Christianity Etc › Re: My Mum Recently Accused My Dad Of Occultism But He Didn't Got Angry by ojun50(m): 3:42pm On Aug 08, 2022 |
Start praying harder befor you self start drying up, was he rich befor yr mum sickness? |
Politics › Re: "If You Say Rivers Doesn't Matter, We Will Show You At Appropriate Time-wike by ojun50(m): 2:11pm On Aug 08, 2022 |
Handsome bobo |
Politics › Re: 'Vote Out Zulum' Trends On Arewa Twitter by ojun50(m): 1:39pm On Aug 08, 2022 |
Aboki matter i no dey put mouth |
Family › Re: At What Age Should Children Be Allowed “sleep-overs”? by ojun50(m): 9:57am On Aug 07, 2022 |
Malory: Boys can be allowed from the age of 15 but women should never be allowed even at the age of 90. Chhmmmm |
Politics › Re: APC Senators Move To Block Impeachment Threat Against Buhari by ojun50(m): 9:52am On Aug 07, 2022 |
Totilopussylick: Buhari should be impeached as soon as possible  You no serious na today you dey here say them won impeach am, law makers wey them don use money cover there destiny |
Foreign Affairs › Re: Pelosi’s Taiwan Trip: America Provoking Us, There’ll Be Consequences – China by ojun50(m): 11:10pm On Aug 02, 2022 |
China China Chinaaaaaaaaa I pity una |
Politics › Re: Obi: Peter Was Only Paid With His Own Coin; Let Sam Omatseye Be. by ojun50(m): 11:08pm On Aug 02, 2022 |
At the mention of his name enemy we collect |
Crime › Re: Police Recapture John Ijamu, Kuje Prison Escapee In Minna by ojun50(m): 8:15pm On Aug 01, 2022 |
Him own don good for am,, aleast he enjoy life small |
Politics › Re: Peter Obi Looted Anambra Money And Saved It In Pandora Account by ojun50(m): 6:46am On Jul 31, 2022 |
Obi will not make some of you sleep well before and after election |
Romance › Re: Nairaland Men Stop Disturbing Me Please(photo) by ojun50(m): 11:03pm On Jul 29, 2022 |
You mean all the list I dey see here dey after you,, girl you too ni jare |
Education › Re: The Primary 5 And SS3 Wey Una Jump ASUU Don Useless Am by ojun50(op): 3:09pm On Jul 29, 2022 |
|
Education › The Primary 5 And SS3 Wey Una Jump ASUU Don Useless Am by ojun50(op): 1:11pm On Jul 29, 2022 |
The primary 5, 6 and SS 3 wey some of una jump ASUU don make an useless.
THIS LIFE NO BALANCE |
Politics › Re: Report: FG To Take Delivery Of Six Attack Helicopters From Turkey by ojun50(m): 9:49pm On Jul 28, 2022 |
Last week don finish, this week don dey finish them never take, next week na story them go give una wey take them serious |
Sports › Re: Arsenal & Ghanian International Footballer; Partey accused of Sexual Assault by ojun50(m): 9:43pm On Jul 28, 2022 |
|
|
Politics › Re: Nigerians Storm Aso Rock As Massive Protests Against Buhari Administration/impe by ojun50(m): 9:39pm On Jul 28, 2022 |
Afamsi: This protest is uncalled for. Buhari has 10 months to pack out of Aso Rock Mumu man, 10 month na yr mate |
|
Christianity Etc › Re: How Do I Know I Have Genuine Calling by ojun50(m): 5:50pm On Jul 27, 2022 |
Like our unknown bishop |
Politics › Re: CAN's Rejection Of Muslim-muslim Ticket Godly - Yakubu Dogara by ojun50(m): 5:50pm On Jul 27, 2022 |
Ok |
Politics › Re: The PETER OBI Poster I Found In My Neighborhood by ojun50(m): 5:33pm On Jul 27, 2022 |
What happy to it |
Politics › Re: JUST IN: Nigeria Air To Lease Aircraft For Commencement Of Operations – Sirika by ojun50(m): 5:29pm On Jul 27, 2022 |
The supper story no dey finish |
Romance › Re: A Lady Scammed Me Online by ojun50(m): 1:31pm On Jul 27, 2022 |
Sorry man, na guy man guy you.
Na wetin pussy dey cause be this. Next time find girl around yr area |
Sports › Re: Tobi Amusan Danced To Buga Song After Her Victory (Video) by ojun50(m): 10:22am On Jul 27, 2022 |
Kiss |
Celebrities › Re: The Headies Disqualify Portable Over Death Threat To Co-Nominees (Photo) by ojun50(m): 7:23pm On Jul 26, 2022 |
When |
Politics › Re: El-Rufai, Oshiomole, Mattawale & Lalong Meets With Tinubu In Abuja by ojun50(m): 1:43pm On Jul 26, 2022 |
Oshio baba don fresh small, i sight another short devil there. |
Politics › Re: Peter Obi Is A Corrupt Man. by ojun50(m): 9:18am On Jul 26, 2022 |
Aldol: You people have started this nonsense, do you want to make another mistake even after seeing numerous red flags? Red flag ko nigeria flag ni |
Politics › Re: Peter Obi Is A Corrupt Man. by ojun50(m): 10:35pm On Jul 25, 2022 |
Commentor: You asked for it.
 Mumu na everything I type you go believe,, see has I dey laugh you here |
Politics › Re: Peter Obi Is A Corrupt Man. by ojun50(m): 10:32pm On Jul 25, 2022 |
Commentor: Guy talk true beforw i leak your secret.
 Wetin you dey wait for |
Politics › Re: Peter Obi Is A Corrupt Man. by ojun50(m): 10:29pm On Jul 25, 2022 |
Commentor: Swear say you no invest for MMM.
 You think say I dey unwise like you |
Politics › Re: Peter Obi Is A Corrupt Man. by ojun50(m): 10:20pm On Jul 25, 2022 |
If you like dig 100 wells to find what is not missing, obi I will still vote for. |
Nairaland General › Re: If You Are Earning This Amount And Above, Pls Stop Complaining. by ojun50(m): 10:00pm On Jul 25, 2022 |
LikeAking: Ageg spell d waste well. Lolz.. Thanks |
Nairaland General › Re: If You Are Earning This Amount And Above, Pls Stop Complaining. by ojun50(m): 9:57pm On Jul 25, 2022 |
LikeAking: Some people no see this kind money sef.
The person dey spend all him money for enjoyment.
Do you think Peta Obi will spend money like dat? Don't mind that one that have not touch 300k talking rubbish there. The majoy problem of this country is waste that is why we need peter obi to come in and stop it. |