Ntin1's Posts
Nairaland Forum › Ntin1's Profile › Ntin1's Posts
1 (of 1 pages)
Please where is your office location and can I have your contact number..... |
[color=#990000][/color] bedford101:Mr Bizbloke will you please clear the air on the matter on ground, B'cos this allegation on you is a matter of stealing from your costumers.. So please clear the air on the issue while I wait to do business with you. |
let pray: father lord God as all of be your child we say make we let you know the thing wen dey happen for dis nairaland [ the people wen be thife, the people wen wicked wen no fit help other people for small money, wen no want tell people how to configu hopster] we pray say make you touch dem make dey change the one wen no want change make you send fire down to dem. Papa i still dey look for who go help setup my hopster i beg send your servant come and make you no forget to make the network we all of dey use stand, in jesus AMEN |
guy u no dey hear wetin i dey yan i sayh i get am but i no sabi configure am say make una help me wetin u com dey talk again shwoooooooo AREA DOES ANYONE KNOWS ANYTHING ABOUT HOPSTERS, PLEASE SOMEBODY HELP ME AS I HAVE BEEN USING GREEN BROTHERS WITH PROXIFIER BUT THERE ARE LOTS AND LOT OF RESTRICTION PLS HELP ME SO THAT I CAN USE THE HOPSTER WITH YELLOW GIRLS I HAIL EVERYBODY THANKS FOR YOUR HELP |
guy u reason am AJ dey say dey agree with u but make U wise examine dem b4 u give dem information about ur stuff ohooooooooo i go like reason with u dis na my mail address nbjamb@yahoo.com add me make we talk or send me mail . N-tin d GHOST |
well it look like u guy have not been in d real world of technology, ok am going to help u all out, but u should know dat nothing is free in this life i didn't get mine free so if are intrested dis my phone number 07030628722 N-tin |
1 (of 1 pages)