Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 546 pages)
we don win iyo iyo iyo. Who dem b,whr dem dey |
naija man can fastward,shuu,school neva start dem don dey read,nawa o |
y2k62: those olding days hunters nor sabi something?i no dey understand u |
Emylexray: na so bro. Imagine agbero wey fit drive and graduate wey no fit drive. In that case, the agbero is educated in the field of driving. Education is too wide.naso o,education is wide,so we hv to relate wit every human being cos nobody is useless. One guy came to my house one day n join a spoilt desktop to a charger,n it worked,i try am too e work,if to say i pursue am nw,hw i won tk charge me ba3 wen bar no dey to buy charger |
Mr ray,enlighten dem o |
Maikel15: u guys r tackling urselves...note d woman in question has education...(bt lacks determination(unwiilingness))who b d woman sef |
y2k62: o, na me u wan dull na abi? Shey u know say ughelli and warri nor be thesame.na so,we b una boss |
y2k62: Get educated and u'd notice that there's something extra you ever. I don't need to brief you on that. Mind you, going to school and being educated are not exactly same.na nw u dey yan. Abgero sef get education |
y2k62: I understand. U dey talk say the woman wey say 'on behalf of my #1m, I donate my family' dey stand out abi? U think say she nor get wisdom, determination and talent?no speak pidgin,na english i dey hear |
Maikel15: nd i mst to collect dat 1k o...thank God sey we kuku b course matesno worry |
y2k62: If you'd get education and can't be picked out from the crowd, then ur education is a waste...sorry to sayso u think its education dat makes u stand out,my broda u r wrong,na wisdom dey mk u stand out,talent,ur determination. so u wont want to speak in ur mother tongue cos of education. Na una type go enta jand come bk after 6months dey form phonetics |
y2k62: slang go put food 4 ur table?d-don table na slang put food dere,alibaba. So education go put food for ur table? Na our way b dat,except u dey deny ur background |
Mickey7: leave d guy alone.which one b role model again. Obj dey dere na |
vickyb59: guys please help I am getting frustrated. really need reply I only saw student i.d I didn't see any passwordoga use the i.d as ur new username den d 6 digits of ur frmer username as password |
pls i want bittered nigerians to c dis,who knws if any government official wil https://www.nairaland.com/1571331/say-never-tire-na-big#20508042 |
Uyi Iredia: Seconded. OP never give up a beg. Try hard and if I son bad try enter politics. I don hear of people way knack money after dem enter.i dey observe u |
ikeyman00: @@@ ikeyman00: @@@na wetyn dey kill dis nation b dis,cos person na from ur region u go dey protect n cover him evil,my i no b lagosian i b deltan but uduaghan is my worst nightmare,fashola did wat annoyed me bfr christmas,he demolished buildings of ppl,wen dey came bk from work dey saw dat dere houses were down,saying it was government land,no compensation,is dat good governance? I want change,if na ibo man go make d country let it b,hausa o,let it b,i just want change |
I_am_Sylva: Birds of the same feather?no,we cannot n will neva forget whr we came from |
doc sholz: Welcome to d club, most Nigerians are now apathetic about the problems of this cesspoolbro i dey vex but what is the way forward cos its seems nobody wants a change cos of the little change they r having,nobody one die but dem wan go heaven. Wat can we do |
y2k62: I was born in udu bought spent the last 15yrs of my life in okumagba. Slangs no be my problem buh the reason y we dey go school na to stand out for where agberos and other pipo dey.u don reach whr uduaghan don reach? Yet d guy scatter joke for made in warri,wat is ur evidence as a waff city guy,slang no mean say u b agbero or tout,na our way of life,if u come lagos like dis con dey yan in warri way ehn,u b boss o,dem go dey gather wen u dey yan,cos dem like our style here,no think am o. |
Maikel15: u r getin it wrong. u r nt going to school to stand out among d lower class, bt to b able to blend with d higher class well.. so d diff btw u nd d uneducated is dat dey can only associate with dier level..bt u can associate with both d high nd d low...learning nt to downgrade odas and flowing wit dem does nt make u lowerdis guy na real man,my broda,i just love u knw(no homo). God u r just too much. Y will someone go to school n leave his culture,n background,i go dye no go auchi poly? Uduaghan go uniben,but him slang na d.i.e. Maikel i owe u 1k |
