Odunnu's Posts
Nairaland Forum › Odunnu's Profile › Odunnu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 549 550 551 552 553 554 555 556 557 (of 590 pages)
Another NL dupe thread! Eye opening i must say. |
Another NL dupe thread! Eye opening i must say. |
I'l need to kiss to knw if I close my eyes.Any clean mouth available? |
Lol |
I ful ground.Gdmrnin.Hw u dey?u stil dey Ph? |
Nothn dey happn jor,ur babe dey house as e be say gofment say make we mourn oga Umaru. Seriously,guy commot dat pikshor b4 I get mscarriage.It doesnt do u any f. . . king gud |
iice:No b sml thn o! If to say oga Umaru no die,i for dey work dey quarell with my papers and table |
As e b say e don tey wey u don dey talk 2 ur sef.Dat one na craze o! Beta c a doc b4 u run enta mkt |
@Chamo,hv u seen a dr since then? @Kenny,i'l take dat as a compliment. |
Guy,when did u start talkin 2ur sef? |
Why u dey fyt wt crdt cards?wetin dem do u? E go hard wel wel 4u 2get wifey hia. Kan I recommend one 4 ya? |
Hey hon.Ur eyes dull wel wel.U sleep at all abi u don begin bazz? |
As soon as u sign d cheque. |
As soon as u sign d cheque. |
Anoda day off!Thank u Yar'dua 4dyin on a week day. R.i.P sha |
[quote author=na2day? link=topic=44351.msg6000565#msg6000565 date=1273017392]me ke? i bi AA+++++ [/quote]I jst knew we were perfect companions. |
Mayb we shd lock ds thread so we kan all go home,get refrshd 4 saturday. I hvnt done anythn on Nl since ystrday and its affcting me alrdy |
@ELRAZUR ThnkGOD say dat ur peck land 4 my a.s.s. If to say na 4my mouth e land,u sef knw wetin I 4do. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 549 550 551 552 553 554 555 556 557 (of 590 pages)
[/color]