No1madman's Posts
Nairaland Forum › No1madman's Profile › No1madman's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 320 321 322 323 324 325 326 327 328 (of 339 pages)
^^right. . .i dey feel u. |
D guy get heart!pali wahala! |
Redman44:Don't stress ur brain. . naija no dey think well. |
see steffi jones and beckenbauer. .steffi jones brother na my paddi |
check out d replay . .jegede supposed stop dat goal. .as a matter of fact d 2 goals na defensive errors. |
D THING IS,Germans get winning mentality. .dem get d extra factor. |
wrong tactics cost us dis match |
finito! |
less than 2 mins |
we still got a lot 2 learn |
dis coach sef. .dis na tactical error. .game over! |
5mins |
our 2nd half display dey bad. .no pressure |
9mins 2 go |
sunday esther supposed play 8. .which kind tactics be dis |
15 mins 2 go |
time no dey. .less than 20 mins 2 go. |
na wa!we no get super sub abi wetin! |
No goal 2day. |
our strikers need support. .time no dey. |
They pass d ball too much. .nobody dey run with ball. |
oweniwe:Did i say everybody. .esther and ukaonu should push more forward. |
dat na deliberate foul from german no11 |
lord krato:sunday esther is an attacking midfielder. .she supposed attack more from middle. ukaonu should push more forward and go for loose balls. |
|
[b][/b] ![]() |
[color=#770077][/color] ![]() |
![]() |
;D ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
hahahahahhahahahahahahahahahahahahhahah!lololololololololololololololoollollllllooool |
Ask Babalawo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 320 321 322 323 324 325 326 327 328 (of 339 pages)

