Politics › Re: Nnamdi Kanu Hugs & Kisses Kids Who Came To Court To Stand In Solidarity With Him by Ofekongsk(m): 6:37am On May 15, 2025 |
Igbo billionaires no send no MNK. Na these ones wey dey find urgent 2k dey make noise up and down, online and offline. Una go wait for Biafra tire |
Travel › Re: Lady Shares 5 Things She No Longer Does After Moving From The US To Nigeria(pix) by Ofekongsk(m): 6:21am On May 15, 2025 |
This one use dollars dey press neck for naija. |
Education › Re: Sowore Calls For The Abolition Of JAMB, NYSC by Ofekongsk(m): 6:18am On May 15, 2025 |
In the real sense, them no make sense. Hence, make them throwaway jamb, nysc & the likes from fence |
Family › Re: Marriage No Dey Fatten Men Again?netizen Laments How Husbands Now Dry Up by Ofekongsk(m): 9:55pm On May 14, 2025 |
On behalf of single men, we dey find money then children. We no need wife. |
Politics › Re: Nigeria Needs $10bn Yearly For 20 Years To Achieve Stable Electricity - FG by Ofekongsk(m): 9:28pm On May 14, 2025 |
Na him children head Nigeria need. Thief |
Celebrities › Re: Davido Dancing "With You" With Governor Ademola At His 65th Birthday (Video) by Ofekongsk(m): 11:17am On May 14, 2025 |
This one is for sure 0107170371-access bank Thanks and God bless |
Travel › Re: Lady Catches Indrive Driver Engaging In Improper Act With Himself During Ride by Ofekongsk(m): 2:10am On May 14, 2025 |
Xvideos dey worry this babe for brain. I mean how person go drive dey masturbate simultaneously? |
Travel › Re: Lady Catches Indrive Driver Engaging In Improper Act With Himself During Ride by Ofekongsk(m): 2:09am On May 14, 2025 |
Xvideos dey worry this babe for brain. How person go drive dey masturbate simultaneously? |
Family › Re: Newlywed Nigerian Man Criɘs Out After Men With Lexus Cars Are After His Wife by Ofekongsk(m): 11:59am On May 13, 2025 |
Yahoo boys wan chop anything wey fine for their eye. Blame your wife if she yield in Chilipepper: Newlywed Nigerian man criɘs out after men with Lexus cars are trying to "pick up" his new wife |
Family › Re: Divorce Lawyer Reveals A Fraction Of The Things Her Eyes Have Seen In Lagos by Ofekongsk(m): 11:56am On May 13, 2025 |
Most marriages happen out of lust not love dawnomike: Unfortunately, that's the reality of many marriages |
Education › Re: Anambra School Gets Sanctioned For Selling Prefect Position. by Ofekongsk(m): 11:34am On May 13, 2025 |
Fraud wan finish Dem for that state yarimo: The owner of the school want to be among audio billionaires by fire by force in anambra state fraudsters everywhere |
Family › Re: 80-year-old man imprisons 70-year-old Wife Over Alleged poisoning by Ofekongsk(m): 11:30am On May 13, 2025 |
E be like time don reach for these two to excuse the world. Abi Dem never old reach |
Health › Re: Woman Shows Inside Look At BBL Clinic Lobby by Ofekongsk(m): 11:21am On May 13, 2025 |
Na why God no dey gree bless some people because Him sabi wetin Dem go use am do |
Celebrities › Re: Desmond Elliot’s Outfit At AMVCA Raises Eyebrows by Ofekongsk(m): 11:16am On May 13, 2025 |
Well organized discomfort. |
Culture › Re: Anambra: Mixed Reactions As Imo Awka Masquerade Dies In Keke Accident (video) by Ofekongsk(m): 11:08am On May 13, 2025 |
Who pioneer this festival no get sense. If you don witness am, you go understand wetin I mean |
Politics › Re: Everyone’s Attacking Obi, While He Worries About Nigeria — Amadi by Ofekongsk(m): 10:53am On May 13, 2025 |
At the end, they all have ulterior motives. St. Peter wan put him name for map as hero |
Politics › Re: Cultism: Okpebholo Orders Arrest Of NBM President For Alleged Forgery by Ofekongsk(m): 10:51am On May 13, 2025 |
On all levels, cultism na stone age practice. Spread update make boys get paid. |
Nairaland General › Re: Ope Mercy: 21-Year-Old Benue Girl Declared Missing! Have You Seen Her? by Ofekongsk(m): 10:45am On May 13, 2025 |
She dey Yahoo boy house dey collect doggie |
Crime › Re: Keke Kills Masquerade During Festival In Anambra by Ofekongsk(m): 10:43am On May 13, 2025 |
Useless umu awka festival wey Dem dey flog person if you no drop money. Meaningless festival of violence. One flog me last year... died of asthma a month later |
Nairaland General › Re: Mention That One Thing People Don't Understand Until They Experience It by Ofekongsk(m): 10:40am On May 13, 2025 |
Death |
Education › Re: UTME: 19-Year-Old Opesusi Faith Timilehin Commits Suicide Over ‘Low Score’ by Ofekongsk(m): 10:34am On May 13, 2025 |
This one been dey find excuse to excuse herself from the world |