Nelkoko's Posts
Nairaland Forum › Nelkoko's Profile › Nelkoko's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 26 pages)
U no bad ooo Chibaby87: |
As of d dream dat was how i saw dem..D lady n ma frnd we were sec sch class mates,i was closer to d lady den in sch but not dating. I had been tryin 2 reach her but not until some weeks back dat she called me n it was d 1st time since we separated 4 14yrs and after d call it took sometime b4 d dream came...in sec sch den i dreamt abt her in a meeting inside d water n i was given instructions dat if i dont marry her i wont b successful in life,now am a medical doctor and she is married with a son n i got married april dis year.so she givin me dat dat is wot i cant put ma hands 2 it.i prayed 4 interpretation but nutin came. As 4 d guy i dont know how he died,a frnd called me n told me he heard Aneikan died n i saw d r.i.p.s on his fb page...dats all i know abt it .i would have replied a long time but i had 2 go 2 d italian embassy 2 certified sumbody dead CharlyG1: |
Where dat already thumb printed balot papers wey apc do yesterday?Abi Tinubu never tell inec 2 release d result? |
I just dey observe...... |
Between me n u if him toast u u no go gree? CaroLyner: |
Ma dear no b like dat ooo...na normal tin cos pple most pack ferhyntorlah: |
Wetin Apc n PDP dey play?...i mean wetin b d scores now?...how mani pple don die n house burnt?...i need scores abeg |
Y all dis lies....everytin na turn by turn ooo |
U all mean 2 say Apc better pass dat guy wey Apc thugs kill?i weep 4 ma kontri....how i wish we still have able bodied men with enough liver 4 coup n den jail all dem poiticians |
Oga Ben u fit sell ur guguru 4 1k now because of dis talk benbruceisright: |
Oga Ben 2 bottles of origin 4 u....y e b say na only u get sense 4 dat senate....inshort u fit sell ur guguru 4 1k no wahala benbruceisright: |
Chai chai chai...see urslf faith551: |
Waoo mayb CharlyG1 cant help..am just gona wait n see wat comes sonofthunder: |
Last last timi sylver go go court cos dem no fit accept defeat |
Obj is a rogue dat ghanian prezido mess up big time...him 4 sqeeze dat baba iyabo long mouth....how dat stupid shameless man go open him mouth spew dat trash 4 dat kind meeting....obj wan claim say him know everytin...imagine him wan insult a sittin president,no b small idris abdulkareem sing 9ja jagajaga obj insult dat poor boi fada n moda?...Abeg he deserve worst |
Its not ideal 4 a lady 2 insult u know.i may just ask u 2 plant ur head mirabel001: |
4 ur information dat bracelet is d same tin as using charm.Faith comes by hearing n hearing d WORD OF GOD n Faith no dey come rom bracelet...i saw how d white guy was demonstrating with it in sunday service n i pity d pple dat will buy dat |
Y do we humans dont refer 2 d Bible....did d Bible said anitin abt faith bracelet?its only lazy n desperate pple dat run around looking 4 miracles,as 4 me everyday is a miracle n i live ma life by faith not seen by real not faith bracelet as if i dey consult iffa |
I have been having scary dreams dis days 1.i dreamt of a lady i knew in ma class way back in sec sch giving me a date not 2 4get and dat date is 14th Jan..i woke up confused n still tinking abt dat without no clue 2 it. 2.i dreamt of my sec sch frnd name Aneikan Ekpo who died dis year i saw him in ma dream yesterday n i called him and he answered me and he asked me 2 go pick a form abt a job next year...ma fear is is it right to see dead pple in our dream n advise us? SOMEBODY SHOULD PLZ HELP ME OUT |
Chai chai chai chai......Mpape junction 2 risky....i remember wen 1 mota nearly knack me....if dem catch dat driver make dem burn d car,make dem pay 4 damages,foot d burial,do 3 months community sweeping and den jail am 4 10yrs 4 prison wey gays full |
Plz can some1 interpret dis dream 2 me?....i dreamt some weeks back dat somebody gave me a particular date which is 14 january dat i shld not 4get dis date......d person said it 3 times and it was clear......abeg make una help me |
1 local goct dey like 2 states 4 Ghana n u get mouth 2 yarn dust....no wori boko haram go reply u soon |
Crooks payin respect 2 dia Boss |
If mongo park had not discovered river niger buhari would have done dat with all dis travelin |
Na 5 heads go follow dis man go grave ooo |
If lagos state governor dare arrest dem he will most definately b in hot mia kuka with d presidential cow boy |
If thunder no fire Buhar! Make i know wetin cause am |
Dat must b Aisha Buhari...... |
Nobody fights a government and bcom a hero....Nnamdi Kanu is anoda case of Gideon okah.....and each government must get its prisoner of war |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 26 pages)

