Neowelsh's Posts
Nairaland Forum › Neowelsh's Profile › Neowelsh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 34 pages)
nothing nigerians no fit copy at first its called: SECOND CHANGE dats is oyibo version. den nigerians called it STAND A CHANCE na way 4 oooooooooooner ![]() |
there are so much mistakess here, why ![]() |
no be u cause am, everyday u dey give me beans to shop |
dats why u need inspiration to reading the bible, so dat u can understand it all, pls tell the nun to pray for wisdom and understanding |
na way o0o0o, see modelsssssssssssss, no wonder scientists dey ague say human originated from Apes. ![]() |
is your mind a jouney? how come you mind take travel there? ![]() |
have been seeing bla bla bla everywhere here, abi na ashawo junction be this? ![]() |
666 will be better to dial, since he is in hell fire ![]() |
i cant tell if you are right or wrong, because i could not read it all, its too lenthy, sorry ![]() |
na watin i dey do here sef, abeg make i go shit ![]() |
are you scared well so dey said, but am not sure, so be happy ![]() |
You dat dile coke bottle 4 ben head, nie dey call person tout/hoodlum? Wonders shall neva end ![]() |
We all 4 naija na aliens, so watin we one run4 ![]() |
Special advicer. Hon ben |
@bluefilms na by force 2 love. D babe say your something too small so please leave her alone. ![]() |
If doesnt want to be toads, then allow him to be frogs. ![]() |
Na wa o0o0o, u look dat guy finish u come am manure(MPK1414), meaning say dem dey use d guy plant crops ![]() |
Na wa o0o0o, u look dat guy finish u come am manure(MPK1414), meaning say dem dey use d guy plant crops |
My dear, pomade please, told him. ![]() |
I dey hear, as owner dey ask each other how owner own ebi, make u no carry am com my side o0o0o because my own stand, so i fit fire-fire mama dem sister dem anuty dem firefire ![]() |
I dont want 2 involve myself here, but note dis, Any guy wey go love lola, go get belle. So becareful ![]() |
@ epi the way u said OH YEAH sound like a u guys know what i mean. Badboys ![]() |
Shhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh quiet. Al dis noise makers ![]() |
Please this is a newyear. Change the title of your joke because am tired of droping by and laughing ![]() |
You are looking for more when you've not finish reading those above. Na wa ![]() |
If its boyringgggggg, why not make it girlringgggggg. ![]() |
Na only mad man dey kw mad men dick head ![]() |
why are u acting as if u no know watin dey ground, bad boy ![]() |
that pictures looks like, the person reading it now, ![]() |
@ben what do u mean by teastin her , is it Dbanj dikoko or wat ![]() |
So una don start, Godpapa & Godmama here? |
If dis is a val lounge. Den pls i need a val gift from every1(ur GF is al i need). ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 34 pages)

well so dey said, but am not sure, so be happy
so please leave her alone.