Crime › Re: Lady Stabbed By Her Ex-boyfriend's Friend Whom She Helped In Kwara. Graphic Pics by ojun50(m): 12:11pm On Nov 16, 2016 |
Some guys sha bt i believe there is still more to dis.
No worry u go go visit am for station very soon |
Nairaland General › Re: Shocking Confession By Must Abdullah On Biafra And N'delta. by ojun50(m): 10:58pm On Nov 15, 2016 |
Ok bt them go close dis thread very soon |
Politics › Re: ‘money Jonathan Gave Metuh Was Not From Gov’t Coffers’ – Witness by ojun50(m): 10:46pm On Nov 15, 2016 |
We kwn we hv heard we no won hear any tin about corruption the country is nt moving forward |
|
Romance › Re: 10 Unbearable Ways Broke Guys Normally Treat Their Women by ojun50(m): 10:07pm On Nov 15, 2016 |
Now wey recession dey wetin go come happen now |
Politics › Re: Kaduna Has More Gold Deposit Than South Africa, Says El-rufai by ojun50(m): 7:15pm On Nov 15, 2016 |
Close mouth |
Christianity Etc › Re: My Dad Told Me We Can't Be Bitten By A Snake In Our Family by ojun50(m): 7:14pm On Nov 15, 2016 |
Ok, na lizard go they after una make yr papa dey deceive una u hear |
Properties › Re: Are You In Need Of Loan For Your Business Or Projects? 4 % Interest Yearly by ojun50(m): 7:12pm On Nov 15, 2016 |
I get interest |
Romance › Re: What Kind Of Girls Is This???? by ojun50(m): 7:09pm On Nov 15, 2016 |
Why u dey lie like lair big head |
Celebrities › Re: Lady Recreates Annie Idibia's Look ...hit Or Miss? by ojun50(m): 7:05pm On Nov 15, 2016 |
Make she they do aleast she no say them wowow |
Politics › Re: "Go After All Cultists"-Wike Tells Securty Agents As Amnesty Ends In Rivers.PICS by ojun50(m): 6:32pm On Nov 15, 2016 |
Goods are expensive than lifes now God they will ever see us. |
Business › Re: How Much Is Pure(satchel) Water Sold In Your Area? by ojun50(m): 6:26pm On Nov 15, 2016 |
I no dey buy pure water again oh na that big paint rubber i dey buy now. Even in na white woman come visit me na that place i go give am water oh. No time |
Family › Re: Reasons Why Some Men Never Cheat (must read) jl by ojun50(m): 6:21pm On Nov 15, 2016 |
Serious |
Health › Re: Can A Lady Get Pregnant When A Guys Pre Cum Liquid Touch Her Vagina by ojun50(m): 6:16pm On Nov 15, 2016 |
That guy na sharp shooter |
Politics › Re: NAF Attacks Boko Haram Location At Malkonori, Borno State(Video) by ojun50(m): 6:02pm On Nov 15, 2016 |
Make them let use hear word every day na him soldiers dey die |
|
Politics › Re: Gov. El-rufai Bombs Atiku Abubakar: 'You're Haunted By Your Corruption Demons' by ojun50(m): 4:41pm On Nov 15, 2016 |
D talk talk jst too much he is corrupt simple |
Phones › Re: Whatsapp Or Facebook Which Is Better? - Tunexclusive.com by ojun50(m): 7:35am On Nov 15, 2016 |
Is 2go |
Phones › Re: Why Is Everybody Selling Their Infinix Phone by ojun50(m): 6:50pm On Nov 14, 2016 |
The kind of fone wey them day produce dis day no be am |
Politics › Re: Fayose And His Mother, Oluwafunke Oluwayose Step Out From Afao Unity Event(pics) by ojun50(m): 6:46pm On Nov 14, 2016 |
Only existing yoruba man in politics |
Politics › Re: EXCLUSIVE: FG Paid $2 Million, Food... To Boko Haram For Release Of Chibok Girls by ojun50(m): 5:38pm On Nov 14, 2016 |
Even d military self don join lai mhead |
Politics › Re: Tam David-West To Soyinka: Cut Your Green Card, Keep To Your Word by ojun50(m): 4:50pm On Nov 14, 2016 |
Una no go leave dis man alone |
Crime › Re: BREAKING: Niger Delta Avengers Resumes Bombing, States Their Reason by ojun50(m): 11:14pm On Nov 13, 2016 |
Boys boys make una cool down oh evry were they hot now oh |
Romance › Re: Why Do Girls Lie About Their Virginity.thoughts Needed by ojun50(m): 7:39pm On Nov 13, 2016 |
Na yr own |
Christianity Etc › Re: “I Would Rather Burn In Hell Than Worship A Monster Called God” – Stephanie Rose by ojun50(m): 10:52pm On Nov 12, 2016 |
I am nt understanding if she na boy or if she be girl |
Politics › Re: Obaseki Is Been Sworn In As A Caretaker Gov, I'm Taking Over Soon - Ize-Iyamu by ojun50(m): 10:48pm On Nov 12, 2016 |
Whn |
Business › Re: Obat Oil Dismisses Tale Of Skye Bank Takeover by ojun50(m): 10:44pm On Nov 12, 2016 |
Bad belle |
Romance › Re: Girls Attract Guys With Body Part & Guys Attract Girls With Money by ojun50(m): 10:12pm On Nov 12, 2016 |
tosyne2much: Me sef no know wetin dey worry me ooooo.. My head no dey boot wella these days oooo.. Be like say witches and wizards dey use my pictures take fan themselves  lolz no let them oh |
Romance › Re: Girls Attract Guys With Body Part & Guys Attract Girls With Money by ojun50(m): 9:51pm On Nov 12, 2016 |
tosyne2much: This is the way it has been baba for girls Mr ten tin, i never see yr write up for somt time |
Dating And Meet-up Zone › Re: Rep Your State - What State Are You From? by ojun50(m): 9:25pm On Nov 12, 2016 |
Delta State - Asaba |
|
Politics › Re: First Photos From Inauguration Ceremony Of Godwin Obaseki As Governor Of Edo Sta by ojun50(m): 12:22pm On Nov 12, 2016 |
Adam nd eve enjoying there ride |