Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 163 pages)
mrrandomguy:You dey drop gibberish Power returns to North is not what you stated You said how north are southern politicians And you’re hallucinating.. because is dream not reality Na wetin your brain give you . You drop Next! |
Straight from the ops brain.. hallucinations and gibberish Oga where you dey wake up from.. and people will believe the ops imaginations And he will be there deceiving his self in his mind I assure this op have never spend a night in northern Nigeria and he’s a Yoruba man North 2023 Power to the people |
Army kill this ones Na... bingos and ekuke go talk say Na innocent people Buhari is killing igbos .. bla’s Ekpa boys ... Igbos now live in fear .. prisoners in their region.. nowhere is safe to an Igbohuman right now The warlords are about to partition and control east. .. while the bingos keep cheering them .. finally one day dem go get sense .. maybe generations to come |
Op you’re wise .. only that Obi should stay put in Pdp to get that national spread The rest is in Order but igbos won’t understand or see it your own way.. Keep telling them igbos are not ready.. they want to sit and enjoy what others worked for ... forgetting we’re all humans with different reasoning Everybody is working for it .. but igbos are shouting micro zone it .. on what basis.. in Nigeria with over 400 tribe .. what makes dem special humans .. Igbos need to take their rightful place in nigeria.. They’re meant to be Nigeria Kings controlling and runing things .. not the North. But today they’re beggars and noise makers in the country.. limiting themselves .. and most funny matter is that they believe they’re doing others Ike kwuru.. Any year they wake Na dia problem This generation believe they’re wiser than those names you mention Their children go wake screaming Biafra or death No be curse .. but Na reality |
The gayish thieves no Dey hide fave sef Leaking arse and leaking dick[right][/right] Fani kayode Na true Yoruba son |
How many the total delegate come be .. and how many come remain for others Even Tinubu know scam and media news Something no Dey happen .. becaUse e no Dey possible |
But Fani called jimoh a ritualists and gay with leaking ass ![]() Yoruba people sef.. Maybe Na Tinubu the run the jimoh butthole Now one Na leaking ass .. the other a leaking prick.. No be me talk a.m.. Na so e be |
This man is truly empty All his rants .. Wike have not come up with something intelligent .. Na to rant like drunk fool I am the right person to take power from Apc .. How? I will provide security better how? OBigbo resemble zamfara katsina or maidugiri.. Now Na madman.. Na mad go rule the country and he’s dey mad man Wike is always high.. |
Obi reach brekete.. Okay oh.. North 2023 Obi chance of ruling this country is 75% Na time . |
Agu Ikemba himself .. Ikemba Nnewi! |
Useless talk and gibberish Why you know come Contest .. Ohaneze should ban this idiots from using their names to rubbish igbos What the nonsense.. every fool now have opinion using Ohaneze Mad idiots |
Smoke55:Yes! I paid my dues as IPOB member .. former ... Maybe your new to Nairaland .. Adadike am still sorry.. |
What next after Kanu release .. Na Dey questions Igbos should be asking demselves .. Why is IPOB not talking about international diplomacy again and how to get UN to address Nigeria on referendum.. Guess Referendum noise is over .. Will the release of Kanu stop sit at home .. and killings in igboland ? Igbos don enter bus wey Dey draw for wall with their two eyes open Them go wake from the spell.. and understand that IPOB has deviated and have scammed them mean very mean Make dem enjoy the show... Buhari should withdraw all securities patrolling east.. On their own .. dem go wake |
Soludo Na Governor with better ears ... Igbos should report .. we need to know their campa and hotels .. Feel free.. Make dem no Dey hit and run Esn have failed in protecting igbos .. now they talk and point fingers like women.. after all the funds.. Na igbos come dey kill igbos for igboland .. Dey call governments .. they are now lying to themselves .. knowing the truth People dem Dey see with their eyes dem Dey shout army and Dss .. While dey hail them .. calling them umu oma.. And this mischievous goats think they’re doing Nigeria government .. and government must bow .. Like say government human.. Buhari go soon leave and dem go dey kill themselves they still blame government ... walahi Una go see am Their Oga Dey cash out on their foolishness and stupidity |
Thanksful:Why yoruba Dey love compete .. Una Dey use Tinubu Dey compare to BuHri You no go wake up |
Useless Yoruba narratives ![]() Even the Hausa man reading this go just tire for Yoruba people |
OyigboUpdate:Dem Dey form igbo voltrons online.. e go get to them mean mean |
OyigboUpdate:Not prayer E go touch all of them.. Na must And Dey go burn their properties or the ones their parent build We go hear for Nairaland |
Was coming to see those online bingos .. ekuke dem.. Because e go reach them .. and we go hear how dey kill themselves for here And the idiot still blame Buhari Igbos are clearly going through spell.. They need prayers now .. |
AmazingELixir:You’re a son of nobody Who born you.. Next! |
Wike is just flexing Rivers money And he no carry anybody along on top Just family and friends Wike the clown. So after all this .. Atiku Go now take you as Vice President ![]() And If he no do .. Pdp go die abi Wike go decamp ![]() Very unserious human.. |
This n Nbm Looking for chop money But he go die hungry Instead make he humble go meet Davido beg.. or even chief priest Na to the write article Make he use his money developed his state and Constituency If he’s people call him.. till the. Keep following fbi and efcc If Dey nap you for libel and slander .. how you go take prove wetin you write E go become winch hunt Mumu man |
But they’re your associates They’re doing it for you.. Na you still donate the cars By proxy By implication By assumption You donated cars with tax payers loot |
Khaleepha5681:How about 1966 .. they wanted separation then .. but changed when they got power .. They had alternate then? |
Ohaneze are just fooling around Isiuzor is degrading that organization with too much taking and less achievement Thought he said they raise one money like that Next East should not accept vp Next Apc and Pdp must field igbos Careless talk.. Make isizour and his people be using be using their personal handle for all this nonsenses Involving g Ohaneze is not good for igbos Because at the end no body will take them serious as everything they’re pushing will still erode them.. And igbos are.not Wike ikwere that talks before thinking |
Why North love Nigeria? |
Yoruba people won’t call him traitor ![]() |
Morenikeji090:k Is less than a year |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 163 pages)