I am writing this as a with bitterness in my heart and sorrow in my mind,because of the situation of this country...... hmmmm,i wonder why a country as blessed as ours will be facing this kind of problems(not problem),leaving room for small countries like ghana,ivorycoast even south africa to take us as laughing stock. A country as big and blessed as this will suffer: 1)ELECTRICITY= this is the major problem,i heard we share electricity to our neighbours,what a pity,and we are lacking within,the one that bites me now is that the bill we are recieving is more than the light,na collection of light bill be their service? Now they say electricity has been privatised. Since the privatisation the light has gone from bad to worse,ever since they said the light will be bad for a week,let them keep deciving them selves,2015 now they will say no more privatisation again,it did not work out. One word for this act #politics# Space no gree me talk finish. You know the rest. 2) ROAD= ok,'I no won sitdown for house again,no light', thats what will come into your mind after the light has gone off,but when you think of the road you will be discouraged,e.g badagry express road,that route is too bad,thats why my uncle dont come frequently to pay us visit,at least i for dey see small chage,you see the effect of bad road? Ok lets go to benin ore road,where most people pass,that road is nothing to write home about,its too bad,it was that road that killed mc loph,that road has taken so many lives,but the government no they give am face at all. 3)JOB= OK lets go down to job opportunity. Hmmmmm nigeria a country with more than 30 million unemployed people. Instead of our govrnment official to invest their loots in the country,they go outside personally and individually to add to the gdp of other countries,for e.g former president obj has the tallest building in s.a or one of the tallest,ibori built a refinary in s.a while non was working here,recently millions belonging to abacha was retrieved from switzerland,u dey see am? How the country won tk beta,what do they see outside,especially s.a later them go say dem no gv dem time to make speech. When there is no job,people resort to stealing, una think say boko haram they fight for one thing,dem they thief e,no work e. No job means no secuirity,no work means internet fraud,and that leads to closure and banning of nigerians from some sites e.g paypal(n i been won register o,d thing dey pain me) no work means flying out to yankee. Government we dey beg. If boys steal cos of joblessness dem go arrest,but if dem dem theif nothing nothing,e.g oduah. Talking of stella,i must write of her o 4)=STELLA ODUAH= This woman,i am not only angry with her but with everybody in government,i dont know if they are afraid of her or if they are in the same cult i dont just know,sack person once,una they look,wetyn sef. This woman i worse than bh boys o i swear. I cant say again. 5)EDUCATION= A country like ours is lacking in education. Nawa o. Now ASUU strike saga is over now,hmmmm,what next. A country that has elites does not knw the value of education,to enter university is a thug of war, thats why many of our boys go to ghana,benin for education that is not up to standard e.g porkaba.. Something. Primary schools are so bad,secondary schools,hmm,teachers leave school for their personal business,instead of teaching they sleep and discuss in their office,they take flogging of students as their real profession. Nuff said. Government do the right thing. 6)youths and cultism= Youths of nowadays take cultism as their priority,instead of been leaders of tomorrow they are now 'demons of tomorrow'. Anywhere you go,you will see them,how naija won take beta. It pains me o,really,illuminati is even better than all these our cults o,mk i no lie. Youths,remember that we are the leaders of tomorrow,without God we cannot prevail. This nation needs 'Davids not golaiths'. These are what pains me more in this country,and i knw many other things that are not right,but na God o. Instead of our leader sitting down and planning for the good of the nation they are fighting with letters,and they say they are men. My heart bleeds for the nation. Why man no go jah comot? GOD bless Nigeria. God bless nairaland for this platform. Thank you |
y2k62: O thou ughelli man, speak for thyself. I have spent my entire life in warri but i'm different cos of home training, education and the Gospel. There are few of us who are like this.dat no b excuse,den u no blend,no b say slangs na bad tyn,mayb na udu,agbaro u dey stay,u won run enta warri sikells: no generalizing brosan igbo man always have business sense. Deres nothing like generalizing. |
Goodmorning i greet. |
y2k62: I live in warri nor mean say I go dey do things like jaguda.den u no dey stay warri,no mata hw warrri person corperate reach u dey see d signs,e no mean say him na jaguda |
y2k62: ok my BUSINESS CENTRE MANna nw u dey yan,n u say u dey stay warri,tlk like a real oshare |
i greet una o |
y2k62: that is because they are as confused as we are. I spoke with my agent today and he told me same. He said clearance has started but I should come 4rm 5th jan. What I understand by this is that we have not been given the go-ahead but people like the chidi man have gone ahead of themselves to start the process. #TEAM JANUARYadmission don dey get agent? Oboy see bizness |
mrs ghyft i saw ur bloopers. And i want to ask u wat u mean by "who would want to have anything with dat kind of human being" |
ojingbe: any news clearance lemme knw. dnt mean clearance peter oif i tlk nw,dem go dey vex |
Ghyft: hmmmmmmmm....dis guy has bin stepping on my toes of recent....correct it broehen neva knw o,wen i go yan,u go chuuk mouth,u no knw say i dey here,i carry cutlass o,bfr u touch me |
All dese una big english we must hear am for benin o,if una follow me speak my broken i no go hear o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 546 pages)
no let me de role model u o 