Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 163 pages)
![]() Seunmg and legendhero are missing since evening Walahi .. Buhari don fvck this Yoruba humans humans mean mean side ways Asiwaju is a disgrace He Must Contest Dsalvo... the kid seeking attention.. hope you’re happy But I told them .. what’s happening in the Nirth and told them the election might go the way of Atiku/ Gej But them gondey Yoruba land Dey hype nonsense Told them this is not a Yoruba obaship Contest.. But wetin we know .. Yoruba love propaganda and hate reality.. this is it .. oya make Yoruba run comot for Apc go SDP When Tinubu bought SDP I told them Helinues say my politics dey funny Seunmg talk him own Legendhero him ow At the end what is happening .. Yoruba think Na by pictures and media noise .. told them North is mad at Tinubu.. told them everything happenin .. but they will insult all for likes Let their likes translate to Tinubu votes BecUse he Must Contest No excuses No narratives No stepping down Nothing .. And the funny thing be say Tinubu might still end up in jail Yes! Make he do anyhow Helinues wey Dey ask wetin I don talk wey Dey real This is it By November yoruba go understand say for Nigeria dem get their place Only say this time Nobody go sen their end ... guess everyone hate igbos ![]() Yoruba just don’t know.. keep spreading tribal hate and bitterness Power to the people North 2023 |
Enuguguy:Okay |
Beremx: ![]() |
I wish is true .. So Tinubu and Gej go drag primaries ![]() Aha... Yoruba No ... Yoruba should stage protest .. What nonsense ![]() Tinubu for honor sake .. you can’t drag such with father of corruption.. this is the low.. Just peaceful leave Apc for them .. the shame no be here Gej trolling hard What’s the essence of 2015 noise and Yoruba propaganda Aboki wicked ![]() |
Concede to North when and how? |
Rollsnjaguar:All this government bla bla bla Why Una come get esn .. wetin IPOB Dey do All those road safety dem Dey kill.. Girl dey just Buru Army dem. Kill for Aguata wey dem burn Etc Why Una esn no Dey cramp those unknown gunmen? Why Una esn and IPOB no Dey fit secure their land Wetin dem come dey secure ? Abi Una no Dey reason at all.. which kain mumu be this .. gawd. Today Na dem people car dem Dey burn .. For wetin ? For Kanu Not for Biafra IPOB is evil So evil |
I’ve been saying it but the bingos with pig brain think say Na joke.. They’re not seeing it .. and won’t understand even as they’re see it.. Buru egbe buye Italians .. chevozie ifa agabara before bakassi Don’t worry very soon Uche everybody go dey am .. now sef the caging no be small.. 7pm dem don go hide till the next day.. fear everywhere IPOB is evil Very evil |
If he likes he can visit heaven and meet Angels .. Tinubu Must be on ballot No excuses No stepping down Must! They go learn.. by musCle |
The thread go just disappear.. no worry Nairaland things .. And this Na frontpage |
![]() All I know is that Tinubu MuT Contest Must be on ballot No excuses No Narratives No Yoruba twist No stepping them The kingmaker Jagaban of Yoruba must make himself king. Told Yoruba to get ready for their usual regionalism “ mantra on their way to political wilderness No by media noise and propaganda.. that kind opposition don stale .. print media no sell again Power to the people North 2023 |
Na Tinubu colleagues ![]() |
Tinubuadvocate:Why you no the tell your people doing same to other tribes You sef wey get thread .. tell yourself |
InnoBest188:The gods lives in the North He used to be one of them ... but his people dra... gam .. come their level.. Rubbish him .. Even made a video of him runnin at the airport and said he’s running from a mortal .. when compare to him.. Now who takes him “ that serious” We know where all the serious aspirants are going . and they say Yoruba Dey United .... in North they say Yoruba get two rivers ![]() If you know you know |
Na here I for like vote. Obi Saraki / Saraki Obi Power to the people |
AfricanColumbus:Guess you’re already.. |
Op no Dey use unknow gunmen .. for your post.. because you.. yes you .. know say Na esn umu oma .. Dey enforce sit at home And honestly no one wey follow burn that keke get reach the price of that keke for acount .. If too say those people hustle get those things dem Dey burn .. swear to God dem know for the burn them .. on top sit at home .. Keke now Na 1.2m All this supporters saying ordinary keke catch fire Dem go buy properties.. yes ! And people go BURN am .. call am ordinary ![]() E go happen .. and Dey go see am .. IPOB bingos Imagine burning someone source of income .. with kids and responsibilities..becaUse of Kanu IPOB is evil NDI IGBO TETAZIENU.. HAA UNU AKWO GO URA .. Ifele mebizinu biko .. IPOB is demonic Biafra is a spirit . |
