Celebrities › Re: 16-Year-Old Meraiah Ekeinde Is Growing Into A Fine Young Woman by okowande(f): 8:27pm On Nov 03, 2016 |
Papikush: She is already RIPE Yeah you know what i mean 
Puts on agbada... #YorubaDemonLagosChapter Begin wack am now. Oloju kokoro Okunrin |
Crime › Re: Cultists In Bonny,Rivers Denounce & Handover Their Weapons To Government by okowande(f): 6:32pm On Nov 03, 2016 |
Towncrier007: You can get it at hell fire street off Lucifer close.  U miss ur aftnu medi! am sure. Onibaje, Dnt near my post again o |
Romance › Re: Checkout These Lovely Pre-wedding Pictures Of A Cute Nigerian Couple by okowande(f): 6:26pm On Nov 03, 2016 |
Taryur3: Lols...u killed it thou.just wanna piss u off. Lol u r funny. Stay bless |
Crime › Re: Cultists In Bonny,Rivers Denounce & Handover Their Weapons To Government by okowande(f): 6:21pm On Nov 03, 2016 |
Abeg o no be wetin dey do fat dey do oil. plz where can i get parrot as pet for my son. Am in Warri plz. |
Celebrities › Re: Ten Most Influential Women In Nigeria 2016 - By T.I.N Magazine by okowande(f): 6:12pm On Nov 03, 2016 |
Poster u drink kain kain before u post tis ur most defluencial ni? ERROR plzzz!! Abeg go bath cold water mk u start again. |
|
Romance › Re: Checkout These Lovely Pre-wedding Pictures Of A Cute Nigerian Couple by okowande(f): 5:53pm On Nov 03, 2016 |
Taryur3: Pain of a broken heart... Just Wish dem well and stroll up. Who said? Am happily married wt kids mind you! Itz high time we stop building castles in d air n face reality! instead of impressin pple wt fantasy |
Politics › Re: Adorable Photos Of Fayose & His Sons, "The Soldiers" by okowande(f): 5:45pm On Nov 03, 2016 |
Ki lon se baba yi gan? E dakun elo wa bi wosi jare. Enu ti po ju. See arrogance full their face . yeye dey smell. Omo po leyin malu |
Romance › Re: Checkout These Lovely Pre-wedding Pictures Of A Cute Nigerian Couple by okowande(f): 5:41pm On Nov 03, 2016 |
Abeegi we don do all these pass. All these Pre pre tire me self. Na jus dey shoma.May na enter house first, dat time n be jump jump for photoshot, na go fly join. Agadi Ewu |
Crime › Re: Vikings Member Killed By Rival Cultists As Friends Mourn His Death. Photos by okowande(f): 5:11pm On Nov 03, 2016 |
Wetin pain me pass be say hin papa waste spermatozoan n hin mama waste her eggs troway. To say dem no say na tis cult member dem wan conceive dem for wear condom dat day! Chaii |
Celebrities › Re: Singer Jaywon Welcomes Baby Boy (Photos) by okowande(f): 1:19pm On Nov 01, 2016 |
Abarika o Juwon Okun agbe o, Egbe a gbe o. Otor jor meta! |
Celebrities › Re: J Martins Shares Photo With His Son by okowande(f): 4:36pm On Oct 31, 2016 |
[quote author=adebayo201 post=50656709][/quote]Tru talk bro, dem come deck am wt karate uniform again! LWKMD |
Christianity Etc › Re: Why Would A Loving GOD Not Kill Satan From The Beginning And Let Live In Peace? by okowande(f): 7:00am On Oct 31, 2016 |
gabazin080: though am a christian because i was born into a christian home. but some of this things now makes me start doubting God. ¤ Why didnt God kill satan from the beginning since he can see the future and knows satan is only going to bring trouble into the world and steal God'S people
¤ why did he put the forbidden fruit in the garden of eden when he knows its not good.
¤ why would an all loving God create hell when he asked us to forgive our offenders To ur first questn, God wants to prove to satan dat certain human could still be loyal to him, killin Satan will prove dat God is wot Satan proclaimed him to be. 2 question, Ans , God did not create humans as robots but as free moral agents, he gave us d freedom of choice. Lastly, Hell is not a place of torment but Grave. God is not a wicked God. Contact me for more explanation plz. |
Romance › Re: Pre-wedding Photos Of A Female Nigerian Soldier & Her Fiance by okowande(f): 7:04pm On Oct 30, 2016 |
Make una go luk bush, nailed wetin? i no go talk now, play play mokey dey waka go market e no go return! When ts babe go begin dey hammer d guy na go no say kaki no be leather. |
Celebrities › Re: Kcee Looking Like A Physically Challenged Person As He Poses With Dbanj by okowande(f): 6:55pm On Oct 30, 2016 |
hungryboy: Army now never see Kcee wear full army camouflage from head to toe? , For just small fake camouflage cap were I wear, Army men make me swim for gutter water na so they panel beat one man wey dress like kcee d other time, come dey make d man dey cry lik mumu pikin. |
Education › Re: UNIPORT Ladies Celebrate Their Graduation Wearing Customized Tops by okowande(f): 8:25pm On Oct 29, 2016 |
Hurray minus 4 olosho from Uniport ;DHurray minus 4 olosho from Uniport |
Romance › Re: Ladies: Don't Make Yourself A Target - Bamisepeters' Blog by okowande(f): 8:14pm On Oct 29, 2016 |
Awon oloshos ni ye ! ladies & attention are like. abeg someone shd put dat pic |