Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 171 pages)
Ebubu3:If e pain you hang… B@stard from abakiliki… Who cares… |
This Exactly what I call a typical Yoruba man and his gibberish.. Boko has been in Nigeria since 2005.. Bandits dealing with northwest Herdsmen running Yoruba land .. and dealing ruthlessly .. Nigerian soldiers never eradicate any.. instead na money dem Dey sort .. to bandits and boko men..as ransoms . Now to go fight sovereign country with its own Allie’s be the next.. If you follow an average Yoruba man mouth..you’re on your own.. Ask buhari, Gowon, Ojukwu.. they know better .. Wetin we know.. Druggie na Yoruba god already.. Make e happen so people prick go fall… make we fit rest .. |
Edoziesmart:Anambra has never obey any sit at home from the abakiliki fool And will never Yes Anambra is much superior to the abakiliki man in particular You can hate what you like .. no be person business Focus on yours |
Ebubu3:Wow.. you mom is a donkey? You father try.. yo-yo come be abakiliki mumu.. See why dem Dey profile abakiliki people for Igbo man.. People with quarter sense .. Common discuss .. brain jump enter oven.. |
Ebubu3:Who cares ? Wetin e change from nwa abakiliki? Oga make all of una leave Anambra state Ekpa go be una u doing .. How much be plot of land for there ? Go onitsha make dem give you last price M |
Edoziesmart:Is left for Abia to umu abakiliki to decide for them As for Anambra state .. ship has sailed .. Abak no get mouth.. e en if ebonyi turn heaven tomorrow.. Anambra care less Money on mind |
Yoruba no Dey do anybody .. na demselves dem Dey do.. Make Yoruba live in their fantasy world while the rest of us continue with reality Abeg allow those sleeping on a speeding bike snore More propaganda to Yoruba media .. Nigerians care less |
Ebubu3:Nwoke azu Igbo.. .. e pain you.. Carry una development and una Ekpa ekuke back to una ebonyi heaven.. Abakillki no he mouth .. till 100 century as long as e be Igbo land Tell that to your Ekpa.. and his bingos |
madridguy:Thanks bro |
jmoore:No Dey listen to Ekpa ekuke things… dem go fix sit at home on Monday knowing igbos they chilll for Kanu on Monday Why dem no start on Tuesday… since Dey get bomb for head Ekpa and his bingos are born fools |
insidelife22:Monday is Igbo sit at home.. who dey follow you argue As I Dey type this I Dey federal line main market and will soon be leaving to housing fegge.. Ekpa sit at home no Dey happen for Anambra and have never happen in Anambra state Monday sit at home is beyond ipob and whoever.. as long as Anambra state is concerned Na wetin we wan do for solidarity Tell your Ekpa make he start his sit at home on Wednesday and see if any Igbo send am |
madridguy:Walahi Allah.. I Dey onitsha like this.. will be leaving soonest.. |
Those calling those kids innocent and old man..don’t know anything… but useless sentiments Army must eradicate those bingo and roaches from Anambra forest They can relocate to Enugu or imo wher they’re welcome |
madridguy:Bro I Dey onitsha.. came back on Saturday… Come check my nkwaafia.. and my boys .. afia na azu.. Over here no one get time for Ekpa and his bingos Walahi |
Umu aba dey fall hand … Ndi azu Igbo wan come Dey dictate for igboland Ekpa is a fool |
Can an abakiliki fool tell main market make dem no open? Makachi ebonyi people go flee .. Otti na una Dey welcome the imps |
Can Ekpa come to Anambra and test his popularity . ![]() Fools know their limit .. Ekpa and his bingos .. are the most foolish of all fools since creation |
He never even lockdown a day.. bingo the hallucinate three weeks If Ekpa wants to prove himself a man… let him start his lockdown on Tuesday’s .. not Monday that igbos has map out for Kanu.. In that way .. Nigerians will know truly who the joker is .. Not just starting lockdown on Monday.. when you already know Monday is lockdown .. Today is Tuesday.. Ekpa let’s see how it goes in igboland .. |
Nigeria politics… The more you look.. the more you see .. the less you understand.. Believe this drama and be fooled .. All this has been planned out from the very onset ..and they know Nigerians will dig it out .. it’s a game .. Apc and it’s politicians can only fool some not all.. |
MP3GAGAdotCOM:To comprehend is difficult… But to abuse is easy.. Mods Mynd44 .. Please kindly take note .. |
Useless propaganda Igbos has already tag Monday as day of solidarity for Kanu.. that’s plus Kanu .. minus Kanu till he’s out .. Is a sacrifice they’ve made .. But anything aside Monday.. bingos can only bark Any idiot that feels he’s working for Ekpa should pa come to onitsha and try his luck tomorrow. Let him come and enforce sit at home .. tomorrow or any other day aside Monday… Fools .. and stupidity |
Jesus is Lord .. Don’t know the human that went to place local egg and kolanut behind my fence .. I shove am enter gutter .. Honestly Lucifer is dealing wit lots of folks .. when Christ has made life too easy. Jesus Christ is the lord of host . Repent before it’s too late |
Aside Monday sit at home.. Ekpa and his bingos am getting useless attention from their sponsors Tomorrow make Ekpa bingos come enforce sit at home Monday na Igbo way of solidarity.. Anything after Monday na blood for blood |
Dem no born druggie the Yoruba god well. |
trutharena:You’re a Yoruba man.. that lived in Yoruba land , travel through Yoruba states.. and run business in Yoruba land.. Why una still wan Dey lie to una self about reality Passing through ikire ilesha ijesha ede ife modakeke ipetu osogbo going to offa .. pls where is the money in osun state .. When every is poverty and chronic hunger.. yet you’re here decieving yourself with statistics Or is it Oyo state? Aside Akure .. that a bit developed based on capital.. from akoko Ondo to river line Ondo back to Ondo central ..lampesey Ondo .. ore… Owo axis .. Ofele... pls where is the development and wealth? Let’s go to ekiti state.. from ado ekiti .. to all ekiti subhub.. villages mention one great restaurant that one can eat..down to fmc.. or oye axis . To Kwara boader Just one great restaurant? Ogun state.. ijebu ife, ijebu ode, ijebu Igbo, all that axis ,,, Osu axis, Ogun central .. west .. even to Abeokuta Oga tell us where this NBS wealth is hidden .. if not poverty and hunger.. tell us exactly where we can go and confirm this static sense propaganda in reality? Or na Oyo state? Iseyin Ogbomosho Ibadan These are major cities in Oyo Oga where this money Dey for Yoruba land .. and where is this development… You see you guys don’t travel.. that’s the problem of Yoruba people.. you stay in your enclosure and believe the universe revolves around you people .. while the world has already left you people Oga have you visited AkwAibom state of yesterday Cross rivers Kaduna IMO state Rivers state Sokoto Maiduguri Delta state Kano Bayelsa Enugu Ebonyi Jos Gombe Walahi shame go catch you on your own But wetin we know.. Nigerians agree with una and una propaganda Una no Dey do person .. |
Mercy2006:Time and season I love Yoruba .. Arewa is blood . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 171 pages)
