OlaBamitu's Posts
Nairaland Forum › OlaBamitu's Profile › OlaBamitu's Posts
1 2 (of 2 pages)
my nominees are 1. nasoeb 2. Princek |
thats true |
yes |
Broda dis bush we enta PASTOR folo us dey run enta am I am sure very innocent. but its not all about being inocent or not. just seeing computer in your room (Just 1) every dey folo enta |
Am happy it worked. I had Mr. Cork aka 190 reported to his uncle who sponsored him abroad about his mental retardation and comments on NL. The uncle had to call him to order and warned if he should get such report again or read of his usual yaba life style, that he will seize to pay his school fees. hence the result is what you are witnessing now in the new Mr. cork aka 190 Happy this worked |
c ha darky dey gather for chinese restaurant until dem close, maybe 2am, den come see race wit eke na unoda pesin chop dis parol wey efrybodi dey sufa now |
MOD abeg dis na serious matter to let guys know about d tori before dem go gbap dem abeg front page guys Pidgin please thanks for response |
oboy yahoo-yahoo boys done put guy men for wahala. 3 days ago we get tori sey one darky hammer too much egunje from em yankee mugu. dem yarn d mugu sey dem get pay here and need to make the transfer to her, so unto lovina lovina, d babe come pay too much egunje of 500,000 yankee wey be almost 75 mila naija pay. trust our naija guys, instead of this guy to waka enter naija direct, em go gather guys from everywhere dey celebrate for restaurant becus em own share na 50 mila naija. (and the funny tin be sey, dis guys no go ever gree give you 50 naira, rada dem go spend 100,000 naira for drink for you and ashawo) Na kasala don burst. the guys come tell the mugu sey after she don pay dat moni, sey malaysia eke hold am, omo na em the yankee mugu come go report to her govment, na em govment call US embassy for here to go reles their citizen and investigate the matter. only for dem to fin out sey no wite man, no money, sey na darky handwork. dem catch the persin wey get d account wey dem take recive the egunje, d persin come yarn, na Malaysian govment reliz officers full everywhere dey go condo by condo and house by house dey burst houses, you get kpali or you no get, na enter you dey enter. dem even come dey catch guys wey get ugu for house and see guys dey chat life mugu and dere wite man face wey dem dey use, seize computers, printers, ugu, and more. oboy no darky dey sleep for house na for malaysia. yesterday eke pursue us tire with bike and chains of handcuff, na inside forest i sleep, come back na come baf. as i dey end dis report na i dey go out again ready for outside run again. shud dis be done to we that innocent, after all, they,ve gotten the culprit. Omo na broken pidgin we go speak here, becus na yahoo yahoo mata be dis, make we no promote am for the foreign community to know much |
and yet Nigerians COMPLAIN when no Nigerian/African made the top 30 Most Powerful people. SO BACKWARD. people dont know the Difference between Non Poisonous, Constrictor-Python and a Poisonous Anaconda or Black Mamba. when you dont know the characteristics of each snake and how it attacks the just SHUT UP and save Nigerians the insult, foreigners are on this site for crying out load. Yet when we see a white man do it we automatically believe its real but when a Black/African "WE" believe is Photoshop and thinking a Black/African man can not do anything real. How then would you think the white man would not "Look Down" at you you are what you make yourself So disappointed. even those who dont know what is Photoshop |
Una no go fit kill me NEVER boys are vexing omo see laff |
Quote from: mbatuku2 on Today at 12:51:03 PMoohhh i go vex ohhh i hope sey no be IIeke IdI una dey call Female She Goat (even though no body again falls within that category but its unfair to say it outright here) IIeke IdI no mind dem, monkey no fine but em mama like am but you sef, you too WuWu, ahhhh na your fault joor |
Kai, some of the posts are just too funny; but please jokes aside, how true is that Keke-Napeps convoy story? - seems to me too far fetched to be trueHonestly its true, why do you think we are raising alarm now for people to know and avoid that dungeon called ekiti. the guy cruises with not less than 8 keke napep each time he is cruising out. May you NEVER be found in ekiti Oya say AMEN |
chei, see as IIeke IdI Punny be no wonder, Backward in everything, even punny |
people from backward state make una leave me jare we no dey de same levels shoor |
Are you boys tired already? Shame!!! Efulefu lot.nkita fulefu (meaning you are cute) |
I think Northern Nigeria is getting worse than Iraq.very true |
hai. Na so condition for Ekiti hard reach? Awon boyses don turn to 'Yahoo Plus' to make ends meet? Anyway, hopefully by the end of 2017, you'll be able to finally have the much needed cash to switch to vulcanizer business at last. God speed, chap but i think sey na Keke napep be de levels dere udas dey go nuclear, research for vaccines, produce machines. you dey here dey advertise sey you be babalawo |
