Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 503 504 505 506 507 508 509 510 511 (of 584 pages)
happy eva: HY evry one am a newly admitted LINGUISTICS student love to b part of dix groupi smell anoda oghos |
thelma ivy: #in ur dreamzu no even sabi u d phrase sef |
ezo4fta: The IQ question above is simply world problem leading to simultaneous equation. Let 'X' be the pair of shoes and Let 'Y' be the pair of socks. X+Y=1.10 ..........(1). X - Y=1.00 ..........(2). Using elimination method,subtract equation (2) from equation (1) X - X=0. and Y - (-Y)=2Y and 1.10 - 1.00=0.10 so therefore, 2Y=0.10. i.e. Y=0.10/2 Y=0.05. Remember i said let 'Y' represent socks. so therefore, socks=0.05.best ans so far. Two wazobia for u joor |
jelel6: interesting, some institutions, notably AAUA, MAKURDI and unilag are pulling out of the strike. Wish uniben would do same.this is d best tym for uniben to quit dis strike cos,dey r d biggest losers of dis strike.dey lost greatly due to d strike which is a bad omen But wait o,i hope say na we go benefit pass cos one of our man go down low |
[quote author=Sir-Tunechi] |
PrinceOse: pls culd anybodi kindly tell me d requirement for art student clearence uniben pllsssssss i wuld b greatfulu r required to gv ur life to Christ bfr going for d clearance |
nora544: I know that is tru. I know also that this pastors have to look that there followers buy the books and the CDs of there so called great man of God Adeboye. There was not a time it is still the same, that it is mandatory that the churches sell the books of Adeboye and that every Pastor has every book and all from him. Adeboye is a dictator and not a real man of God.who knw wetyn happen to dis one after dis post |
IamTitanium: Who needs ur love anywayi call ur name? Bingo |
Adex097: I love this guyi dnt love him |
I smell epl weekend |
Affrey: lucy1024,ermm odizeey am i right:/i smell 100 ppl adding at d moment |
[quote author=I-am-Winner]*snifin* I smel something (Just 4 letters)...[/quote]i smell lies |
IamTitanium: It means dey are really not sensible, jst lyk the way a psychiatrist understands a psycho. Dey're probably accustomed 2 u alreadyok clap for yourself |
IamTitanium: W [color=pink]H[/color] A T [color=maroon]E[/color] [color=black]V[/color] E [color=indigo]R[/color]no offence but onli sensible ppl mk sense out of my posts |
IamTitanium: 95% of ur posts dont make sense96% of urs r synonymous to lamar's |
I smell kpata wearing someone |
Pokemon43: even me am yet to believe my ears,d source is a trust worthy person,she said she say it on tv,i don read vanguard,the sun,daily times,punch dey find latest on ASUU NEC matter i nor see any thing.i beg make una no vex ooo na wetin i hear,i dey ask cos i wan know weda anybody still hear d same tin☺k ma. |
Ojingbe think say na everybody dey use kpalasa fone wit am |
Pokemon43: Guys i heard the national executive council meeting has been moved to january 14 2014,pls did anybody hear dis too?nawa o,u wan mk me call u radio without ba3 nw |
exPLIcit7: Bokoharam is giving out free blackberry and lots of Ipads for their 3 years Anniversary...text B0MB ME space ur h0use address to 33377 to get y0urz...make e no b say I no comment. Mk I just laff Hahahahaha |
m003: my anty wit d way tins dy happen ppl don dy forget your thread oo abeg try 2 update regularly i knw say e no easy bt abeg try.... tnx 4 d update anyway |
Latnok95: Una don turn dis place to birthday wishing lounge ney?naso o,every happy b'day shuu. No card NTn ntn,una go come here coLlect wishes run go bk |
exPLIcit7: Guy y u dey vex 4 me na.na u dey vex for ursef |
Happy b'day hapi b'day. I smell lies |
thelma ivy: thank u oooo....beta person....its odizee dat told me d #liec ur big head,nxt tym i no go tell u anytn |
[quote author=Lord_Reed]I beg I need MC for event, come na.[/quote]i no b mc o,bt if to say u dey delta i for refer u to my guy,mc delta mouth |
frankmoney: sorry u dnt get my question wen I mean exam am talking abt entrance exam .it was written on the website dt sme programs won't require entrance exam....dts wat am askinok ok,i dnt abt dat one o |
[quote author=Lord_Reed]Are you a comedian in real life?[/quote]y u dey ask? ☺k ☺k I knw so u go use me tk brag for house say u knw one comedian |
frankmoney: Pls wat are d part time courses that don't require exams ? Am abt buying the form and I need d courese dt don't require exams tank u ...am waiting plsget admission first bfr u go dey think of dose ones |
another1234: odiz wadupboss I gud gudmorning |
Mgcleo d pharmacist wat r u doing here |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 503 504 505 506 507 508 509 510 511 (of 584 pages)
