Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 430 431 432 433 434 435 436 437 438 (of 546 pages)
See levels, upon say Dem no dey fite for anything. My question is,where is d money coming from. Walai,Dese guys don join illuminati |
Pokemon43: am gud and u?I am fine |
Ken excel: Page 1800 on point..who goes dere?omo oba |
Pokemon43: Morning all,morning odizeehello,hw r u |
Ken excel: Chai.....all dis guys are bad ah swear...so una come allow ppl sleep first!!.....dis tin av tot me a lessons...correct,dey give us xmas fiesta. Ds guy no enta hall of fame I go protest |
Oghos1: Mo'ona go tell seunc ur fat head,I go lOad u now |
tsleazy: we officially declare adex's victory INVALIDyeS we no go gree |
My mummy do b'day yesterday,Dem no congratulate me,na person wen play wayo Dem dey congratulate. #i sorry for Africa |
Three business associates, an Igbo man, a Yoruba man and a Chinese man, went to eat lunch together at a restaurant in Surulere. While in the middle of their meal, a fly came in through the window. It flew across the table to where the Igbo man was but he just waved his hands to chase it away. The fly then went to where the Yoruba man was, he also chased it away. Finally, the fly then went to where the Chinese man was and was flying close to his ears. The Chinese man looked at the fly for sometime and then grabbed it, put it in his mouth and swallowed it. The other men saw this but just kept on eating. About Five minutes later, another fly came in and flew to the Yoruba man who just chased it away again. It then flew on to the Igbo man but this time he did not chase the fly, he looked at it for sometime and then grabbed it. He then turned to the Chinese man and asked "how much you go buy am?" |
auto_freak2020: To answer your question, this money has been duely paid for through their school fees. Other levels will not benefit from this new development aside fresh students and that is why their school fees is now 50,000+.naa 50k won cover ipad,schooling,digital board,internet? |
Una wan reach 1800 abi, I will u all |
D ubunkors don dey slEep,mk I no swear fOr una,if not,una go wake Wit withered hands |
Adex097: YES!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!I go crack ur riBs,d governing body hereby count dis as null n void,it is nullified |
See levels, upon say Dem no dey fite for anything. My question is,where is d money coming from. Walai,Dese guys don join illuminati |
Adex097: *in odizeey's voice*y u dey use my vOice,u no get voice? |
mickeyIso: u=role modei b sml pikin my guy |
mickeyIso: d house agents wey u hire go come to answer U̶̲̥̅̊offence for wat? This place don dey sttrange |
I_am_Sylva: @odizeey.. I felicitate with ur mum.. Hapi buffdai to heru d boss, thnks |
jelel6: WHAT! *falls off chair*baba neva lie. |
jelel6: lol. I can remember when we used to study rocks in primary school. That was way back in time.ok,me na ss1 i knw igneos rock o |
Some people go wan form i go die but d more dey try dey just dey b like idiagbon |
jelel6: great socialites. You guys rock.u rock too like igneos |
Thanks ken n adex una too much e,God is good |
Pokemon43: dats what u just didcos i said help me thank God? I don dey suspect u |
Pokemon43: gud for you,ken started so odas are following.btw na admission thread b4 oooo e don turn bday own finish.and dis doesn't in any way affect kofa.wat is your own na,if u cant wish GO AND REST,i no b folo folo. |
When its official come and tell me |
tanimowoj: Tanx guy. Which course r u representing mine is BCHbanking and finance,n wen u wana reply someone,cliq quote |
tanimowoj: Hello guysnewcomer? Dem boys no go greet u cos u no b tanimawoj(f) welcome sha |
Make una help me beg oliseh o,mk she no dey copy me |
[quote author=oliseh.com][/quote]y u dey copy m na |
Today na my mummy b'day o,mk una happy with me o,I don sing for her for morning |
Maikel15: tah. No b dis morning d gist come out?oldschoolape nAim u b o,since on Friday d news don show |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 430 431 432 433 434 435 436 437 438 (of 546 pages)
and naijaboiy!!! And also our 3 guests::::: Ghyft, Fairfax and dhwils:::::