LMAO! Guy, you're a case o! By the way, na you be Okija_Juju? Wetin do your ID na? No be me. dat wan na unado full persin |
Yes, you're right - It's outright embarrassing that a whole governor of Ekiti State rolls in a convoy made entirely of Keke-Napeps. [/b]Take heart, dear. I'm sure the Almighty has a reason for all these things. [b]But here's a toast to the governor, say one day, im go hammer. hahahahahahaha ![]() laff wan make me pity IIeke IdI. Bros abeg anywhere you dey just dey roll bottles i dey come make i come pay. chei abeg pity dem, abeg these Bush Babes una sef sabi sey una no follow but na una dey talk kpara-kpara-kpara pass, na see wetin don dey happen to una, even say i been try to warn una pele ohhh chei bros my belle ohhh from today IIeke IDI and Aigbofa i declare you 2 to be address henceforth as Bush Baby 1 and Bush Baby 2 (or BB1 and BB2) |
Oh? Pikin, you must really think we're mates intellectually to even be saying I'm looking for attention. And even if I were to be an attention-seeker, you think I'll be seeking the attention from a glorified Ado-Ekiti Bus Stop akara-hawker on the internet? I dey lafff ooo! Anyway, to get your brain up to speed, read this link and you shall find your 'homegirl' showcasing her skull-shattering ignorance www.nairaland.com/nigeria/topic-646183.0.html Now, if you couple that with the fact that this same person studies in the US but is an unrepentant tribalist? Then you shall realize the true meaning of the saying, "You can take the pig out of the bush, but you can never take the bush out of the pig" this Pig is permanent in her. that's why she is the chief BB |
Oh? Pikin, you must really think we're mates intellectually to even be saying I'm looking for attention. And even if I were to be an attention-seeker, you think I'll be seeking the attention from a glorified Ado-Ekiti Bus Stop akara-hawker on the internet? I dey lafff ooo! bros don help elevate your standard small from BB girl to glorifies Ado-Ekiti bus Stop akara-hawker wey get levels for internet Oya tell am Thank You Sir BB Backward Babe or Bush Baby |
He said "May you never produce professors for your neighbours and you said Amen!!!! Who do you intend to produce them for, when you have already more than enough.? Warped thinking. Aren't you from Zamfara? Why do you need professors anyway? fashi dat thing, dat na correct guy, no corrupt dat guy with your backwardness |
You know, after having a rethink, I think I'm gonna change my earlier stance. I remember I previously named Zamfara, Yobe, Kebbi, Ekiti, Ebonyi and Bayelsa as the backward states; but after properly thinking this over, I think I'll give the award solely to Ekiti. My reason for this decision is that, while the other states may lack in infrastructure and health services, Ekiti turns the dial up some more by also having the most backward-minded, socially-impotent, and developmentally-unproductive humans in the country, who, despite their respective internet connections (as well as the fact that they attend American schools), continue to proudly wallow in ignorance and total uselessness. Follow this link and you shall see my point. Read the comments carefully: www.nairaland.com/nigeria/topic-646183.0.html HAHAHAHAHAHAHAHAHAHA ![]() BROS you wicked ohhhhh chei see yarn ekiti don suffer oya BB girls (BACKWARD BABES) una don here am (IIeke IdI and Aigbofa) no me talk am ohhhhhhhh laff wan make me become president Chei ekiti |
May he never have a child as dum.b as you are. Oya say amen. All these BB Girls hey!!! no be Blackberry Babe ohhh. [/b]tufiakwa who dash monkey i mean [b]Backward Babes IIeke IdI and Aigbofa |
I see. This is a kind of vendetta. Oh well, he is still a dum.b arse though. Omo enter bush joor una no follow |
The whole Nigerian states are backward. Underdeveloped - 31 Developing - 6 Developed - 0 The developing states are, Lagos, Abuja, Akwa Ibom, Kano, Kwara, and Rivers bros may your days be long. now by this post you will be convince of NO Ekitinorrhea in his life may you be free from ekiti state and its symptoms such as[b] Backwardness[/b], May you never produce professors for your neigbours may you be free from Ekitinorrhea and Ekitiasis May your car never breakdown in any road leading to ekiti state oya say AMEN |
How about Brilliant State? omo go siddon for gutter brilliant state ko, backward state ni |
It is so obvious that Ileke-IdI has caused some personal injuries to some ppl here. Oma se! A woman against so many (or some peeps with multiple IDs, could care less). Many of you men belong in the kitchen to be honest. Dont let me catch you! I TALK AM Now see reasoning!!! omo u go fear na na so people from other states dey reason by their post you shall identify EKITI |
1 2 (of 2 pages)