Neldrizzy's Posts
Nairaland Forum › Neldrizzy's Profile › Neldrizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 197 pages)
viccipedia: God and heaven know say I get one room for there. U better change am to two bedroomLoll mee and sugarcoated get one room, una feet de share the oda two rooms |
benromeo39: u don find out the price? Rent am make u give me one room.Lolll 200k per year ..... Mak i give you one room so that you go see were you go de perform abi ?? ![]() |
[s] viccipedia: (in emmacutes voice) The [b]THUNDER wey wan fire u still dey test d microfone, na 1 minute remain for u bro[/s] guy beta apply |
benromeo39: shey na u wan rent am ni?b4 i go wait 4u ? loll... |
Room mate needed.. Apply now b4 its too late !! 3 bedroom flat Noni |
viccipedia: I know how to treat people like u Bleep up, so after all d praying and fasting wey I organize for ur mata, not to talk of the seeds wey I sow, na like this we go dey dey? I just dey watch u for cctvno mind her.. i jus de watch her.... Very ungrateful |
emma2cute: LOLegbon hw 2day be naa |
Victorious1:you, i just look you with 1 eye... |
lanicky: Lol....naughty boythat's waht they v been calling me since SS1 ![]() |
Omo watin they xupppppppp for here ehn . ![]() |
lanicky: WTF!!did i ? Dats what you write jorr ![]() |
Navvy: she?yes oo! Naa she go de hold the key to the house!! |
lanicky: Congratulations my Love tanks sweedy!!! ![]() |
Tessy10: just imagine! Are you sure you can handle it? I trust vi*** punches must roll...its gonna be da battle of 'luzenga' ...i wn't separate any sorta fight o be it verbal,physical,emotional or even spiritual...#lipsSealedwho be this one ?? ![]() |
Charleschidera: Hello to all Uniben aspirants.... I hope am welcome in this Thread.... Many of frnds is here oooh!! Neldrizzy hw far nahaaaaaaahhhhhhhhhhhh paddy mi,, all the way from myschool,you are welcome on board... ![]() |
Zedicusdgreat: liezzzoho!!!! ![]() |
CJPresh: Bus Adminbusiness woman!!! Anyways, don't you hav any female friend going for sociology ?? ![]() |
chimhigher: 2 Gain admission dey sweet ehhhhhh.Choi!!!!!!!!!!!Lollll this guy go sleep naa haba ![]() |
CJPresh: Hehehe.,nathin much o,thnksso wich of the course are you representing ?? ![]() |
ahika: Neldrizzy hw far? U don paint town red finish?hehehe i swear down!!! ![]() |
Navvy: ehnnn yes nahehe no wahala, but you must get license from sugarcoated if she go allow you stay with us ![]() |
ahika: Ya, since 1884hehehe Mr ahika !! Greetings from d gods of our land ![]() |
CJpresh watsop. nice DP |
Thos of you with "NO ADMISSION YET" you can now recheck ur status, it has been updated.. @chizzy94 and viccipedia, Amstrong has been given admission... The guy almost faint 2 days back.. |
Joshuaaig: @neldrizzy, what course were u givensociology/anthropology |
chimhigher: ;DNOTICE: MKE UNA START 2 DEY BUY UNA POTS OOOOOO.E GO SOON ADD MONI ;DNOTICE: MKE UNA START 2 DEY BUY UNA POTS OOOOOO.E GO SOON ADD MONILolll... This guy ![]() |
emma2cute: Real Nigga !! Na like 150k for 1 year, you are capable na.Lolll itz nothing!! ![]() |
kulkatty: Hmm with the way you have been behaving lately, maybe osee this one!! Yu r behavin as if you are not happy..... May God remov ur name from d admission list and replace it with Ryota's name!! Amennnnnnnnnnnnnn |
Eloghosa78 whatsop bro!! Hope you av been admitted? |
Incredyable: Imagine all dis admission happiness was a dream,would u like to wake up? lol!!Am i Mad ?? ![]() |
GbemiOO: That's you .... I still have like seven/eight years before I think of getting married.i don't mind i can wait iyawo mi ![]() |
chimhigher: lol..e just dey pain me say engineering girls no fey Finesocial science form is still very much available, porting is allowed.... so wait till next year jamb ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 197 pages)

loll...
miracles happen everyday!

