Nitlad's Posts
Nairaland Forum › Nitlad's Profile › Nitlad's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 226 pages)
Laaro kutu Monday! Na im beer parlour full like this? Shey una no go go work ni? Ah go spray all of una with pepper spray now if una nor clear comot for here! ![]() https://i.imgur.com/pDchF.gif |
texanomaly: I can't sleep. Too much on my mind. AJ and the gang were at my place for breakfast. They are coming back for Sunday dinner.Who is 'AJ'? Ajanlekoko?? ![]() ![]() |
Danhumprey: I just dey!Don't mind the boy. Na only him dey mulato. . . Very selfish! ![]() |
Tovot: Lol, which one is potato para ? Huh? Who is princesa , is she a nlander?Are you serious? |
Jbluv55: She and Sweettease dey leaveMaternity leave? ![]() |
SpcAgtOko: But oko is a more fun nameHmmm? Yes. Yes. Yes. It is. ![]() Jbluv55: Just remove the S and replace with K naIt's not that easy o, bros. Na that 'K' gan gan dey cause trouble. ![]() Danhumprey: Na so o!O ga ju! ![]() |
SpcAgtOko: https://a4.mzstatic.com/us/r30/Video/95/fc/18/mzl.lqydnkte.170x170-75.jpgTah! "OSO" is very different from "OKO". ![]() |
Danhumprey: Special Agent Oko! I dey hail o! Oh, I see. . . ![]() |
Dhellake: nope, but the 10 points was very usefulGood on you, mate! |
Paroman! ![]() |
Dhellake: That Nigga saved my weekend You cap am? |
Shugamania nko? ![]() |
Jbluv55: HahahahaYes o! E nor get pattern wey me nor fit take vibrate. Anyhow yagayaga, baba gallant. ![]() |
texanomaly: What?Fronting? ![]() Pfft! All na Shakara Oloje. ![]() |
texanomaly: Huh? ![]() |
Tovot: Hows you?LOL I'm well, thank you. ![]() |
Happy Berahino Day! |
Jbluv55: Owonikoko baba mihttps://img3.wikia.nocookie.net/__cb20140605120745/sistersgrimm/images/4/44/Uncontrollable_laughter.gif https://media.tumblr.com/f934f6df4eb947964e06412a81274246/tumblr_inline_nc9gnbNwc51r1c8rw.gif ![]() |
AirborneLacer: Ehen - I dey grieve for you na.Liar! Liar!! Pants on fire!!! |
April07: I just knew it!!!!!So you didn't know 'twas El Gaupo prior? ![]() Well, I'm more than happy to be the harbinger of this bad/good news - whatever the case may be. ![]() |
AirborneLacer: You know I don't like it when you act this way.Shoo! Nor be una type "so painful" na na? Hehehehe ![]() |
AirborneLacer: So painful.I remember una two wedding. ![]() |
Jbluv55: Here's your maltina sirTah! E nor fit. . . |
April07: Awww.. thanks dearie That's not what I said! ![]() Well, you shar called me "Dearie". ![]() Sheybi I told you beggars now ride. ![]() Nah.. bae doesn't approveOlohun yo e leni. . . I'm not lucky, I sabi play ni. ![]() Oh my God, Nitty stop painting me like such a bad somebody..You took away my awesome friendship with Br3nd4 - there are no nice words to describe that! ![]() |
E jowo, which 'lines' are you ninjas talking about? E jamitan. . . ![]() |
Jbluv55: BwahahahahI nor lay low, ehn ehn. ah nor lay low at all at all. Ise aje lo somonu bi Flight MH317. ![]() I dey look for those angry heads wey dey there I nor seeAh don behead dem. ![]() Ok. Me sef go soon go ile ife go learnTo know if you're really interested and serious about this, oya pofo ki n gbo. . . ![]() After, you go pay me entrance fee of N500k pere. ![]() |
April07: You're incorrigibleI don't know what this means, as I nor sabi book. I shar know it doesn't describe me. I'd rather you said; "You're cute and lovable ![]() I bet I can play better than u do.hehehehe. . . . Drop ya PSN/PS Plus ID if you're game! ![]() Awwww....You're just selfish! You just banished her. Didn't allow her to say "goodbye". Forcefully seperated her from her loved ones. Wicked you! ![]() |
Jbluv55: Rankadede sir!!! Na your footsteps I dey follow oTah! You wen dey yoppie to the fullest, come dey bobo me for here. This your siggy sha, na soso modificationsAh nor modify anything jor. . . ![]() BTW, e don tey wey I see isalegan2.Isalagangan is in Ile-Ife, learning the 16 Oju Odus. ![]() |
Jbluv55: Morning sireBaba o! Na you! |
AirborneLacer: Asin eh, panties here n' there. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 226 pages)