successmatters:IPOB miscreants.. Na Una get shame .. see Una brain litter Nairaland |
Michael004:Yoruba man asking frigga ... sleep well |
IPOB bingos are on the lose again Why burning the truck head .. because they know that’s the money And funny enough e fit be one igbo IPOB supporter get rtu |
Michael004:Don’t use your fathers lineage to compare to other people As your family no get man.. no think say Na so everyone be .. I for say why humans like you the worship and adore an ogboni satanic being .. and even the shamelessly proud on top Wake up t This is 21 century and even the so called awoist have abandone your god Yoruba man |
Even if Yoruba like ..make them show picture of Tinubu in HES mothers womb .. e change nothing Tinubu must be on ballot 2023 Must Must contest.. Apc should just zero and give him ticket .. so he can contest without excuses We been saying this since 2017.. No excuses .. no change of narratives |
And why haven’t he done all this in Yoruba land that he has controlled for over 25 years ? Even in his small Lagos .. how do we then believe the criminal If you say Tinubu will replicate agbero system .. is obvious he will do that a 100% beCAUSE .. he don do am.. Wetin Tinubu cannot do in Lagos and Yoruba land .. no worries he can’t do it at federal Yoruba land is the yardstick of measure for Tinubu.. having lord over yorub affairs and yet chronic poverty and acute hunger still ravage his region Anyways The yorub god must be on bAllot MuSt Power to the people North 2023 |
Wat he’s the video this morning on YouTube Na wao Apostle them ke.. And Na this useless fool get been dey get opinion on igbos Manonly God go judge |
Datikwerreboi:Empty brains and imps always follow up with insult and curses .. like their forebears Enjoy your foolishness |
Datikwerreboi:Wetin my contribution for be And you wey Dey on my mention .. why you no contribute I too know for Nairaland eh Daft |
This man eh .. Atimes he go just open mouth waa.. Oga Na political thugs .. and they’re part of political parties What do you think Olumo Dey do for Tinubu and Apc Abi no him go Osun and Kwara with so much money and violence.. but Pdp was wise enough to avoid violence Or will you deny as governor you no get political hitmen Atimes eh this politicians go the cap nonsense to brainwash the fools that listens to the |
Tranquillity360:Igbo man, see am see knowledge.. he went dumb.. Oga come and cancel Your IPOB is dead .. If Nigeria vex you .. carry your village people and divide it .. |
Yoruba and their nature .. But why people envy jealous and hate for nothing .. No man can take another’s place in the world no matter how the hate reach e never fit happen Is it why yoruba see igbos as competing and superiors Yoruba wish everything good about igbos should be them .. why secretly converts your neighbors Ojukokoro Na sin .. even before oduduwA Save Una shame naaa .. A whole Sophisticators.. Shame no Dey walahi Yoruba sef |
Tranquillity360:Igbo Na chest beaters Where is the Biafra Kanu promise Una Manso dem go dey brainwash Una Dey go Another will come again and shout Biafra and scam Una again The cycle continues .. and the magaring continues I know say you never contribute a dime to IPOB .. I know this But will come online to rant You don’t even k ow sup with IPOB to begin .. make Una small small Dey disgrace Una ignorance |
Tranquillity360:Truth is hurting .. I understand . But cancelling with help you.. Make Una do Una worst Una worst Na to burn down igboland .. anything pass that Na genocide Get that to your skull.. |
My Bayelsa .. Ekeremor to the world .. |
Tranquillity360:If you want call me child elder boss boy .. Na you Odin careless I’m be igbo and watch how igbos have make mockery of themselves online Bragging and tearing chest ignorantly .. thinking Nigerian tribes really have their time No body send you .. reason why yoruba .. Una soutnern neighbors go use Una catch cruise till infinite You see say southerners no even take Una serious Ohaneze Dey shout they should step down Prominent igbos Dey shout step down micro zone bla No body send Make Una do Una worst.. Na wetin dem Dey tell Una And Una worst Na to burn igboland Is it not foolishness Ndi ipob .. brainless |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 163 pages)


