Politics › Re: Boko Haram Abandon Their Injured Member During Battle With Soldiers & Flee(pics) by okenwaa(m): 10:09pm On Jul 21, 2017 |
Useless Ndi ara.....if na IPOB dey do rally nw,una go shoot person kill am.....see mumu wey una supoz light once,una dey treat am.......ndi evie!! |
Politics › Re: Enugu Flooded After Heavy Rainfall (Photos) by okenwaa(m): 8:31pm On Jul 21, 2017 |
Shiit can never happen in Abakaliki.....good roads and drainage system. |
Romance › Re: Man Invites 'Girl' Who Turns Out To Be A Guy & He Raises Alarm On Facebook by okenwaa(m): 5:57pm On Jul 21, 2017 |
You get luck, e for give u beta buggery.... Mr. Inviter |
Fashion › Re: Mr & Miss Nigeria International 2017 Contestants Make First Appearance (photos) by okenwaa(m): 5:43pm On Jul 21, 2017 |
Mabel cassave fall on you Akwa Ibom boy fashion sense fall on you Uchenna blessings all d way |
Celebrities › Re: Daniel K Daniel Set To Wed His Long Time Girlfriend In August by okenwaa(m): 5:28pm On Jul 21, 2017 |
 NwaAmaikpe:

Hope not to this girl? He will soon find out that marriage is not a movie.
That girl will use her gapped-tooth and tongue to suck him dry. She doesn't even look marriageable. |
Celebrities › Re: Daniel K Daniel Set To Wed His Long Time Girlfriend In August by okenwaa(m): 5:26pm On Jul 21, 2017 |
The rate wey handsome guys take dey marry wowo girls eh  .... e no concern me shaa//// #calmdown Spinall ft Eazi on repete |
Celebrities › Re: This Lady Is Claiming Mr. Eazi Is Her Boyfriend, See Birthday Shout Out by okenwaa(m): 4:54pm On Jul 21, 2017 |
The don send am from Eazi village ooo |
Family › Re: My Wife Lives With Lover, But I Still Want Her Back’ by okenwaa(m): 4:49pm On Jul 21, 2017 |
Conji na olodo shaa |
Politics › Re: "Nnamdi Kanu Is A Non-entity" - OPC by okenwaa(m): 4:47pm On Jul 21, 2017 |
Are you sure u sucked ur mother's breast  |
Politics › Re: "Nnamdi Kanu Is A Non-entity" - OPC by okenwaa(m): 4:45pm On Jul 21, 2017 |
[color=#990000][/color] it takes a nonentity to know one...agbaya!! |