Romance › Re: No Man Deserves To Be Called A Broke Ass: Do Not Judge Him by okenwaa(m): 12:36pm On Jul 26, 2017 |
Tallysmallz: Broke guys should be ashamed of themselve. If you are broke, you shoudnt be thinking of women at that point of your life.
Proudly broke girl.. Trailer jam u......ewu okija!! So dem dey born everybody with affluence comot for belle.. Na ur type of person go dey beg to dey my gate.... Idiet!!!! |
Health › Re: Between Policemen And A Mad Man In Lagos Traffic. Photos/Video by okenwaa(m): 11:50pm On Jul 25, 2017 |
Gudfrie: Hehehe ..............dem don bite you? E be like bros... But dis days, d no need bite u b4 e strt |
Celebrities › Re: F.Shaw Olufemi Olukayode Adeyemi Profile: Ex EFCC Handler Was Stabbed By Robbers by okenwaa(m): 10:20pm On Jul 25, 2017 |
F-shaw doz days
Wey person dey listen to anything
He's good shaa.......would love to hear his shii again |
Health › Re: Between Policemen And A Mad Man In Lagos Traffic. Photos/Video by okenwaa(m): 10:11pm On Jul 25, 2017 |
Madness everywia......
Even me is typing is feeling somehow.... |
Travel › Re: A Car On Highway With A Rear Tyre Missing (Photos) by okenwaa(m): 9:39pm On Jul 25, 2017 |
The "utaba" that he took was mixed with a Lil pepper........Gbanaaa!!! |
Politics › Re: Why Fayose Is Not Among Governors Visiting Buhari - Presidency by okenwaa(m): 8:53pm On Jul 25, 2017 |
[quote author=Limitednow post=58827331]So the presidency has become the mouth piece of governors to be announcing when they are to travel?
Garba should swear that the presidency did not influence the picking of the visiting team lemme see.
In Southeast, why pick Umahi? Why not Either Obiano of Anambra or Ugwuanyi of Enugu?
Una never tell us wetin una dey hide![/quote ]
Umahi is the chairman....south east Governors forum |
Crime › Re: Groups Smuggling Indian Hemp And Other Illegal Goods Busted In Lagos. Photo by okenwaa(m): 8:47pm On Jul 25, 2017 |
Kai all these afia go do waste nw....
Anyday wey una go burn am,abeg notify me mk I come inhale. |
Politics › Re: Protests In Ozalla Enugu Over Herdsmen Attack (Photo) by okenwaa(m): 8:41pm On Jul 25, 2017 |
MENELIK1: E pain am I talk am....na for mouth d power end Chaii na dem oo |
Politics › Re: Protests In Ozalla Enugu Over Herdsmen Attack (Photo) by okenwaa(m): 8:33pm On Jul 25, 2017 |
MENELIK1: Ask Ojukwu, the senior Osu in his grave, he couldn't wait for Obasanjo in his father land, Anambra. No be by mouth Na u be obj or na ur papa....muscle no dey ur hand  How I wish d fit d slap sm pple for ds NL |
Crime › Re: Nigerians Try To Stop Indian Police From Arresting A Nigerian Fraudster (Photos) by okenwaa(m): 8:28pm On Jul 25, 2017 |
Ochegbuo muo!!
I've gat no worries mehn.. |
Politics › Re: Fayose Wears Military Outfit To Supervise Projects In Ekiti(photos) by okenwaa(m): 8:20pm On Jul 25, 2017 |
See en belle
Sharp shoes for sale joor
|
Politics › Re: Protests In Ozalla Enugu Over Herdsmen Attack (Photo) by okenwaa(m): 8:14pm On Jul 25, 2017 |
SmH...come and try ds shii in Ebonyi
Even all ds Afonjas saying rubbish,na una type I dey like butcher well well
Chicken Hearted fools |
Crime › Re: Man Who Stole Gas Cylinder In Rivers Stripped, Paraded With It On His Head (Pic) by okenwaa(m): 8:10pm On Jul 25, 2017 |
And after parading him,what next   Bros should stop doing dis shii to bros Treat his f'ups instantly rather than stripping him naked!! |
Christianity Etc › Re: Members Worship At Flooded Greenvine International Christian Centre PortHarcourt by okenwaa(m): 8:07pm On Jul 25, 2017 |
Noted by God.... He's gonn pay y'all back real good. |
|
|
|
Politics › Re: Osinbajo To Swear-In Ocheni And Hassan's As Ministers Tomorrow by okenwaa(m): 7:36pm On Jul 25, 2017 |
Rugged!! |
Crime › Re: 3 Zimbabwean Women Gang-Rape Pastor (Photo) by okenwaa(m): 7:36pm On Jul 25, 2017 |
Fourwinds: if a man goes violent I don't think dey can rape the man except with a weapon.....so I don't know d size of d pastor since a pix of him was not attached Thank you....you are now seeing reasons with me Size or no size,,man na man Maybe he's not bn practicing his scriptures well... During the time of John the baptist,the kingdom of God suffereth violence and only the violent taketh it by force!! How will u be all calm when u know u r about to be raped...............e sweet am joor |
Crime › Re: 3 Zimbabwean Women Gang-Rape Pastor (Photo) by okenwaa(m): 7:29pm On Jul 25, 2017 |
adonbilivit: if ur argument be say them no rape am, as in say him consent to the sex I go feel u but e be like say u dey talk say him enjoy the rape and na my problem with u be that. Rape na rape whether the victim enjoy am or not Nah....my argument be say those girl no rape am with anything so en supoz over power dem How en prick tk rush standa mk dem put cd i no knw.. D man jonz abeeggg Leave story!! |
Celebrities › Re: Yomi Casual And His Fiancee, Faith Dope In New Picture by okenwaa(m): 7:24pm On Jul 25, 2017 |
Evaberry: ...
