Obanefo's Posts
Nairaland Forum › Obanefo's Profile › Obanefo's Posts
young nigg na thunder go fire ya mouth ![]() and militia thanks for your compliment ![]() Thomas |
abeg otuwe go siddon for one corner if na yab u wan yab ppl pictures. AHA wetin be your own sef? WHICH CLOTH U WANT MAKE WE WEAR MAKE UNA LIKE OUR PIC OOR MAYBE U WANT MAKE WE POSE NUDE FOR YOU TO LIKE THE PICTURES EH? ![]() NA wa for you naija chicks sef.IF na other chicks see those pictures dem for complement in a positive way instead of the yabis. anyway more grease for your elbow for the yabis ![]() |
hmm bigjay b4 u wan stroke me why dont u post your own picture so i can see it.maybe the reason you didnt post your picture in here is tht you look like an area boy .No offence o too.Well i took tht picture at home so thts why i was on a casual wear Or do you expect me to wear agbada(parachute) or a suit at home ?? so dont expect much in my picture becoz i wasnt at my best. cheers ![]() thomas |
osereke i agree with u there, lol |
hahahaha hehehee hahahahahaha mister young nigg that your picture na die, abeg where u come from? ![]() hey mister peterroby u look cute in that suit men ![]() thomas |
hey everyone i was wondering do u have a crush on anyone in this site? ![]() thomas |


.No offence o too.
osereke i agree with u there, lol