naa #walks close 2 her smiling sheepishly ![]() |
Preceedo: SHOULD I OPEN ANOTHER UNIBEN THREAD WHERE clearance exercise WOULD BE DISCUSSED? since there are ardent derailers here. Uhm? |
Preceedo: SHOULD I OPEN ANOTHER UNIBEN THREAD WHERE clearance exercise WOULD BE DISCUSSED? since there are ardent derailers here. Uhm?go ahead ma nigga! Freedom of liberty!!! But be rest assured you will only be the poster and the postee ![]() |
viccipedia: oboy na to cast ben out of our flat now, e b like say d guy don break brodahood code. Abi wetin u feel? Shey make I pass the official statement?sharp sharp abeg..... Mak him go ekosodin go de sleep |
benromeo39: na d same u go dey beg me make I share u with some of the babes wey sugarcoated go introduce me to for January, I go shun u that time.i perceive carry overs.. Lollll Ben naa engineering you de go study or womanology ? |
Tessy10: Coming back by 2am for a meeting...Viccipedia/Neldrizzy/Benromeo39 Y'all are invited...cha cha gud nytno goodnight kiss?? Haba be romantic for once!!! |
Ivy21 ,,, Cjpresh say something..... Mak una no de perform for us! |
Chizzy94 in the building ![]() |
benromeo39: oga, dey there, this sugarcoated go supply me her female friends for her department, nur kill urself, I nur wan toast am.supply with 911 truck abi? |
benromeo39: if u like, hang urself or die of high BP, e nur get wetin u fit do.you wan de perform for mee abi ? ![]() |
viccipedia: I think say na roomie I see for there before oso watin you see now? ![]() |
benromeo39: aww, it was and still is my pleasure. I'm sure u are very happy. I am not a big fan of thread derailing, I'm sure we are actually derailing. It would be best if we chat in private, are u on bbm or whatsapp?Ben ur father... #AngryFace |
Sugarcoated: lol.....Verywell.Thanks for the other day#shocked .... Wich oda day?? chai dis girl hv been playing mee backyard runs oooooo #crying |
Tessy10: 4 sure...na dat Nelly head i wan plank firstyou wn plank mee?? Ohh i laff in edo language.. Like i said b4, we go soon jam, 1 nation waits you.... i hope yu know wat dat means ?? ![]() |
viccipedia: oboy d tin tire me oo, them no gree post anything since, but I no too blame them sha, so many people get stroke as them see their status, so e dey take time bfor them write, and even if them write, na casted rubbish. You no sEe wetin that richiebrown, abi na richieromeo dey write sincelolll harsh...... Guy no blame them, naso e be.... i jus remember this time last year wen i was admitted, i jus hate everybody around mee, so i know hw it feels.... |
Sugarcoated: Lwkmfh......#covers ears with cotton wool#shey una don hear am? @Ben and vicci ^^^^ ![]() |
Tessy10: woow!!! Never underestimate d capability of a mad man! Choi choi choi...dis one madness don enter round 6 jar 18...viccipedia/Benromeo39 make una come tie am oits ur time, jus de show ursef oo... We go soon jam, January no far again!!! By the time mee and Ben go do you ONE NATION you go know watin de xup ![]() |
benromeo39: Nelly and vicci, something dey happen. This one wey d number of viewers dey increase, shey na film we dey act? Them nur gree post. Sugarcoated, fabzgrace, pradot and the boys, Wetin happen?i jus de wonder oo... Are they afraid of joining the convo? Or are they shaming shy ? ![]() |
Marverick in the building... #sighted.... Greetings boss!! Hala Madrid |
Tessy10: All 'em mad men in da building i hail o...Tags Benromeo39,Nelly n Viccipediai no blame you, she viccipedia don giv you mind 2 they talk anyhow, you de perform for mee abi? If i catch you omo naa you sabi |
benromeo39: correct boy, I dey wait for her contact. ta le lei?Lolll Ben Ben Ben Ben Ben..... Can't wait 2 see you oo honestly ![]() |
RichieBrown: ehen!!! Drizzy!!! E b lyk I sabi dat girl,OUR COURSE MATE abi? I nid her number ehn!!! HOD say make I tell her somethinhaaaaaaaaaaa see this guy oo you wan de perform for me ? Loll ![]() |
viccipedia: LOL..... Na ur ghost dey type abi?omo her love resurrect me oh... |
benromeo39: who be lizzy? Run pass me her contact.hehehehe ma course mate ![]() |
benromeo39: lwkmd o. See as Neldrizzy attack me, shuu!!!guy i feet die ontop her mata oo, 4gt wizkid.. Abi you no hear say i die for Lizzy last week.. i feet vex now die ontop sugarcoated mata next week |
benromeo39: This babe fit make sense like mad o. Make I spray perfume, wear my 30k dollars gold chain approach am. #tyresScreech. Sugarcoated, hello.guy abeg abeg abeg abeg abeg.... Look somewhere else, i no de use her play abeg...... @sugarcoated pls pay deaf ears to this casanova!! |
emma2cute: errthang crips n Nice mhen.fresh mehnnnn, can't wait 2 ball in!!!! |
viccipedia: hello sweety, abeg no look nelly face o.... His face will never tell his full story. Look at mine... U see my face... U see me finishLolll smh 4u... Is like you no wan follow us de stay house, no worry June12 building de wey you go de sleep |
benromeo39: Lmaohahahaha i love this |
emma2cute: lol my alemo don dey finish..lolll i feel you bruh... How B-side naa ? |
viccipedia: oboy u sabi say that sugarcoated na my course mate sha? Anyway that one na matas arising. Me nd princess go dey d other room. Ryota and Tessy10 go dey d last one incase of substitution. Romeo oboy no vex o na toilet u go dey manage first till we consider wetin to use u doLoll... If primcess catch you i no fit settle una oo.. Anyway naa ekenwa campus she de.. So you de very free ![]() |
benromeo39: no time o, u know how e dey go.hehe ofcos.... You no get wahala.. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 197 pages)





