Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,157 members, 7,825,617 topics. Date: Sunday, 12 May 2024 at 06:54 PM

Hopster Setup - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Hopster Setup (1374 Views)

. How To Setup Your Whatsapp Profile Picture Without Cropping It. . / Please Help With Blackberry Wifi Hotspot Setup / Unable To Complete BBM Setup Android Smartphone (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Hopster Setup by tway4warri: 3:24pm On Jul 14, 2008
those wen dey use hopster bypass watever u kow wetin i mean i beg if u get the way u take set am up i beg show me i need am badly for mtn cos d one wen i dey use now na green boys and i no fit de do many things with am i beg if anybody get hopster or u dey use hopster show me send me the configuration i no need the software i get am already

great nairalanders na so we go de dey?
Re: Hopster Setup by bluetyrese(m): 3:57pm On Jul 14, 2008
@tway4warri ,
i know how you can config upster, please send me a mial, beezee_ty@yahoo.com
Re: Hopster Setup by ntin1: 4:42pm On Jul 14, 2008
guy u no dey hear wetin i dey yan i sayh i get am but i no sabi configure am say make una help me wetin u com dey talk again shwoooooooo

AREA

DOES ANYONE KNOWS ANYTHING ABOUT HOPSTERS, PLEASE SOMEBODY HELP ME AS I HAVE BEEN USING GREEN BROTHERS WITH PROXIFIER BUT THERE ARE LOTS AND LOT OF RESTRICTION PLS HELP ME SO THAT I CAN USE THE HOPSTER WITH YELLOW GIRLS

I HAIL EVERYBODY THANKS FOR YOUR HELP

(1) (Reply)

Nokia N70 Bluetooth / My Operamini Refuse To Work On My Nokia 6288 / Blackberry 8320 Upgrade Software Mtn

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.