Nosagold's Posts
Nairaland Forum › Nosagold's Profile › Nosagold's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
[quote author=Okija_juju]The UNDISPUTED BEST PRESIDENT of NIGERIA so far... May his days be long.. Hate him or love him, that man is indeed a legacy.. And lets not forget he also loved GARRI!! https://farm7.staticflickr.com/6223/6334190850_f736cbb4bd_m.jpg[/quote]Oh! He drinks garri too? Dem go ban o |
texazz: So....this is an interesting one for the 'Touch Not My Anointed' zombies here on Nairaland.Lol annointeds re nw touching annointeds lo, this world is sweet o |
SlyIg: We are living in a confused world. I need no body to read and interpret the Holy Bible for me. All i do is read it and interpret it myself for fear of misled. Who ever that is/not combining d devil with Jésus is on his own.Well said! |
Oga seun dz banning of members don too much for yu na, haba! Wetin sef? D rate at which yu ban members of dz forum is getting me pissed.......you and yur crew go siddon dey ban people any how, so no freedom of speech for here? Were ya nwayo o.......farabale o |
texazzpete: Lol. How much money Goldie get wey e go fit pay me?This yur question wil never change d price of |
texazzpete: The same week the woman was in leaving the house, three Nigerian women were being expelled from the Olympics camp for taking drugs. All you semi-literate, bovine m0r0ns did not see anything wrong with that, rather it's a girl who fell in love and began to do uncharacteristic things that has 'brought Nigerian women image in a bad light'My fwend say yur own opinion nd let others say theirs, that's wat we do here, hw much did yu receive from goldie sef? Abeg park well jor |
See as I dey lauf like a mad person for office becuz of dz price of garri thing lol, nairaland una nor go kill me wif laughter abeg......d tin dat makes me laugh out very loud is d fact dat if yu say price of garri, yu go automatically receive ban frm seun.....abeg I don log out b4 I go die of laughter here jawe #team-garri 4 lyf# |
Lol this is really very funny o, y d odeshi com fail dem na? Dem nor sabi do am? Dem for meet bakassi guys na #garri-price# |
[/color] Paul John: Was it confirmed that it was his fellow members that shot him? |
Now this is definitely affeting d price of garri in the market |
[quote author=Charles.nerd]Just trying to imagine the scene.Man pursues snake,catches up with the snake,grabs the cold blooded creature with both hands,creatures struggles to wriggle itself out,man gives it a huge bite....Gosh I cant continue.....Must have been a Gory sight to behold. [/quote]The story get as e be, I bin think say if snake bite pesin, him fit die at d spot if he z nt rushed to d hospital immediately? Hw dz man carry snake bite stil manage to pursue d same cobra wey dey very fast nd stil catch am? Cobra go run for human being? Cobra wey nor dey take eye see human being lol |
[quote author=dipo+]So because I stated the obvious that Ferguson is surely threatened by the Hazard factor, you think I am a Chelshit supporter[/quote]But if I may ask, is hazard berra than king kagawa? |
If arsenal manage to get a point for here, dem try big time, here nor be where yu go collect point easily |
Funkymallam: He is a GUNNER! That was why he asked you to wake up.Re yu his spokesman on NL? I'm a man utd fan bro, ndi kacha agba
|
iykmora: nope.....anythingInfact yu re nt a christian, I only talk to born again christians like moi lol |
[quote author=dipo+]Wake up[/quote]I dey sleep b4? |
iykmora: as a compromise, blue movie go make sense considerin that a male and a female is involved...Bro did yu go to church today at all? Blue movie on a day lyk this? |
[quote author=dipo+]Its too early to say na... We plenty wey be underdogs this season. For example Manure is underdog to City and Chelsea. Ferguson must be seeing Hazard in his nightmares cos that guy is a demon. Hazard has played only 3 games or so but is already going to be the best player in the league. You can tell that much[/quote]Wen a chlski fan talks, yu will knw |
omodapson: Same to you broYu must be an arsenal fan bro? |
My gf wants to watch home movie, and in d other hand, I'm watching arsenal match now, what should I do? Front page pls lol |
omodapson: I only asked a simple question. Yu may check my profile tho.Do I need to check ya prof? Hapi sunday |
Tamita: YeS oOoOoO......United for LIFE...can't just wait to Play Arsenal this Season, the scores this time Na 2 : 13 for Emirates.Arsenal nor be our mate for epl na, we dey win dem every season |
omodapson: Are you new to football?Yu must be new in N/L dude |
Lol who be dat arsenal goal keeper? Na new signing? |
Lol I can't juz help it, if I dey watch arsenal dey play nowadays na so I go dey laff, I go dey ask myself why e be say every season, key players go dey comot lol But I like arsenal, I mean, d way their play......where re my fellow MAN UTD fans on N/L? |
my punchlines will never finish but nigga Bleep a k.o/ i cease all the oxygen when i flow no h2o/ u niggas keep forcing rhymes but in rap game im the new thing(new-ton)/ i make profit when i spit low key i pull a few strings/ ma dick is in a circle i guess i be fucking around/ on ma way to london and i make your girl lose a couple pounds/ u prolly won't dig ma flows if rap was a goldmine/ give me a second i kill this shit in no time/ and some niggas can't do shit cuz nosa gave them constipation/ i Bleep beats up when i drop singles no fornication/ one |


No bleepin on a day lyk dis tooo...says who?