I just have a question to ask
why do dark guys, dark skinned guys love fair ladies I just don't get this trend. is it a fetish thing or what.
most successful guys usually go for very light skinned ladies, is it now a crime to be dark skinned
Or are dark skinned children ugly? No dear it's just natural for dark guys to go fr fair ladies while fair guys go for dark ladies... Like myself I'm dark,Nd I love fair ladies like my kpef My bro is fair and he's looking for a dark skinned lady to marry Choco Milo was a mistake...a failed experiment Should've been MilkChoco... |
Celebrities › Re: Yomi Casual And His Fiancee, Faith Dope In New Picture by okenwaa(m): 7:16pm On Jul 25, 2017 |
Asa ya di sharp!! |
Crime › Re: 3 Zimbabwean Women Gang-Rape Pastor (Photo) by okenwaa(m): 7:14pm On Jul 25, 2017 |
Fourwinds: so d ages of those girls look like teenage ages abi.....I don't know y many of u don't take time to read before commenting....it is a serious problem oooo Even if say d be Grandma's.........those girls wey dey d@ Pic fit rape u    ?? I know I was just messing around when I said d wia teens.... Buh let's be serious now Dey fit rape u without bn armed or drugging u  ? |
Crime › Re: 3 Zimbabwean Women Gang-Rape Pastor (Photo) by okenwaa(m): 6:55pm On Jul 25, 2017 |
SmartyPants: Even the rapists never alleged that the man enjoyed it! And so what if he did? Then he shouldn't be running around in court Drop all charges asap Then u still didn't answer my question |
Crime › Re: Man Commits Suicide Over Inability To Repay N60k Bank Debt by okenwaa(m): 6:51pm On Jul 25, 2017 |
For this life wey dey sweet like OG kush...
It's a pirry!! |
Crime › Re: 3 Zimbabwean Women Gang-Rape Pastor (Photo) by okenwaa(m): 6:41pm On Jul 25, 2017 |
adonbilivit: so ladies wey dey their 20s na teen abi? I love sex no lies, but don't make excuses for rapists Bros u never even understand the story from my own point of view.... I've bn seeing stories like ds.. And it's either the victim will be drugged,raped @ gunpoint or with a knife... If na all ds fat ladies , I fit no complain......buh can u see how tiny d look And u are telling me d@ ds three will over-power a man and rape him.......... He didn't shout, he didn't beat shiit outta dem..... Bros calm down.......d@ Pastor enjoyed every bit of the sex If na u,d fit rape u  Tell ur inner self the truth @least they used condom!! |
Crime › Re: 3 Zimbabwean Women Gang-Rape Pastor (Photo) by okenwaa(m): 6:31pm On Jul 25, 2017 |
adonbilivit: Where did u read that the rapists are teenagers? Don't try to justify rape bro. You sef no dey look ages wey dem mention dia baa  Na ur type go dey shout "leave me" still hold the rapist tight If you can be raped by three unarmed women,.......then my brother u must be an ardent lover of ponyor Next!! |
Politics › Re: DSP Sagir Usman Shugaba: A Cute Nigeria Police Officer (Photos) by okenwaa(m): 6:20pm On Jul 25, 2017 |
This aboki no tap reach me naa.. Na cus say en be police  Me still be Lieutenant, ,no rEason am |
Crime › Re: 3 Zimbabwean Women Gang-Rape Pastor (Photo) by okenwaa(m): 6:16pm On Jul 25, 2017 |
Rubbish.....pastor don chop ponyor finish cm dey claim rape How can three teenagers rape a full fledged man without his consent. .....not even @ gun point,,,just by holding his legs Me wey dey tk on 3men doz days comfortably e go come be women... D last girl fine shaa....maybe na her ponyor subdue pastor anointing.... Ogbeni withdraw the case from court let them compesate u with unlimited kpanshing...  |
Politics › Re: Female Suicide Bomber Stripped To Her Pant And Underwear After Being Caught.PICS by okenwaa(m): 6:08pm On Jul 25, 2017 |
OgaBuhari: hope say your thing no charge cos that girl so dirty so teh nothing move me for body Dey supoz carry her go give boys wey dey kirikiri make dem run her 1nation... |
Politics › Re: Female Suicide Bomber Stripped To Her Pant And Underwear After Being Caught.PICS by okenwaa(m): 4:55pm On Jul 25, 2017 |
OgaBuhari: hope say your thing no charge cos that girl so dirty so teh nothing move me for body E shrink d more bro |
Politics › Re: Arrest Nnamdi Kanu Now – Yoruba Youth Groups Tell Osinbajo by okenwaa(m): 3:57pm On Jul 25, 2017 |
Afonjas wailing again.... I said it ,,,,Loud mouthed olodos with zero OBIAGU
Those Zanotti shoes though... |