Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 521 522 523 524 525 526 527 528 529 (of 546 pages)
mickeyIso: sorry o sir is dis a joke or what? Plus I've seen dis lyk a million times here..no one laughs to d same 'joke'(just incase dt's wat it is) twice +sighs+person post u say na nonsense,if him no post nw u go say dis thread is too dry,nawa o |
Good evening ppl o. I hail |
Austine nyc one,bt mk una no quote austino o, |
Good aftrnoon peeps. One thread,chatting without e-fight |
Odizeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee olenu pa |
karenkinky: Haaaaaaaaaaaaaaahahahahahahahaha!!!!!Abeg o. I was joking before. Goan pursue faith. She shuld b washing plates by nowna wa o u just mk me get hope,chai, faith,come to me pls |
Romanticboy1:wetyn u wan yan |
karenkinky: Loool. You can't handle polygamy. So I will do you a favour and step down.oya pls na,oya let faith go,since one bird at hand is beta dan ten in d bush |
karenkinky: Hian!no b u o,na faith,but if u come no wan,i go handle una two |
mickeyIso: odizeey's backbaba hala madrid,man u don fall ma hand naim i run com nl |
File updator y. Wen romantic don dey prepare d babe for me,pls baby come to me,romantic come help me beg |
Latnok95: Inshort!!.. From dt 1k wey u promise me, I dash u 500naira...thnk u,bt u for dash me all na boss |
My guy emyly i dnt hv gain in fiting abi efite o wat dey call it,i just hv fun,my life n odas r diff,my guy live ur life,no dey do formality,i came here to hv fun,i dey always vex wen dem dey say e fite efite,wetyn mk man do wen beta mata no dey ground,abeg una wen dey shout peace,abeg bring smtyn dat can instill peace or hold ur peace for life. Wen p.utme result tym reach who fite? Wen list come who fite? Abeg abe abeg,i dnt fite i hv fun. If nt ill hv nt been here eryday. Since una want seriousness una go c beta serious posts. Whr sylva sef. D demon don comot from him anus? |
MrRomantic1: U wana destroy d foundation i laid 4 u abi?if no b gal nko |
Exray,abeg call names,wetyn mk u type since u no wan call names,smtyms we act like we dnt live on earth,deres no way tyns can go perfectly well n dis earth,even Jesus ad twe've disciples one betrayed hm,whr dey nt a family,so dis una family stuf mk e stop jor,me i no family any one for here o,ryt from dey one wen i enta here if u try me i beef,hhhahahaha,ntn much. U say ppl dey pretend cos dey neva gain admission dat tym,shuu,if dem gain or no gain admission wetyn dis thread wan do or gv.nawa o |
MrRomantic1: lol! Fil u 2 0. . .i no b gay o |
MrRomantic1: lol!yes we nid evidence |
She no even gt pix sef, |
MrRomantic1: e b like say u dun de like dis galmk i c her pix weda she fyn sef, bfr i reply u |
Faith93: Abeg e do o...mk una no use me as topic dis mawnin...na yestaday fyt cos am...if u scroll up..u'd see my post apologising to evry soul av offended...dats y I find it hard to post here...cos I knw if I tok one sum pple go tok twenty...odizeey nd co..sumbdy don insult me indirectly..bt no wahala...na normal thing for this thread..bt abeg u guys shud forgt wateva I'd post...we've all gt diff views on things...which I was actually expressing myn..am sory*100)...bt if una no gree hear dat one...den ride on...mayb na my tok una one use mk dis thread lively today!abegi no dey show yursef,who tell u say if u tlk one dem go tok twenty,ur level neva reach dat extent |
Faith93: . I don stay delta b4....am frm delta state(delta igbo) ryt..nd I stayed around dt warri nd abk one tym like this...for like monthsss....nd I knw wat am saying...abeg no vex...me dey tok my own...evry1 with his/her view...aniow..gud mawnin..I want peace!.....lolme i want war o,so u thnk its onli warri n abk n urhobo ppl dat lk fite, lt me gv u two stuff dat happened in d anioma plc. 1- d king of nsukwa or one village in aniocha,whr okonjoiweala came from,was nt supposed to b king,dey collected it thru wayo,d fite dat happend dere was nt a small tyn,. 2- emu ebendo,kwale area,saw small oil in dere land,near anoda village land,so dey started dragging like hell,dey killed deir selves no b small. Its because dose places r small, das y u will nt hear dier f**k up,so dnt tlk bad abt we peeps again madam |
Adex098: Ok...do what thou wilti said ma peace |
Emm,miss plankton,deres no oda show like regular show,its so 1980 but its so coool,rigbee,mordicai,dem b boss |
Adex098: Lolits personal o,very very,i dnt knwy ppl attribute characters to some tribes,its very bad,ill like to knw her tribe |
Adex098: Plz no do "carry over"i go do,u knw why ppl dey die? Na because dem no settle,dem just leave mata,n so doing e dey mk neart boil,na so d person go tk kill d oda |
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION...by I_am_Lamar(m):7:41pmOnSep 27 sylvalord:Just finished reading "CATCHING FIRE"(the hunger games 2) Now reading "MOCKINGJAY"(the hunger games 3)[k] Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION...by sylvalord(m):7:49pmOnSep 27[ I_am_Lamar:k]U know, it would be much better if u just stick ur nose in ur momma's a$$ for fresh air Bfr una start dos una tlk say diss thread is full of ppl dat likes quarell,go bk n look at wat caused it,una go just come,una too dey quarell,den if u no like go anoda thread na,person dey insult anoda person for ntn una dey say everybdy lk fite,i thnk ppl no like to say truth at alll,instead of cautioning sylva,u ppl were telling him u understand wat made him angry,wetyn vex am,na 'k' abi,y fite no go dey. Ken dey tlk y lamar go call am hypocrite,person wen go dey typ good morning Jesus,nw dey tell anoda to put nose for hm mama baksyd,wat is he,a bloody one,wen lamar tlk say hm b atheist,shey hm dey among ppl wen dey yab am.wat is ur msg to hm na,im disappointed. if na cult wen u join or u wan join dey gv u mind,u r a dead man,tnk God say i don comot for dose bad way of life,cos i for target u for benin,walai. I so much love dis thread dat ntn can chase me,weda quarell o,. So mk nobody condem,cos una don gt info n admission finish na why una dey condem am abi,dat gal wen tlk say delta ppl dey like fite i for like knw ur tribe,sne fit com from delta sef o, |
sylvalord: no..no.1 |
FAITH-dat stuff wen u tlk abt benin,ozoro,delta ppl,i no like am at all,dnt talk like dat nxt tym,u say dis ppl like trouble n u wan go dere sch,na wa to u,i hate wen gals dey do any hw,i no like am,u don stay delta b4? |
Gud morning ppl |
Ken excel: ..wats wrong wit u,person we say mk lamr go lick hm mama a**,all of una don start to dey support dis sylva again,so ur fada to dose supporting him,ur fada to dose who will,ur fada to dose trying to cool him #war |
I_am_Lamar: why won't Ino b small tyn,nw sm peeps go dey blame odas,sylvanus is a disgrace |
Ken excel: .who is condeming him,abeg abeg abeg read him prev posts |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 521 522 523 524 525 526 527 528 529 (of 546 pages)




Huh? Aren't u a Christian? Shouldn't u be portraying the 'Christ-Like' character