Nella's Posts
Nairaland Forum › Nella's Profile › Nella's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 118 pages)
acidrop:ah ok - just ask ![]() @ Topic My babes, i miss know themselfs N I mis my mumyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy n my best friendddddddddddddd oh she's right here ![]() |
u probably weren't, were u? |
lol, i wanted 2 pull your leg small sha ![]() i dey oo wetin dey 4 your side??do u think this thred go acctually get anywhere?? - lol@Topic next up 25? ![]() |
Thinkin - Mukina, soo all those things i saw in ur fridge were stolen?? Thinkin - what else do u have that is stolen?? Thinkin - Mukina don't worry it's only natural 2 be as smart as me ![]() |
ok, wetin u been they talk jare?? |
Thinkin - Mukina noooooooo well Thinkin - soo because i dey soo smart nahim make u dey call me winch abi?? ![]() |
@Naija*gal ah ok, now i understoodeth u @Amiga Amigoz What is bringeth u in here? ![]() |
Thinkin - Mellow- why u dey make my Mukina turn pink like this?? ![]() Thinkin - Mukina go bash your head 4 that wall there and i will buy u an akara -- sha that's what u want right?? ![]() Amigoz:thinkin -- soo na now u notice?? ![]() |
@Naija*girl - that's not how d game goes, it doesn't matter wether it's a he or she, it's just like asking wether you're a fan or something, or wether u think d person is cool then u put date\ditch as if u were d opposite sex - it doesn't matter and no, i'm not gay @topic ditch Eminem |
Thinkin - I go slap Mukina oo Thinkin - Mukina wants to get her head steped on by a catapillar ![]() |
Thinkin - Mukina is tellin her life story ![]() mellow:Thinkin - i'm already takin her to rehab Thinkin -- ok, hold on Mukina, i'm going 2 get help - just stay off that thin 4 now ok?? ![]() |
Thinkin -- Mukina want's to volunteer 2 be my watch man, because she saw that i finally sacked Acid ![]() Thinkin - ucan just ask nice Nella to give u d job ![]() |
i didn't spoketh American english or didn't u readth what i wroteth? - does american english haveth a "no" ? |
asking me? |
no problem kiddo gives her a pat on d shoulder - it's ok to dream ![]() |
u and who? |
allright, next up 24?? ![]() |
lol this thread is funny, y'all head no correct ![]() |
u won a pat on d shoulder by d Queen\owner of d thread - Nella ![]() |
@ Naija*gal, yea i know, that guy is Damnnn! @Topic Date DMX |
erm did u say T.I?? - check my profile hun ![]() @topic Date Kelly |
acidrop: wetin?? i nobi correct madam?? Jay?? - i dey sack u, u dey say make i hire Jay?? - na which one worse?? jayvin01:Jay, just admit, u want d job ![]() acidrop:na soo i tell u?? - that one nobi problem na |
bye y'all Acid - be carefull ![]() |
oh i 4get, i re-hire u - but infact - U r fired again!!! 4 reminding ur madam\queen something ![]() no respect hu?? ![]() and erm i gat 2 go sha, - church -- soo i rehire u again- untill i come back |
say as ussual - tell her not 2 blame me 4 this one oo ![]() and erm i g 2 go prepare 4 church -- so i go see u there sha, after u finnally sort out what to wear |
Acid, did i mention that i tottaly belive u? - just no wear somethin that would make the poor guy stumble over a chair oo or worse oo ![]() but sha it no go be ur fault he could close his eyes ![]() just take am easy on d poor guy sha eya -- i g 2 dey go prepare 4 church oo ( yes i do go 2 church ) |
tell her my walldrope is yet to tell, n her? |
noo u know say na be be ur madam naa \ queen soo u no go fit top ur madam ![]() ok, ok , take change go buy ur own garment - as u go need am today 4 that place when u dey go ![]() |
pretend nobi that one worse?? ah now i see why you're soo concerned about what 2 wear now b\c that Sourth African dude is going to be there right ?? or maybe the other dude - how many them dey sef?? ![]() |
na so i see am oo, ah ah, d boys dey fear to approach naa -- u no trust? but sha u know ur job - soo go resume ur watch 4 tonight ![]() |
that's ok, u scared?? na only chicks oo ![]() |
acidrop: na me transmit am?? - it runs in every gurls blood oo - just wear that one that looked really nice on u the other time n go and start something about the arrangement of ur room - i can imagine how it looks right now - he lol! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 118 pages)

- lol
