Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,409 members, 7,861,153 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:54 AM

Niaja's Posts

Nairaland Forum / Niaja's Profile / Niaja's Posts

(1) (of 1 pages)

Music/Radio / Re: Why Do People Dislike New Styl-plus (expression) by niaja: 12:01am On Aug 16, 2006
Gi me chance jo

Stylplus Expression no xpresso - U na see dem boyz so ; Dem fowan chop money so wey their voice no rhyme for my RhymeFM as em bi for Olufunmi  embarassed

Make Una tell dem say Boyz dey ves so angry
Music/Radio / Re: What Are You Listening To Right Now? by niaja: 11:58pm On Aug 15, 2006
Ashawo don Die ( By wan Ajegunle Rasta wey dey ya fo ma area)

Niaja stand Up - Nairaland fall down (I no send Person)
Music/Radio / Re: All Fifty Cent Fans by niaja: 11:52pm On Aug 15, 2006
Waka to all 50cent fans ,Una life no go betta , Una come think say 50cent na baba
Wait Oh !! I hear say Ruggedman don dey diss am self , Even My Brother Massai

            All of Una dey crazy sha oh!! 50 self no sabi una
                 Una dey here dey shout all 50cent fan .

Why Una no shout all Niaja fans grin - Seems no bi Niaja una bi
Make Una come bi my fans (ME THEY CALL ALL NIAJA FAN NOW).
@ Ciaralover AND CHIBABY

As I see Una sha- May God help Una because 50fever don catch una, Em bi like say River Niaja no fit heal una again sha, But River Benue fit help.

@Don Jazzle

You wan dey yan Tactic- Everyboby get tactics for Rap. if Eedris fit rap why 50 no go rap
Na people like Una Baba Fela dey yab. (Fifty has Tactic ) Oloshi

@Jduck

U dey yan say 50 inspire U grin grin , My brother no see food chop - Em dey talk say 50 inspire am, Haba Jduck . U for don tell us say Tetuila na ya role model

@Ashewo

Your name don talk waitin I wan tell U sell ; Becos U be who U talk say your name bi , If I go church on sunday I go pray for ya yash.

@Hoodboi
Oh Boy as Omo NNA u bi , still Una go tell me say U bi #1 50 fan- My Uncle dey tell me say 50 na Gay (Man wey dey like Man) . And Una dey tell me say 50 na Una Godfather .
Dis our World don spoil Wellu Wellu (Ogene were U dey) embarassed


@Orlaitan

U bi the true Niaja son of your Father, May your Sango and Oya spirit guide U against your Enemies, May The God of Amadioha protect U from Irrelevant Rain Tax. May Harry Potter success follow U all the day of your Life  and May U shak Up tilL u DON TAYA my pikin. No mind all those People wey don dey Talk Talk but them still dey suffernow them dey say 50CENT FANS . Na them dey get girlfriend and Boyfriend for 20yrs still them still be Virgin . My Pikin Tell Dem say Ori 50cent ko dada - ATONLE NI BABA 50 - Ko mo Konko

                               A ma ri lola ; O da Bo
                                  Niaja For Life
Music/Radio / Re: The Best West-African Musicians? by niaja: 11:32pm On Aug 15, 2006
Naija are the best

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.