Odunnu's Posts
Nairaland Forum › Odunnu's Profile › Odunnu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 553 554 555 556 557 558 559 560 561 (of 590 pages)
Ehe even d oda boi talk say I yellow like pawpaw.na true? |
No b on top me u dey sleep evry nyt?I don evr dsappear b4?hw u sef go ask me weda i b mamiwater?u sef b papiwater ni? |
I dey my own jeje na him my broda ogidiboy raise hand greet me,me sef come bend down ans am o.I no go any bakery o. Elknife jst carry d oven come here dey blow faya say make we commot for hm thread.Hm mate dey sew cloth,him nah thread he dey fyt for. |
I never even brown talk less of to gree na im e begin yab me.I kuku ma waka comot,e com folo me entr follypimpi thread com talk say I fyn like mamiwater,say bt ppl wey fine pass me dey NL wey no dey do shakara. |
I never even brown talk less of to gree na im e begin yab me.I kuku ma waka comot,e com folo me entr follypimpi thread com talk say I fyn like mamiwater,say bt ppl wey fine pass me dey NL wey no dey do shakara. |
Ehen,make i no too stress u sha bt d thn be say elrazur toast me like bread. . . |
Thr's 2much dstraction here sef,baby,come lets go inside.I'l gist u vry wella |
Honey,dnt mind all hs blabbing,na just 2save face. Relax,jst pretend u kant hear hm. As 4u Elknife,If I rush u eh. . .! |
Whr u dey nah,eh,u wan go fyt? ***holds hm by d neck and calms hm down*** relax u hear,na u alne,elknife kant fit get me lailai. |
honeric01:Welcome my sweetest Honey.D only pineapple in my orchard.You r most welcome. Oya sit down let me tel u how Elknife haz been makin life unbearable for me. |
Na una get una mouth sha. Enjoy. |
@Idowu,Abeg I kneel down dey tendr my apology.I'm so sorry 4trying 2tap in2 ur 'seeming excitement'.Didnt knw u had a thn against me b4.Abeg,no vex,na me wey find ur trouble. @EL,I ddnt knw u b4 comin in2 Nl,even whyl i'm here I can conviniently exist without u. U. I'm here 2hv fun and much more than that,i'm vry open 2new knowldge,I didnt com here 2start a r'shp or enlist in Ms NL so,take ur hate away frm me. |
Wetin dey wori u Idowu? |
daduke2k:I only askd if u stay in Ph. Me,I dnt live thr,bt i'v been sent thre officially like 3wks in d last few months.Hop u r enjoyin ur stay? |
I'v sent it |
I'l do it bt mind u,i'm using my fone so it wont be the JAMB page dat wud be sent,jst d scores and aggregate.Hope datz ok wt U? @int.Swagga,i'm really impressd at ur kindness.So u browse in d cafè wt ur money yet u hv d heart 2help ppl check their scores?God wil bles u richly,I'm so sure of dat. |
I bet he was sticking hs fingr in2 hs nose while sayin it. |
Religion is addictive,dnt get addictd.You wnt go far if u do. |
Richiestep:My dear,ths seems like a serious case o.Wht happnd in d hall?do u hv d numbr correct?plz ask urself wht kud b d cause of a 'no record exists' and if u kant find any reasn,plz go to JAMB office ASAP. I wsh u d best of luck. |
Richiestep:My dear,ths seems like a serious case o.Wht happnd in d hall?do u hv d numbr correct?plz ask urself wht kud b d cause of a 'no record exists' and if u kant find any reasn,plz go to JAMB office ASAP. I wsh u d best of luck. |
I like the way JennyK talks.Most times we need d undiluted truth 2knock us bk to our course. I luv not just blunt people but very blunt people. I used to have a neigbour who will tel u d way it is without painting it and during d period of time whyl we were nebos,I was ALWAYS seeking her opinion. Forumites hv diff views abt a subject,it is left to d individual 2choose whch view to adhere 2. All in all JennyK,I like ur style. |
Place |
. . . or cray fish? Sweetheart,isnt a 40yr old man for ur 26yrz 'sugar daddy?' |
You guys r funny sha. |
I'm seekin ur attn.Did u take any action on my mail? |
Ceases |
Tkb,y ur face dey like dat? |
Tkb,y ur face dey like dat? |
El,Pweety seems 2knw wht 2do abt ths.Hw abt givin her ur pswd so she helpz u get it done. Its nt ur ATM nah,jst gv her d pswd. |
I'l b on d lukout 4u. Dnt mind all d yabbings,i'm here 2hv some fun and its been worth it these last few days. I'v been strappd 2a sick bed and until ths evenin,I wasnt allowd 2get up.Nl hz been such great company 2me. I really do appreciate.Pweety,u r my gurl anytime.No hard feelins |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 553 554 555 556 557 558 559 560 561 (of 590 pages)

