Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 426 427 428 429 430 431 432 433 434 (of 546 pages)
Quatermaine: s.m.hy u dey shake head |
Maikel15: tok jorb a man |
Quatermaine: Am lost.. Sm1 help me outresearch in motion |
Quatermaine: whats that? Guy bb, nokia.. What?i won use code tell u but u no code,na r.i.m |
drake49: click on ur course to knw ur skul fees.....mine is 49500 i rep mechanical engineering....gud morning Great UNIBEN students...e b like dis guy dey find my mouth |
Quatermaine: which phone be that?9360 |
Swagalord18: .tell karma dat d devil is a lair |
Quatermaine: d tin show for your fone?yes o |
Maikel15: frm where ..or do u guys mean d page dat shows when u login?research my guy,dats wat mks u a man |
Riley_Freeman: Yes! 'people dey lie'. But I don't think she did.ok |
Pokemon43: uniben admission letteri don download am |
Maikel15: i shock o...where una see admisn leta?yes i don download my own |
Pokemon43: ok,thank God but u don print ur letter?admission leta? |
Oghos1: Don't u think u r judging too quickly?i say ppl dey lie o. U neva see lie sha,my friend just lie for me recently,. I gv am palm e carry am go abuja,i call am e say d palm dey dere veranda. Na my closest guy for d area o. Ppl dey lie |
drake49: click on ur course to knw ur skul fees.....mine is 49500 i rep mechanical engineering....gud morning Great UNIBEN students[color=#A9A9A9]if i talk nw dem go yab me[/color] |
Oghos1: hmm. So e get as e be na. How person go just lie to everybody. Including her parents.oboy ppl dey lie o,i knw person wen drop out con dey lie say im still dey sch,dey collect school fees. Anoda one get expulsion from uni run go poly. Ppl dey lie |
Pokemon43: how manage?settle down and try it again.if u did so has it opened?e don open,thank God |
mgcleo: thankswelcome,y u no dey ans my greeting,u go just shout my name run |
Adex097: Really?? @suave, I'm suspecting dat friend of urs o....maybe she cooked dis story up....she no get admission bfr n she con use dis one tk clear way,d girl na sharp okpondu |
Adex097: OH...so you dey fear??no o,i b small boy o |
My new student I.d no dey enta again o |
Adex097: guy...talk true, if na gal ask for your number...you go ask whynaso o. Na y I dey ask,cos one guy for FB dey tell me say him won knw more abt me,ahhh,I don dey fear now o,n I don catch d guy gbagaun for direct entry thread o,mk men no track me down o |
Oghos1: The strangest thing has just happened, a friend of mine can no longer find her admission.tell am mk e go buy jamb for bfr its too late |
ablejoe: Hey, pls send or type ur phone no to me. My 2go id is ask4joe7.pardon me 2 ask. Y pls |
Marilyn_Nash: Lool,good morning.good morning |
mgcleo: if you admitted into pharmacy, school fees is 49500. 11 courses first semester and 12 second semester. prepare your mindnot yet out |
Good morning my ppl,happy boxing day. Like say gift dey to box sef. |
kenneyyice: thank God ooooooo.,.. petroleum engineering at last oooooooo ... now ama choose between unizik( chemical engibeering ) and uniben ( petroleum engineering)dey lie for dere o |
Uzzidili: guy you disappoint me for the first time. Very weak comebackI dnt do e-wars |
badbull92: Afta I don plan 3 months salary abeg oh make e b march 27...nid 2 furnish ma rum in skool oh...btw jst got a job yestaday nd resumed 2day nd it was fun nd stressful...b4 I liv hapi xmas 2 dose dats won't swear 4 me nd 2 all wu care 2... Proudly social wrker.as una dey tell us d testimony of d work mk una still dey tell us d kind of work,wetyn sef |
jelel6: so far, no case of a different course been offered to the initial one?ppl who got Eco stat on jamb go Eco edu on kofa |
Godwin10: You guys shouldnt argue, we are one, pls...me n u no b 1 o,u wen like fake news |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 426 427 428 429 430 431 432 433 434 (of 546 pages)
