Romance › Re: My Experience With A Fishy Guy Who Wanted Nothing But Se.x by Nelkoko: 6:09am On Mar 19, 2016 |
U mean say u go d guy house n him NO touch u? U B APC MEMBER? COS NA DEM DEY LIE LIKE DIS.. |
Politics › Re: Rivers Rerun: PDP Agents Keep Vigil At INEC Office (photos) by Nelkoko: 6:05am On Mar 19, 2016 |
Una sure say if Ameach share dat 7 billion 4 dem dem NO go comot 4 dia? But minister of WAR is in deep soup |
Crime › Re: Lawless Fulani Herdsmen Take Over BRT Lane – The Vanguard by Nelkoko: 5:58am On Mar 19, 2016 |
THOSE ARE THE PCB (PRESIDENTIAL COW BOYS) DEM NO BORN ANYBODY WELL TO TOUCH DEM. |
Health › Re: Well Dressed Woman Parks Her Jeep On The Road & Suddenly Goes Mad(photos) by Nelkoko: 5:55am On Mar 19, 2016 |
Dis 1 is strong.... Abeg anibody wey dey sell Okene weed in Cameroon shuld b arrested. |
|
Family › Re: When Your Wife Takes Your Place As The Husband (Photo) by Nelkoko: 7:40pm On Mar 18, 2016 |
Sure
|
|
Politics › Re: APC RALLY In Ikwerre LGA, Rivers State (Photos) by Nelkoko: 3:12pm On Mar 17, 2016 |
Which native doctor give u dat pot ontop ur tv? |
Politics › Re: Amaechi On 94.1FM Wazobia In Port Harcourt (photos) by Nelkoko: 2:40pm On Mar 17, 2016 |
Ameach is like a dysfunction di.ck wey lost relenance... |
Politics › Re: National Assembly To Remove N37b Items From 2016 Budget by Nelkoko: 5:48am On Mar 17, 2016 |
Those pple buhari remove from office NO b dem pad d budget..... His ministers na dem pad d tin...... Buhari is too daft to b smart |
Politics › Re: Soldiers Put Drip On Colleague Injured In Battle With Boko Haram (pic) by Nelkoko: 8:22pm On Mar 16, 2016 |
Dem wan leave am b4? |
Politics › Re: Rivers Rerun Election ; See Crowd Campaigning For APC. PICTURES. by Nelkoko: 8:18pm On Mar 16, 2016 |
Oboy see masive crowd...... PDP is doomed in rivers state. Hahahahaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Arsenal : UCL (3 - 1) On 16th March 2016 by Nelkoko: 3:28pm On Mar 16, 2016 |
Hmmmmmm
|
|
Celebrities › Re: Christabel Ekeh Suffers Boobs Spillage by Nelkoko: 1:49pm On Mar 16, 2016 |
Wat da hell... If op NO sabi d defination of boobs n slippers he shuld ask 4 help....if i dream say i press dis kind breastz i go wake up flog mysef. |
Travel › Re: Paulcy Cyprian Iwuala In A Motor Accident - Photos by Nelkoko: 1:46pm On Mar 15, 2016 |
Dat guy can fight with big show n him g beat big show hands down |
Politics › Re: Buhari Conferred With Equatorial Guinea's Highest National Honour by Nelkoko: 1:38pm On Mar 15, 2016 |
If dis is wat he went 4 dem he is a big disgrace..... I even thought he went to import Guinea fowl which would have been better |
Politics › Re: Buhari Lobbies N’assembly On Passage Of 2016 Budget by Nelkoko: 1:33pm On Mar 15, 2016 |
Dat paper Called budget shuld b given to akara women to support dia bizness |
|
Christianity Etc › Re: Apostle Johnson Suleiman Warns El-Rufai by Nelkoko: 11:06am On Mar 13, 2016 |
Well i NO go church but with dis i know say him don preach 4 me....... Hey misses... Sulaiman dey wait oooo n |
Politics › Re: Economy Gone Out Of Buhari’s Control, Says Lai Mohammed by Nelkoko: 7:31pm On Mar 12, 2016 |
Chai chai chai......... Ma eyes don hear wetin ma ear NO see |
|
Crime › Re: Meet Crime-Buster Abba Kyari: Nigeria's Real Life Jack Bauer(photos) by Nelkoko: 9:19am On Mar 10, 2016 |
Dis guy is a criminal himslf... I NO mean say na thife oooo but a gentle bad guy..... Jack baur NO reach dis guy na if jack baur fit catch 9ja armed robbers den una go compare.. I trowey salute oga |
|
Politics › Re: Buhari Snubs APC Over ‘mismanaged’ N7bn Fund. by Nelkoko: 4:18pm On Mar 09, 2016 |
So efcc NO go folo dem? |
Celebrities › Re: Agbani Darego Sleeping With Her Dog On Her Bed!! by Nelkoko: 2:47pm On Mar 09, 2016 |
If d dog vex sleep with her now she go complain..... Abeg take dis out from front page |
Celebrities › Re: Olajumoke Stuns In New Close Up Pix by Nelkoko: 8:20pm On Mar 08, 2016 |
How dis pix wan take stop all d accident under dis administration? |
Properties › Re: Photos From The Building Collapse In Lekki, Lagos This Morning by Nelkoko: 11:01am On Mar 08, 2016 |
From da daft boss
|
Politics › Re: "I Can Turn Nigeria Around In 4 Months" : Goodluck Jonathan by Nelkoko: 3:23pm On Mar 07, 2016 |
Jona come chop.... U food don done
|
Politics › Re: BREAKING: Yobe Deputy Governor Involved In Car Crash by Nelkoko: 3:21pm On Mar 07, 2016 |
Time 4 judgement...... |
Education › Re: "Three Friends & Their Careers": A Graduate Wrote This As A Book For Children by Nelkoko: 7:28pm On Mar 06, 2016 |
Dis better
|
Crime › Re: DSS Arrests Suspected Boko Haram Gun Fabricator by Nelkoko: 8:14am On Mar 06, 2016 |
CHANGE is real. IPOO(INDIGENIOUS PEOPLE OF ODUDUWA) GET READY 4 UR REPUBLIC |