₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,347 members, 8,421,461 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 01:11 PM

Toggle theme

NotATroll's Posts

Nairaland ForumNotATroll's ProfileNotATroll's Posts

1 2 (of 2 pages)

RomanceRe: 5 Months Still In The Friendzone... I'm I Being Inpatient? by NotATroll(op): 8:09am On May 23, 2022
brosom:
With the way u carry discribe ur babe, e dey do me like she be coded runs babe.

Don be surprise when she finally let u in, na wild hole u go meet.

Wetin I dey talk sef undecided undecided
Lol... no be dat kind runs girl
RomanceRe: 5 Months Still In The Friendzone... I'm I Being Inpatient? by NotATroll(op): 8:01am On May 23, 2022
Boogyman557:
Holly Gram cool My own MATAYANCE be say!


If I find out say u don de spend money on dat BANI wen she never accept u!


I SWEAR DOWN


Ur left leg go collect serious BLASTING!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
Lol... no be any serious money like dat
Na just very small something
Romance5 Months Still In The Friendzone... I'm I Being Inpatient? by NotATroll(op): 7:39am On May 23, 2022
I lost the password to my previous account so, its not a troll post.

So, I proposed a relationship with this girl 5 months back and she told me she wasn't ready for relationship that she needed to pray, take time to think etc. (Na marriage r/ship me I dey for). So I agreed to go with the flow and showing love the best way I can.
(Edited: she still dey talk say let's just be friends and know each other well. I wonder how dat one go happen with the "friend" tag)

Though she gets mad at little things and go dey talk to me anyhow, dey chook me yan like say e no go bother her if the thing no work, I still just dey hold on sha. But, the talk chookin of yan and small passive aggressive insult don dey taya me.
Shey I'm I being impatient or just cut my losses and move on.

1 2 (of 2 pages)