Nelxsantos's Posts
Nairaland Forum › Nelxsantos's Profile › Nelxsantos's Posts
[quote author=big-t]None of you suckers can play for 10 minutes, let alone play up to their level! You just feel like taking pleasure in attacking these players! Musa assisted 3 times, and thats for u knockyheads to remember! [/quote]oga very 1 has his/her callin, they go into ders so let dem do it better if nt best per-say, mak wise use of ur chance cos its nt often. I 4 call U StRoNG He*D but . . . |
@ repo, U said in d mornin, k no pros, jus mak d chinese food traditn den( eat nd get filld up so tee U go hv left ovr) d type Ise had wit kite esp 'kung pow zhji' must dey der or . . . |
truth are best if spiil-out always, nevr luk Uche-face nd always do dat @ d rit time; dats wot true friend do. @ princess U stil got ur ego high enuf so kip dat rollin cos am te*sed. lollll |
dis passage mak sense die, but if na 4 real mak una no put dos illustratn join. bt luv dat concept lollllll |
@ princessa [s]we don play finish nw na biz tym, so upload ohhh[/s] ![]() |
@repo dis ISE get class(swag), i jus luv policy nd his jus my kind 'f guy. lolll dis day cud b "a nuaghty lady" for kite nd princess. positionin ma seat wella for d GAME ON !. |
C nd D na ma style but F na for fence guy men |
NA NOLLY-WOOD ENT. LOLLLLLL. BOYS WEN 1 DOOR CLOSES REMBER ANODA OPEN GO DO US PROUD COS THERE MANI WAYS TO TACKLE A PROBLEM. but SMALLER BOYs pls beg the BIGGER BOYs to tak the cion dash to BRASIL, [s] maka na oke soro ngwere mma mmiri, oko oke; o gaghi oko ngwere[/s] |
THEY SHUD TEMPER JUSTICE WIT ND RELEASE THE YOUNGER ONE COS FRM TINS HE NVER AWARE OF THE COCINE TRANPORTATN .... |
RIP RETURN IF POSSIBLE |
VanTee20: No light jor, infact the last time we had light here was in 2011.. una place get name @al mak I no wetin de xup. bt dat 1 I no go tak as an xcuse do am as b4 nd upadte jor. leta anoda committe b instustd 4 una. |
VanTee20:. up til nw VanT mak U chek well o b4 U spoil person wok. der4 more update oh. mak i no vex 4 u o.9iz wok dude. |
VanTee20:. so light nver dey ur place evn dis mornin mak u chek wel oh b4 u sack person 4 work. mak U update naaa |
i luv dis ISA of a guy, biz b4 pleasure. CEO attribute lollll. bt princess go hia am 2day or 2rw cos I trust kitty. mak izu go settle his problm b4 it get of hands or . . . @repo I no b NEPA official, jus a concin citzen. gud woks den more updatessss. |
bia REPO 10x for d update, bt "we d 9 men committee on power failure r wokin on it nd aswel promisin our felo kantry 'ple steady light in d mornin. lo'llllll |
bia VAN 10x for d update bt we d 9 men committee on power failure wokin nd aswel givin our felo kantry men steady light in d mornin. lo'llllll |
P. dis suspense na wa ooooo. bt wait Jide wil hv 2 kneel nd sing "put blame on me" by Akon, b4 any f*ckin "Apologies" by timberlake b acceptd. lollll |
fruityjojo: Her Name fits her! Osu means Devil in my Language"outcast" in mine so dat serves her right. |
bad timin 4 kitty, holdin on 2 see sum1 day been a naughty old lady @princess. lollll second part pls. 10k 4 d 1st part. |
i dey wait til mornin no fal ma hands oh !. bt wait Jide wil hv 2 kneel nd hum "put blame on me" by Akon, b4 any f*ckin "Apologies" by timberlake b acceptd. lollll |
u funy jor no b smal seasonal movie, d work mak sense abegiiiiiiii. kudossss jorrrrr |
am hummin "stand up 4 d champs" by K'hanan 4 d only P in osha. lolllll. more update P. |
oh u got me floatin again. i love ur critics in other word wit dis write-ups. Go on lady. thumps up |
wow dis is suspense indeed. bt na wa 4 Dee she no fit use alcohol morale talk loll dat means she is dame weak, cos ... . P. kip it up. hv jus won 4 ur sef a very big THANK bt (YOU comes afta d story) lollllll |
kaorama: Someone just sarcastically called a friend 'SAKA'. Please, what does that mean?wen U r alwayz sackd. lollll. bt meant nt been contentd wit sometin (if U port easily to . . .) |
1st position goes to DAME P. JONATHAN, thumps up 4 our 1st lady 4 maintainin her position. Lollll. |
dats is a gay shop den. |
1st position goes to DAME P. JONATHAN, thumps up 4 our 1st lady 4 maintainin her position. Lollll |
more oil 2 ur engine. keep it up young lady. |
'life can b a Naughty old lady most times'. dear may D LORD b ur strenght and comforter. |
Okay...but how do I post it differently? I donr understand. @repo, as in upload chapters 1-4 first, then others fellow suit. thanks |
na woooo P. no vex cos I start in-btw. more 1derful script ohhhhhhh |
[/quote]oga very 1 has his/her callin, they go into ders so let dem do it better if nt best per-say, mak wise use of ur chance cos its nt often. I 4 call U StRoNG He*D but . . .