Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 502 503 504 505 506 507 508 509 510 (of 546 pages)
Ghyft: abeg Odizeey comot here i no fit laffna to mk u vex o,na wa,so nobody fit tk me serious for here |
Ghyft: drop it bro....he's entitled to his own opinion..........u saw it as being funny bt he didn't,so y make an issue outta it?oya run comot for here na una type dey speak like dis #*** She Asked What Do You For A Living?I Said Am A Comedian!! And The Next Thin I Heard Was"Where Do You COMED? *Faints* Plz Which Tribe Is She? |
Jennybeely: sorry but av u taken any medicationc doctor |
i greet una o,uzor i dey c ur hand work |
Affrey: Gud morning family,sneezing like hell this morning.who is ur family,no let me breake ur heart o, |
i greet u all in d name of Jesus |
Mehlena: hian! did i force u 2 greet me?na ur own b dat,i dey beef u |
Ken excel: Hahahah...na for evrywere oo.....na corruption na cuz am,he b like as dem even sell am na d all ish come worst..bcox nw na person hand he come dy no be govt and d dude go like to make he own xtra profit @ d xpense of una.cox no b nija me dy ook for u o |
Mehlena: Good morning err'badi!y do i hv to do dis, Good morning sha |
Sir-Tunechi:handle d guy for me,my ba3 low |
y2k62: FROM JOHN OKAFOR'S TWITTER HANDLE "We'll not go back to the classrooms until mikel obi scores again" - ASUU PRESIDENTits like u woke on d wrong syd of d mat |
Adex097: Plz, where do you guys stay??nigeria, dey form o. |
Ken excel: na wenti happen again o?dem say dem don sell Nepa,for hw many months now,yst den gv use bill of 6k,n na small house we dey stay o,nawa o. Nw no lite n fuel money no dey,person wen no gt money go die 4 dis country? |
Which kind country b dis, |
Oghos1: I hate nepame too, Wen dem wan gv us lite na gbosa,wen dem wan tk am,hmmmm,na d taking phase we dey nw,bfr na mid nite we dey c d lite o,n I been like am,cos e dey sure say na every mid night,bt now no b small tyn |
all dis una wat is questions ehn, na my ba3 co am,mk una ask more of questions dat nid explanation as d ans not direct ans, na wetyn i go aski o,me no dey ask wat is, dat aburi accord una neva finish am |
Ken excel: afta league of nations was uno...bt nt quite sure of d one b4 league of nations..the guy say holy alliance bfr am,n holy alliance na 1815,bt deres one called interpaliamnetry union 1889, which one suppose dey bfr league of nations |
Riley_Freeman: hahaha.. This had me laughing..for realbro wetyn man go tlk,no b him wan hail iphone 5,him no ft gv me 100 card,na genuis him wan call me |
Dericinh: ******XOWIE BUT U FAILED IT...ITZ*****THE HOLY ALLIANCE******ipu was for parliamentarians holy alliance was for mornarchs The Holy Alliance (German: Heilige Allianz; Russian: Священный союз, Svyashchennyy soyuz; also called the Grand Alliance) was a coalition created by the monarchist great powers of Russia, Austria and Prussia. It was created after the ultimate defeat of Napoleon at the behest of Czar Alexander I of Russia and signed in Paris on 26 September 1815.[1] oya see 1889 n 1815,which one go follow league of nations. Abeg o |
Miscellaneous: why do we love hiding the truth ? Oghos was very right abt dat statement. . . .and to tell u d deep mess we are in, u got two(2) likes.its d truth n so wat |
Faith93: mmh!...tnk God for google!yes o,bt google neva still help us fynd gud wife |
Faith93: what year?1889 |
Faith93: den I dnt min u telln me wat d ryt ansa shud beinter parliamentry union |
Faith93: well I dnt tink there was any organisation before the league of nations...wich mean league of nations was the first international organisation created as a result of the first world war through a peace keeping conference...,nd was created to maintain world peace..wich ended d war.wrong |
chaarly: hahaahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha lwkmd oood guy d smart |
Dericinh: ******VERY VERY SIMPLE..........I PROMISE 2 TELL U WHAT IT IS...ONLY IF U ATTEMPT N GET MINE...u no even no d ans to ur question,dax d ans joor,bring hard one |
Whats d meaning of inter parliamentary union pls |
Dericinh: Hhhmmmm seems u all r challenging ur selves...wif govt questions......lemme ask a question who ever gets it.....is quite a genuis lyk i am....no bragging.....n if u think google wld giv an answer ur mistaken.....kip ur genuis to ursef |
Faith93: poor odizeeychai,na me b dis? |
Rich faith |
Latnok95: Umm.. Lemme not give people expook |
Latnok95: I know wat led to d rift..oya tlk e |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 502 503 504 505 506 507 508 509 510 (of 546 pages)


