Stats: 3,165,414 members, 7,861,165 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 05:10 AM |
Nairaland Forum / Okowande's Profile / Okowande's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 12 pages)
![]() |
We see God marvellous power & unique quality in his creations, yet we don't worship him in spirit and truth! 1 Like |
![]() |
Heeehheee we don open this people eye o. Dem don sabi Aso ebi now ooo |
![]() |
SweetJoystick:Onisokuso gan ni e.. Na wa ooo |
![]() |
SweetJoystick:Guy go n embrace God & his son Jesus christ. Ur name, ur profile pic n Sigi oh help me Gawd! 2 Likes 1 Share |
![]() |
Why women/ladies dey alwaz dey look ground when dem dey take foto? Abi pata fe ja bor ni? |
![]() |
If you ask me na who i go ask? Anywaz before is better but conclusively if you look at her deeply, whether makeover or not dat Ara oko look still dey there ;DIf you ask me na who i go ask? Anywaz before is better but conclusively if you look at her deeply, whether makeover or not dat Ara oko look still dey there |
![]() |
Nigeria garbage city! |
![]() |
femo86:I agree say i dey in hurry to comment wtout reading properly, but must i take permission to post my anything about it? Na una dey feed me? Abeg mk all of una go look bush. Die hard Emoney fans n co. Na no get work |
![]() |
Go talk rubbish for there make dem ekwe you. elenu |
![]() |
This guy head no correct. who are you to insult pple making ends meet in abroad? its not your fault tho, u dey get soft landing wt dem E money nah. oloriburuku omo onisina @ baba suwe voice. 2 Likes |
![]() |
What is the latest about MMM plz? Am dying to hear somethng. make una give me news 1 Like 1 Share |
![]() |
Copy cat Tiwa. ur over edited picture |
![]() |
janellemonae:Law of kamal |
![]() |
Men na wa. Only one pikin don pass tru tonto toto na hin her husband come see say d place don open mouth for ground. I know say dat na one of d issue bc d size nor be original again. D PA pussy tight dope! |
![]() |
Man inhumanity to man. she was never remorse any day for killing an innocent man. How would the man's family be feeling by the way? when they see the way she is goofing about 3 Likes 2 Shares |
![]() |
Thank God. The i don't give a Bleep crew are not here! ooohhhh |
![]() |
Iyabo Ojo d center of your scalp don chop finish because of Brazilian hair. |
![]() |
So una wan tell me say d guy no see her boobs? hmmm |
![]() |
All these oloshos actress refused to help tis guy why? Na only to dey take selfie wt expensive yeye materia stuff. nonsense |
![]() |
When my folks will be using their own money ahead to build for us. Some mothers (fathers) do have em! |
![]() |
Upon all the painting dem stil worwor chai |
![]() |
softMarket:She don give am some kind wicked styles ni |
![]() |
yekparikpa:Guy you go see nairaland babes comin aftr you bc of ur comment oo. Just watch dem go soon dey quote you anyhow now ![]() yekparikpa:Guy you go see nairaland babes comin aftr you bc of ur comment oo. Just watch dem go soon dey quote you anyhow now |
![]() |
All i read in Ikechuckwu lyrics above is yo yo men tis men dat wetin ![]() |
![]() |
Some people are too gullible. Not real money! |
![]() |
ITbomb:After marriage? The ring still dey middle finger o ![]() |
![]() |
Oh my gosh! oh my gosh! The face looks like an old pale. Some bakers lack concept. They need to go and learn from cake boss ! |
![]() |
Oops her sch exactly like one of my shoes back then. Ooh no new things on this earth. It keeps coming back. Quite nice. |
![]() |
Na rich men pikin dey do runs pass, bc they are never satisfied wt their quest for material things! |
![]() |
enemyofprogress:Okodaran etc Wit ur name am not surprise. Lolzzz |
![]() |
Invest in poultry farming or crop production. If you are desperate for quick returns wait til Jan 14 & put it in MMM ;DInvest in poultry farming or crop production. If you are desperate for quick returns wait til Jan 14 & put it in MMM 3 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 12 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |