Nikky341's Posts
Nairaland Forum › Nikky341's Profile › Nikky341's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
cr7 - 2 goal, higu- 1 goal hala madrid |
i like d original better, |
Jerry2i: *cryin 4 chelshit* abeg as an epl fan i dey beg athletico n falcao onbehalf of d blues 'e don do'.kikikikikikikikikiki and i like chelseaoo |
hala madrid |
kikikikikikikikikikik ![]() |
prezz u are welcome, no need 2 apologise most nigerians dont watch d show |
ogbeche77: You can say that again & againits even getting better |
happy eid 4rm nasiri |
dis is d best match dis wknd |
its not too late 2 join d winning team, vote prezzo |
una dey make me laugh sometimes, no sympaty 4 ur own na talia dat had 2 paint her sister black 2 go 2 upville and lie against eve 2 get seydu na him be ur angle instead 0f me 2 vote am i go vote prezzo. besides why i go vote a zambian since bba started dey have never voted 4 us. team talia ni ko |
envee: The game gives two rewards: Money and fame.thk u, most of dis haters are not her fans dont go 4 her concerts and have not bought her music b4 so no loss. if kenis music make good use of dis exposure then her stay would have been worthwhile. hope she just stops apologising |
most of u hater didnt watch d show and are judging her 4rm hearsay, 4 me am proud of her she rep us well, she showed dat 9ja people are also classy. as 4 winning d money if u watched d show u will kno dat she was dere 2 expand her fan base and also network it was only. all dis falling hand i no understand it happens yes 2 9ja men and women ![]() ![]() |

