Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 525 526 527 528 529 530 531 532 533 (of 546 pages)
I_am_Lamar: well it takes one to know one GRANDPA . Odizeey...do u really wanna get urself into this. ?? BE MY GUEST.na ur small mtn 5 mb u wan waste b dat |
Monsieursuave: Baba we dae ӈϵѓє owen onli us dey peace dey reign o |
chidi2pus: chidi2pus:d guy gt ogba,so kolo men still deh gt admission dis days,chai,wen normal ppl fool ground |
chaarly: Hahahahahahahahahaha lwkmd ooOoOooooOooono laff die o,mk beezally chop money first |
Obeni precious: Lol I no dey fear her ogah oook boss |
chidi2pus: You kill?baba u gt lines sha i dey feel ur lyrics nt ur beefing leave dat kendrick lamar wana b,d guy is confused,mk hm go mountain of fire,mk dem deliver am |
chaarly: [colorred]beezally my loff.. Ah gtta go aite.. Remember we gtta do some shoppin 2dy.. Lemmi go 2d atmu wan go baff for atm,c wetyn love don cos |
Obeni precious: What are u saying self?bros u wan dey fyt person madam wen d oga dey, na wa to u o,bt na nonsense she dey cap sha,hahaha odizeey u bad |
S |
exPLIcit7: I lyk u...d way some peeps do here dey ann0y me seri0usly...naso o |
Mk una go bk from whr una come from abeg all of una abeg,suave mikey adex ken another affrey,sylvia,miss bernie and d love crew on this thread were una dey |
exPLIcit7: u n0 even see my salutation...n0 vex 0...I dey joke...baba i hail o. Na gals dey cos wahala here too much. Doc miss u na gal o,no go dey mk man hate u o ,u dnt nid much haters like me,except say u wan stay ur papa house reach 52 yrs,so behave n do like a mistress in distress |
exPLIcit7: Understand where he is coming from...there is a reason for everything...Anyway...GO0d M0rNinG SIr...una problem na too much understanding,na everytyn dem dey understand? U fit dey jab na,clearance reach next yr |
y2k62: Hmm, all these ajebutter. If u're in my shoes you'd not complain of too much time. I guess u're just waiting to be called up to may your money. For guys like us who are not yet ready, ASUU STRIKE IS SO ON POINT cos HUSTLING CONTINUES. OPERATION MY MONEY MUST COMPLETE.forces wen dey hold d strike plenty o |
chidi2pus: i've the been quite interested on what makes you tick...but now i see thatbaba i no fit say easy sha , bt doc miss don too dey run mouth God help us ,no fight ,bt beefing is allowed. Just finished vigil, i pray God sees us through, i pray for una sha |
Great~Mind:fact |
demistry: Odizeey wer is ui dey church boss. Night vigil on my mind |
another1234: guyz,i grt ohalings |
Adex097: You no wellim wella dan a well |
Mexys,shey u na banking staylite |
Adex097: @mickey, where can I get that waec scratch card and how much is it?no worry just hold ur 1k com clearance i go bring plenty,no b one k o na 2k |
Mehlena:if u c me u go knw weda i no dey tire.odeshi one of ma greatest songs . tushort dey try sha |
Riley_Freeman: yep, I prefer it that way.bro let me clear dat redeem stuff.i mean say for redeem wen bcome a regular convert u will must b a worker nt by force bt d will of GOD u hv to work for him to push d ministry. and let me tell u smtyn dis church stuff no b today d disciples worship togeda at solomons porch.check act 5;12. if u win a soul to christ whr u want mk hm build hm faith. na for house?nuff said |
na ppl wen no dey tlk beta tyn for here dey complain sqy here no b religous thread. osewa complain. una no go contribute bt una want oda ppl contributions. sorry for been realistic. bt no sorry |
Nekkie27: I luv GOD nd whre His matas are discussed buh seriously God aint an author of confusion...apostle paul said beware nd disengage frm arguement esp dos on doctrines nd laws......also d spirit of a prophet is under d prophet plzz guys control urselves...GO OVA 2 RELIGION THREAD!!!!! leave ds place....ds z strictly educational....lyk seriously....GODS word is general and educative.wat hv contributed since u dnt want bible tyns here. bring topic na |
Nekkie27: I luv GOD nd whre His matas are discussed buh seriously God aint an author of confusion...apostle paul said beware nd disengage frm arguement esp dos on doctrines nd laws......also d spirit of a prophet is under d prophet plzz guys control urselves...GO OVA 2 RELIGION THREAD!!!!! leave ds place....ds z strictly educational....lyk seriously....GODS word is general and educative. |
Ken excel: yap u right..and without are faith it is impposible to please God bcox he said dat in heb 11:6 it is only our faith we can use to please him and we can only grow our faith tru constant meditation on d word of God..nt dat we cant study d word of God on our own bt its nt like comin in contact with a person who is well grounded in d tinz of God and dat can actually tell us wat d word says...yes n do u knw derr r sm part in d bible u might tk comon bt means alot. pls any one intrested should read matt 10 -2. it was d chapter told to pastor ea adeboye by GOD to preach in church. read n tell me wat u understand |
Mickey7: THIS IS NOT A RELIGION THREADgo rest |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 525 526 527 528 529 530 531 532 533 (of 546 pages)

and hav my bath. Doc miss.. Takkia aite..