Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 524 525 526 527 528 529 530 531 532 (of 584 pages)
Asakel: Buh all diz ladies sef.naso na,dem no strong emotionally,if dan hold am nw,dhe go fall |
Adex099: if ah hear....I like that daniel guy.ok na,happy liking, Team nosa on point |
Ken excel: Wow...Good marwin bro.good morning |
sigidporte: good morning odizeeeee..i greet u boss |
Asakel: Na diz kain tin dey cos fite o. Alex dan tell am she geh boyfrnd...him nor go bk off.naso o,daniel de do anyhw shuu,nosa na big boy o,dem go jail dan |
Nawa o |
Tryna make the moments last Holdin’ on to the past But, like a hero in a dream Christ came, and he rescued me Now, I’mma tell the world, Tell the world, tell ‘em I’mma tell it everywhere I go Tell the world, tell ‘em Yeah, I’m a billboard Tell the world, tell ‘em And I’m broadcastin’ like a radio Tell the world You ought to know, I’m brand new. Good morning people |
thelma ivy: no vex.....tanxno p. Ma. D grace of our Lord Jesus abounds to us all,i was lost he found me. His grace is sufficient. His grace shines on us,even wen we go astray,. M.w.smith's grace is a a msg from above. Grace. U guys nid to listen to it |
Oghos1: Romantic boy is writing sekz stories.abeg i no fit laff dis nyt |
thelma ivy: buh u started it 1st.....if u hadn't replied rudely...I wuldnt av said wat I saidfifty naira no b rude tyn na,u r even lucky,wat of ppl dat i told dey r not welcom nko,bt i don forgv u |
thelma ivy: na wah o...xo u still kept wat happened dat day in ur mind...chai...ur mind strong oooo....d tyn pain me no b small. Like sylva will say,i hv to let it out |
thelma ivy: lmao....na u b gooddoo bah!i'm beefing u pls. Ehen mk we sought oursef out dis nyt |
Ken excel: Hahahahaha.....na true oooo..nw i even remember ni.....na cox am..make una begin beg for forgivenessbeta one o |
tsleazy: oh imma add yhu toobaddooo |
Nastydroid: if u sabi negotiate u fit seedose alaba boys na my boys,i c one small medium one dere ystday, fine with design,bt i no dey like price wen i no hold bar |
Ken excel: Hmmm...just check properly bro.dem no rapture |
Nastydroid: no be you ask for medium size pricei no fit see for 5k for alaba? |
[quote author=I-am-Winner]waec dy give everybodi notice na![/quote]naso i dey think bfr,na proffessional papers,refreshal papers,dose baba dem dey expire,n dem dey renew dem, No b small waec dey expire o |
Nastydroid: 6k-8kno b u say btw 4-12k |
[quote author=I-am-Winner]After 5yrs ur Waec becmes Invalid[/quote]d person wen tell u dat one dey lie,i c ppl wen go colect 2001 own today |
[quote author=I_am_Sylva]WTF is happening i'm trying to log into my kofa page but its telling me "you have entered invalid credentials" is anybody else experiencing this? [/quote]i no dey experience am o,mayb u no rapture |
Nastydroid: it all depends on which type of acoustic and d size d prices ranges from (4k-12k)baba medium n small is hw much? |
[quote author=I-am-Winner]nt realy! 2008 is 5yrs behind.. You r lucky mahn! Thank God 4 you![/quote]lucky as hw |
[quote author=I-am-Winner]WTF.. odizeey!! 2008??[/quote]any prob? |
Baba,hw much for accoustic |
Nawa o. Chai |
mgcleo:fixed |
Ken excel: No probs na...bt bro sleep dy my eyes o cox i rily don tire just dy enter hox nw.....no worry shal i go try my best yan u wenti xup today...☺k boss |
Ken excel: me myself tire ooo...na wenti i go see today b dat ono p,we go yan for instant messenger |
Ken excel: Pls lets go and do our clearance eligibilty..its nw readybut kofa neva show na |
logica: That is exactly what I was point out to that monkey. Person dey perform for him house, you say na stage.forget dat guy,na ppl wen dem dey bully for house dey do like dat,so na for onli online dem dey gt power. |
Mickey7: ur point? +confused+just leave am like dat |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 524 525 526 527 528 529 530 531 532 (of 584 pages)
.
[/quote]i no dey experience am o,mayb u no rapture